Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,380 members, 7,954,543 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 09:45 PM

Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl (4808 Views)

I'm A Fine Girl, I'll Get Married To A Fine Man So My Kids Will Be Fine - Lady / Check If Your Mama Dey Among The Girls This Man Go Bonk That Night (PHOTO) / How Can You Keep Up With A Girl That Replies Your Chat With "Yes,ok,no,fine,? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 7:46pm On Jul 02, 2022
Beebah2000:
This guy ehhh grin grin
If u no get babe, just go light lamp or charcoal, e go warm your body well tongue
Chai! Dz babe sef. Y ... Y i go get pesin like u still dey find lamp nd charcoal to warm my body... U go wicked oo
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 7:52pm On Jul 02, 2022
Beebah2000:
Nope. I no fit cover my face, I no wan faint. cheesy I prefer only hijab.
grin .. LOL

una no get any alternative to the hijab?
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:39pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
Chai! Dz babe sef. Y ... Y i go get pesin like u still dey find lamp nd charcoal to warm my body... U go wicked oo
U wan use me warm body, I be blanket? tongue
Abi, I be firewoman? grin
I go just give u hijab make u wear, e go help me warm your body. tongue
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:45pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
grin .. LOL


una no get any alternative to the hijab?
We get ooo..... Scarf tongue
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:01pm On Jul 02, 2022
Beebah2000:
We get ooo..... Scarf tongue
So y nt use that..
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by shege45: 9:03pm On Jul 02, 2022
Geminita1:
Why your mama no go fine but you wan marry fine girl? Your mama get fine face? She get flat tummy? She get hips and soft skin? Her voice cute? Her hair long? She neat? Her breast still stand? Her legs nko?


But you wan make your girl correct from top to bottom? You wan the finest face, the biggest backside, the best curve?

You want aje when your mama na Iya Tafika with two left legs and zero waste line cheesy

Abeg make everybody no demand pass wetin their parents be. Abi I lie?

Thank God say my papa hold, fine girls like us na confam oyoyo dey pursue us. grin

I repeat if your mama no fine, you no get right to any standard, go find your type.

If I vex you, abeg rest!



their dad no get
Money but dem dey find reach guy
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 9:32pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
So y nt use that..
I dey use am. Scarf dey stressful. U go rap am round your head in form of hijab, con use pin hold am. That one na work undecided
Or if you like, u fit just put am around your neck. tongue

Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:13pm On Jul 02, 2022
Beebah2000:
I dey use am. Scarf dey stressful. U go rap am round your head in form of hijab, con use pin hold am. That one na work undecided
Or if you like, u fit just put am around your neck. tongue
So go for d latter except u're addicted to hijab tongue.

Does hijab looks good on u?
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:21pm On Jul 02, 2022
Beebah2000:

U wan use me warm body, I be blanket? tongue
Abi, I be firewoman? grin
I go just give u hijab make u wear, e go help me warm your body. tongue
Make sense.. Na ur favorite hijab u go give me oo. So i'll feel your presence with it mi amor cheesy
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:23pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
Make sense.. Na ur favorite hijab u go give me oo. So i'll feel your presence with it mi amor cheesy
ashawo cheesy
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by greatfucker: 11:26pm On Jul 02, 2022
yr papa no get future u dey look for husband wey get
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:30pm On Jul 02, 2022
Scamsupdates:
ashawo cheesy
Motherfvcker! ... Face front..

grin
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:33pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
Motherfvcker! ... Face front..

grin
Abeg run me the berry scope. You Know The girl before
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:41pm On Jul 02, 2022
Scamsupdates:
Abeg run me the berry scope. You Know The girl before
lol. We don dey, e don tey small.. Berry na reasonable babe.. She no to hard like that. Just try dey connect with am. She go fall in..
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Scamsupdates: 11:43pm On Jul 02, 2022
Silentgroper:
Scamupdats lol. We don dey, e don tey small.. Berry na reasonable babe.. She no to hard like that. Just try dey connect with am. She go fall in..
I owe u bros. You Get Her Number?
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 11:47pm On Jul 02, 2022
Scamsupdates:
I owe u bros. You Get Her Number?
Nah.. Do what i ask u to do nd ask her. She go give u. Trust.
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Goldmaxx(f): 7:14am On Jul 03, 2022
Geminita1:
See mumu o cheesy
but your papa dey wretched na
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:15am On Jul 03, 2022
Silentgroper:
So go for d latter except u're addicted to hijab tongue.

