Segsbenks's Posts
Nairaland Forum › Segsbenks's Profile › Segsbenks's Posts
Izyyblaze:hmm, u ar yet to answer me sis |
[quote author=Izyyblaze post=44660907]How I love this girl,she just have a way with words, weldone Safarigirl. Finally,Isi gives in to her feelings. so, I have this feeling that this story is coming to an end,is it?[/quote hi, u ar avin a nice pishure over there, cn i mail u pls? |
mitchyy:u can imagine, his comment is nt even making sense."which chemical compound" why can't he Google it! |
Jumizie13:slap Weitin,abi to carry Amadioha to cum increase her menstrual pain to daily pain! like seriously sister Audrey dis ur work don dey make me wan to dey, wan to dey, short of words!!! good work ma'am. pls keep it coming!!!!!!!! |
abeg o, where is Bugatti Veyron, the car that is moving at a jet's pace |
waiting! the woman look like a wrestler, abi na only me sabi am nii? na only me sabi eyes niyen oo |
waiting! y small picking dey do wedding naa,wen she suppose to dey school, maybe jss2&3 naa wedding then dey force am do, OK, Atiku must hear dis! |
abeg ironkurtain wher u dey, dis break don dey tei o |
lmao!great Akokaite! |
wen u order for too much beer and the seller knows u to be a chronic debtor she just decided to had small ijebu weed inside ur cup before you finish one bottle u ar already on highlife!! |
oldschooljam:do you mean ''iron''as in pressing''iron'' lolzz ladies and thr ways of shortening words |
It's already Saturday sir and we all av get set, well prepared and well seated, so with much anticipation we are waiting for the next update. keep the good work going sire! |
Ronaldinho that guy i just gbadun in style of play, my soccer hero any day any time................. haters can go and die, u ar an hero bro.... |
abeg miss safari con continue dis tin wey u start naa |
abeg bros oyin d latest episode of Tarasha no dey ur blog na, abi na me no see am. y |
abeg vantee wher u dey,dis ur story dey my body sumtin o,abeg cum updat na |
waow!its getting hotter,cnt wait for d next update.more plssssssssssssssssssssss! |
nice write up sir.noted. |
