Segunk1's Posts
Nairaland Forum › Segunk1's Profile › Segunk1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 64 pages)
Bashnigga:Ahh no not u sorry my guy, oya get up its phunkyposh. |
christly99:That kind thing bah Na still apurokoh attitude ![]() ![]() ![]() |
Philgbeee come out hiah, where is you..... Abi am d only one not seeing him ![]() |
Adicsonbaba:I pirry u, mobilization neva com u dey join whatsapp , I dem come mobilize u nko u go join flickr Wen una join gay n 419 group finish una eye go clear. |
lekani4real:Oh okay, no panic den.... Safe. |
Chriswazo:Oh so that mandibeauty ll gradually turn into a talkative for you abi Hmmm okare, mandy be ready oo u lips go nearly peel off with my abulor, don't worry I we be supplying you table water u hear![]() ![]() |
Chriswazo:Buhahahahahaha ![]() ![]() christly99 apurokoh. |
KhadijaMasud:Lol! Pls ask him the source which he got d news from. Eleyi o bere oo, oun sare bor nii ![]() ![]() ![]() |
lekani4real:Ahhh! U beta take it back for stamping if others are being stamped and urs is not stamped Am afraid ooh nysc camp is now doing strong strong things ooh, better stop contemplating on that n do d needful. |
[quote author=knacker post=53743552][/quote]Lmao! This knacker is a craze shaid ogun ngbor. |
biotechshola:Wait fes who talk it to ou ![]()
|
habbyy03:See this one they ll jos collect ur sweety from u now, see ur life Sending wishes after val![]() To all the ladies in the awse is this one love or lost ![]() ![]() |
Phunkyposh:Ok u too take, u think u can yimu better dan I do ![]() U murder not abi Issoryt! I shall remind you, I know you'll farder someone soon.
|
Mexyz:Well with my own little experience about the resume thing.... Its a two way thing regular resume and professional resume. Basically c.v is another form of self advert... So in regular resume: u can add ur work experience even b4 gaining admission, awards n all that but all details must be short for u not to bore d reader. As for the professional: which needs not too much elaboration on it if possible make it 1-2 pages, there so many things you need to strike out like: primary school... Who needs FLSC , hobbies... No one is interested, result grade is also irrerelevant, ur work experience n job title isvery important, objs/daily task also important but be brief abt it, just one active phone number n a simple email address not swaggu email like your moniker oo, normal plain typing character, font shouldn't be more than 12, no italic or other swaggus, even ur referee should be.. available om request.I think there is a thread for resume topic like this on nairaland, search for it that would also guide you before proceeding to a biz center to do it, sit wit dem n let dem know what you need on it c.v if not.... They can just build you one SSCE resume with ancient format. #My own little say, all d best sir. |
Phunkyposh:Babe d val yaf com n yaf go Jere..... Am soo sorry dear bt I shecked u in the auditorium 2days ago but I was scared of louding ur moniker, so that u won't comman murder me like uncle bashnigga. Wawu! Ur cheek dey fresh ooh, wetin u dey rub for body Palm oil or ororo me too I want to fresh like u ![]() ![]() ![]() |
Chriswazo:Gbam! Yaf talk it finish... ![]() ![]() |
Mustack:What is wronging this one ![]()
|
Mustack:Let chriswazo hear this one from yah mouth walahi u re finished. |
Yhhhmmmmmmmm! Today is today.
|
Mustack:Lol! Pls Don't intimidate her ooo, mandibeauty nor mind am he's jealous of u n abulor chriswazo ![]() ![]() ![]() |
mrletsgo:Yes u re right bro, but cutestcuty84 na iron kekere lady ooo, dat bloke go fit handle her ![]() |
Mustack:Wos wronging you Don't u noe Mandy is hooked E be like u re finding problem bah![]() |
Mustack:Lol! Ehen na I'm. |
9jakohai: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() lmao! This guy na real mad pikin walahi. |
olaisababs:Wehcom sa, bashnigga pls let this man be in ur department, pls let him start work ASAP. |
mandibeauty:Don't worry yar sef baby chriswazo no dey go any where we go dey here together with you. |
Chriswazo:Yeskeh abulor, we ll surely do that for them........ But wait ooh abulor see mandibeauty behind you washing you with corner corner eyes ooh cheii. |
[quote author=Bashnigga post=53682794][/quote]Wewe see na. |
Mustack:Not ojukwu ooh.... That one wey escape for biafra war front ![]() Na obachionjor ![]() Lol! U know how many battles obj been win ![]() Have you forgotten that obasanjo has went to that same war front severally He went, he saw, conquered and still alive, so tell me who can kill that man if not God. Abi u wan quenchion God power ![]() |
mandibeauty:Thank you dear pls tell him. |
Chriswazo:Lol d babe strong tru tru even wen she carry knacker shine come use d guy head take jam uzeba own, cutestcuty84 u strong ooo. |
Chriswazo:Lol! Hmmm Kare goon mii.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 64 pages)
Na still apurokoh attitude 


