Segsbenks's Posts
Nairaland Forum › Segsbenks's Profile › Segsbenks's Posts
warris dis? i feel lik i wanna throw up, sumbdy epp!! |
hmmmm, oga Bello tooo baddddddddtttt!!! |
hosshhhhhh!!! please dnt tell me dis wher u gonna stop for dis weekend!!! plsssssssssssssssss,... we want more eeeeeeee eere. u ar killing it bro!!!!! |
[quote author=Sexina851 post=46105348][/quote]she doesn't even know ao to quote sumone, novice, just try and yield by d little corrections dats if you want to last here! thank me later!. |
Sexina851:abeg cum see dis one oo, from where? wo bring u cum?, u just registered here and u av started complainin abt a story, u know wat? its nt ur fault if nt for oga seun wey no dey give rank ontop nairaland, u know say naa novice Zone u suppose dey, u just enter ur first comment imagine was a word of discouragement!, u cum dey abuse ur big sis wey don dey here before den born u, if u dnt av a beta words to say, y dnt u just cum here view d thread, read d comment and get lost!!!! |
Izyyblaze:hmm okay, so may i knw u beyond d four walls of nairaland? please dnt say No! |
5moky:hmmmm.. wat a wasted egg! |
Izyyblaze:wic means u must be a very busy woman stalked wit lot of duities or works or rather both! am right abt u. ain't I? |
segsbenks:nao i can see clearly, so u av taken me to another ream, notwithstanding i think watever i wanna have wif u should be just U nd I, even though dis place is nt dat busy, ther is still sumone dere pifrin. cumon Izyyblaze just ur watsap contact in my mail, is nt dat much. is it? ..reason wit me sis! |
Izyyblaze:haabaa! Izyyblaze, u sha want mak sister safari send me parkin frm dis thread, naa derailin dat go be naa, lets be mature sis.. |
kushkingstalin:osshhh! dats a kind of insult, i wont reply dat to show d maturity here. ironkurtain pls av u update, let me sharpally check, and u kushin or wat do u name ya self i will need to see ya mum, dats if you av one! |
hop dats nt going to be all todae? |
Izyyblaze:aar aah!! Haba, babe follow me talk naa, no let miss safari con report me to d mod on top say i dey derail her thread. Abeg reply d mail. |
oga ironkurtain, its d weekend again jare, ao dis weekend go be naa?abeg shower us with a lot of update jare make we take am enjoy weekend. Thanks to you bros! |
kushkingstalin:And you have to quote d whole of dat! lik seriously bros den dey do u |
hmmmm, Happy birthday 2 d birthday gul, miss safarigirl, wishing you many more of ur years in perfect health, may u increase in knowledge and in understand!!!!!!!! ermmmmm.. wat of jollof rice and chicken?? abeg a dey wait oooo |
Izyyblaze:y u no reply my mail nao? |
hmmmm lik waow! chistar lik seriously am lost in waaaaaaoooooowwwwww!!!!!!!. Bros to say d fact "u ar killing it ". hop u ar still expecting dose "oder tins "just keep d update cumin, i will get back to you on dat. in love with ur works bro! |
isorite! watch out for me!! |
hop u wont enbark on an indefinate strike lik u had done in d time past,besides dis, ur work had always been a hit especially dis one, der ar oder tins i will lik 2 say abt ur work, bt let me see if you av actually cums bk lik u said. |
hmmmm.......... iseee too taaaaa!, Tarasha baby i dey ur back gidigba dey chop dem head dey go.. oyinprince ur head dey dere, i just dey gbadun d saga..... abeg kwantinu d gud work! |
ooohhhh!! myyy jeezzz!! am fidgeting, really felt sorry for Hector,waow! but lik seriously ironkurtain u ar doin a Wonderful job... am sure der is still goin to be a lot of viewer discretion or rather readers discretion on d run..... seriously bros keep dem cumiiiiiiiinnnnnng!!!!!!! #teameric&lisa# |
ermmmmm pls @op i get dis serious issue i wan follow u yan jare, ermm dere num don reach,i mean hop dey ar nt avin short one, because i wouldn't mind playing in d middle as d attacker for dem. its just a free offer, so dat d match will b interestn, dats y I wanted to be of help.. pls NT. no strings attach. thanks |
ironkurtain:just lik dat u become an ambassardor of etisalat, because right nao u ar talking! oya let d saga continue............... rush 2 d frnt seat,send d person sitting on d vip seat up, let me just make myself comfortable.. Izyyblaze wer ar thou, i tink u needed to see dis |
waow! Denrele baddest, i just gbadun dat pose of urs bros, u got dat great style in u, ride on man and never mind d wailers!!! |
ironkurtain:pls reconcider it and continue jare, dis fasting self my body no wan take am again, and u no u avnt give us anything for lik two to tree wks nao hmmmm... hop u understand wat am trying to say,,,,,,,,,,, dat u no all dose update ment for dose wks u just package evrytn land am for we domot....... dats going to be a smilling update.... Thanking u for d consideration sire! |
hi bros, will u pls makes sum clarifications abt ur chracters, pls sir am nt getting d "jack shit"here, pls familiarise us with who is who in ur story. besides all dis, i tink u av got nice piece. fasting my seat belt! fire on bros!! |
hmmmm, great ise so far, i doff my hat o mums! double barrel from a spiritual touch for ur glacoma,mak in vanish for dat place.. oroo jadee!!! |
virginboy1:oh sorrry bro, bt wait o, ao u take register to dis place self, because am sure say na village u dey live, oooh, maybe u don dey enjoy d change wey den talk be dat o, bt seriously bros u ar missing o............ anyways.. see you in d next yam festival..! |
waow! Timi Dakolo my best naija artiste, infact music idol. dis is d kind of celeb we ar looking for, nt dose ones dat will makes us feel as if dey ar nt frm dis planet. take am jare bros! dats double twale for u. God bless you man! |
safarigirl:gosh! no offend ma'am, and besides am nt use to dat section u ar showing, anyways am sorry for d derailin tins!my apology sis : |
safarigirl: |
warris dis? i feel lik i wanna throw up, sumbdy epp!!