Does hijab looks good on u?
Yeah it does. But it makes me look a married woman. sad
Jeez undecided
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 8:23am On Jul 03, 2022
Silentgroper:
Make sense.. Na ur favorite hijab u go give me oo. So i'll feel your presence with it mi amor cheesy
Lolzz grin grin cheesy
Na my red hijab I go give u be that, that's my favourite. smiley
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:21am On Jul 03, 2022
Beebah2000:
Lolzz grin grin cheesy Na my red hijab I go give u be that, that's my favourite. smiley
*smiles*
I guess that's ur favourite colour...
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 9:34am On Jul 03, 2022
Beebah2000:
Yeah it does. But it makes me look a married woman. sad
Jeez undecided
Really grin lol.. Wetin con dey there if it makes u look like a married woman tongue ...
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 1:32pm On Jul 03, 2022
Silentgroper:
*smiles*

I guess that's ur favourite colour...
yes. Yellow too cheesy
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 1:36pm On Jul 03, 2022
Silentgroper:
Really grin lol.. Wetin con dey there if it makes u look like a married woman tongue ...
Abeg I no wan go church dey sing 'carry me dey go, Jehovah carry me dey go my husband house ' grin grin
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 2:43pm On Jul 03, 2022
Beebah2000:
Abeg I no wan go church dey sing 'carry me dey go, Jehovah carry me dey go my husband house ' grin grin
Lmao.. Wetin wan carry u go church, na muslim u be na. Well i get wetin u dey try talk sha. But forget oo. Men dey pursue married woman wella so e no really matter na..

Shebi u na fine babe. Men go dey reason u no worry..
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 2:45pm On Jul 03, 2022
Beebah2000:
yes. Yellow too cheesy
i like red too but i no get favourite colour sha.. Strange right?
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 3:23pm On Jul 03, 2022
Silentgroper:
Lmao.. Wetin wan carry u go church, na muslim u be na. Well i get wetin u dey try talk sha. But forget oo. Men dey pursue married woman wella so e no really matter na..

Shebi u na fine babe. Men go dey reason u no worry..
I worwor ooo embarassed tongue

men way dey pursue married women, na kpekus dey hungry them na grin
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Nobody: 3:27pm On Jul 03, 2022
Silentgroper:
i like red too but i no get favourite colour sha.. Strange right?
Nope, it is not. cheesy
Na normal thing na. smiley
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 3:46pm On Jul 03, 2022
Beebah2000:
I worwor ooo embarassed tongue
men way dey pursue married women, na kpekus dey hungry them na grin
Tah! ... I no believe u.
E fit possible sey dem dey find love nw..
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by LadyD22(f): 4:05pm On Jul 03, 2022
...
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by LadyD22(f): 4:09pm On Jul 03, 2022
Geminita1:
Why your mama no go fine but you wan marry fine girl? Your mama get fine face? She get flat tummy? She get hips and soft skin? Her voice cute? Her hair long? She neat? Her breast still stand? Her legs nko?


But you wan make your girl correct from top to bottom? You wan the finest face, the biggest backside, the best curve?

You want aje when your mama na Iya Tafika with two left legs and zero waste line cheesy

Abeg make everybody no demand pass wetin their parents be. Abi I lie?

Thank God say my papa hold, fine girls like us na confam oyoyo dey pursue us. grin

I repeat if your mama no fine, you no get right to any standard, go find your type.

If I vex you, abeg rest!




What you're saying is we should only ask for people that remind us of our parents ? cool

Oya oh if you're not up to 6ft 3 , dark and lovely
You no get Jeep , powerbike , you no get engine boat , your belly is not flat
You no get house , and a beautiful daughter like me , please shift
My papa na fine man at his age he's still pulling people , luckily I took his genes , but I'm the revised standard edition ,highly improved

Na so one olosho wey I senior been wan take style dey toast my papa wey fit born her ×5 all these small girls are dangerous , I'm a good girl oh grin why would you be 18 and you're smiling anyhow for someone that is in his 60s when you're not a witch , o wrong oh
Me at that age if you call me I go run , that's how they trained me oh , it's now that I'm freebut I have self respect and pride to an extent

Even my younger sister is older than her , all of us will join hand and beat her if she try anyhow but I trust my dad
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 4:15pm On Jul 03, 2022
Beebah2000:
Nope, it is not. cheesy Na normal thing na. smiley
If u say so...
Re: Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl by Silentgroper(m): 4:23pm On Jul 03, 2022
but I trust my dad [/quote] U sure abt that?? He might unto that 18yr old but he's got number of some 25-30yr old or above, maybe nt an olosho though.. No offence.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

I Confessed To Cheating On My Fiance / She Caught Me Cheating And Went Ahead To Prepare Food For Me, Should I Eat? / BOYS KEEP OFF! 14-year-old Sasha Obama & Her Date Attend Her Homecoming (photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.