Seanwilliam's Posts
Nairaland Forum › Seanwilliam's Profile › Seanwilliam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 422 423 424 425 426 427 428 429 430 (of 574 pages)
So sad, CORO looked at him korokoro |
I dey enjoy am before but now , I no dey enjoy again.. well one of my friends just packed to my area, so na him side we dey crash most times.. we go play PS, draught... I no really like watching tv like that... if babe find me come , I go fhuck nonsense comot for her body.. she no dey even tey for my side because na she I dey use flush body now .. i go sleep sleep for afternoon, I no go see sleep for midnight again .. hahha.. make this shit comot for ground abeg... |
Abeg wetin those police talk ?? I dey interested in that |
lefulefu:baba lefu which contiri u dey?? ![]() |
@OP, abeg leave where u dey and come back to naija and beg your girlfriend.. marry her straight away.. and make sure u get a car and build a small bungalow for her.. make sure you give her belle too..since you dont want to get sense.. |
OP u think say you dey wise? You are a mumu man.. Naija girl for that matter.. no worry, you still get who dey pay u steady steady na why u no one get sense.. if you are not married to her, never habor a woman. your sister inclusive.. even if you wanna be a samaritan, be a samaritan with sense.. even if she is my sister, I would rather dash her part of her house rent... this is 2020, use your sense nah ggood |
westerner147:bro yessssss oooo ... The worst STD I had was when I was in school.. the girl came that day and I had no condom, I stylishly went to the next building , none of the guy dey at home..I don fhuck the girl before but I wanted to refhuck her.. well I got back to my room and she asked where I had been.. I said I go pee lol We were about to get down , when she asked me condom, I told her I dont have and besides " I trust you baby , not using condom with you means I really love you "( I use that one format am na).. the girl begin dey warn me say make I stop say she no do without condom... las las she gree and voila... I dive in raw, I cum inside and watch it flow like a boss.... The following day the girl traveled down to her hometown in ondo...and we were on strike then..... .mehn, the following morning, I first noticed scratching, as in ehn, the scratching go dey sweet me.. sometimes, I go enter my room, lock the door kon begin scratch,... I never see something.... The following day ( by afternoon) , I started to notice burning sensation whenever I wanted to pee... Hahahah.. bro, I see hell.. I never knew it was something serious till the 4th day.. I go kon dey pray make pees no come.. I no go drink enough water after eating cos if I pee , na war.. I go chemist go buy all these cheap antibiotics, e no go atall.. it got worst to the extent I had to call the girl and she begin dey swear..las Las I went to a private hospital and get tested.. the doctor na sabi guy, e said " bro na MALE gonor you carry o" .. las las I spent 23k plus drugs sha money wey I suppose u hold body till strike go lapse in two weeks.. since then bro, I never fhuck raw oo.. bro no condom no show ni, even if it cuts, na clinic straight.. ..... T |
Make the topic more appealing for wider contribution @ vega100 ... lol, this one make me remember last year wey I jam one single mother, this is a girl we grew together in the same neigborhood and I never knew she's got a kid.. all of a sudden she started showing this love ooo, I mean calling 247, ready to pay my bills etc, the day i one nack am, naso she dey tell me her story oo..she kon dey tell me say gutter dirty, say she don get pikin , and she is very sure I'm gonna leave her because of that just like others guys had done.. she was seriously begging me to promise her marriage, egba mi ke ? Untop sagamu-Lagos express toto?? I mehn I just weak for mind and konji don hold me die dat day.. i had to fold her well well so the pussy go grip my seanwil.. wen I first put am, e do jugbun jugbun like say paint bucket enter konga, una know wetin pain me? She kon dey do" ohh yeah, huh, hmm, pls, small small, please, u go kill me today's I said no be here u go die.. shut up your mouth you dey wine me ni?? Although I said that in a friendly and funny manner..ooohin, I kuku turn am to friend with benefit since she no one leave me.. I no get time to dey nurse another man's client... ![]() |
T ![]() |
Ariza:chai, you too sabi ![]() |
0KNM:AP u self sabi ogbenutan and ajabale?? ![]() |
ProfDview1:abeg I don dey get headache be like the guy get jazz true true ![]() |
Babapyro: ![]() |
Babapyro:hmmmmmm...abeg e don do o, no vex, e don do o. no dey curse my parents.. e don do.. this one no fit give me money .. no vex ok.. babapryo, die the matter.. ![]() |
Babapyro:e no go better for you and you and you again.. if you like make your age be 100years, if you no get sense, a boy of under 18 go correct you..nonsense and corona..oloshi with confidence |
Babapyro:now if you thunder Strike you tonight you know say na you cause am? I asked you not to quote me but you did, now watch your life under lightning... babypryo, e no go beta for you and anything you touch... your life go be lifeless like president buhari.. you are the most stupidest human being.. God use vex create you na why u no get sense.. oloriburuku oloshi..I get time for u this night.. motor go jam you inside your room.. you don wake devil this night.. |
ProfDview1:bro this post na last year.. I dey nack the girl back to back now.. I don even tire self... I don turn her to friend with benefit and I don clear am say we not fit DATE( yes I mean date not even marriage).. she loves me very much but I know she get motives |
Babapyro:lol I wanted to ignore you befor but I see that I need to put you where u belong..you are very senseless.. for you to ransack my post. you are very very daft, na you and your family get that curse.. if e don better for you before, you will begin to experience a negative change of fortune.. I will strangle you to death if I could get hold of you now.. all your family combined go weep on your sorry ass.. you will die of Corona-hantra virus.. if you qoute back, thunder will strike you and your unborn generation.. fhuck you and your old age.. idiotic-entity.. |
backnbeta:God bless u for this..I really love this |
why would you want to take your life cos of academic failure?? .. bro you never see better worries in life atall.. my advice 1. everybody has strength in different area/field..so find the area you are good at 2. drop the course, obtain jamb and go for course you have passion for 3. if school is not your calling, drop out and enrol in innovation centre 4. there is different between reading to pass and reading to understand.. try the second 5. treat past questions and dont wait for exam to start before jacking 6. go to class all the time... jack everyday 7. give your full attention to reading ( concentrate, drop any other things for now) 8. go to tutorial after class 9. change your circle.. more with the serious and genius.. 10. pray, pray , pray and pray, if you believe it.. |
walai,if to say the girl don mature reach 18, I for say make u tear the pussy..... a man's heart is where his money go... abi how ubunja take talk am ![]() the thing is if you are not interested in her, you would not know she is giving you attention.. na if you look person face na hin u go know say the person dey laugh or dey cry... do the following 1. see it as a crime 2. see her as your sister 3. know that you will regret it 4. she will cast you 5. find another mature girl( not from same area o) and rub it on her face( by doing this, she would stop coming around) 6. stop giving her attention 7. stop entertaining her 8. when she asks for money , boldly tell her you dont have 9. frown when you see her.. but always answer her greetings ( that is if she greets u first) 10. masturbate with her pic and delete her from ur memory.. pussy no dey finish abeg |
nanakgh:pillow boobs |
milliman:I wish I could lay my hands on u right now, your life would never remain the same.. |
abeg mislautech abi wetin be your name?? Chinese cause this pandemic and u still dey bring there product here again.. no lemme vex for u oo..
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 422 423 424 425 426 427 428 429 430 (of 574 pages)
.. i go sleep sleep for afternoon, I no go see sleep for midnight again .. hahha.. make this shit comot for ground abeg...
