Segunk1's Posts
Nairaland Forum › Segunk1's Profile › Segunk1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 64 pages)
Adeosho:Please have ur sit bro, u re welcome. |
Rinsola32:U say wetin issoryt let her report you to me u wee chee chumchin![]() |
cutestcuty84:Haba! Bae Don't you trust me anymore In still that good guy oooh. |
Rinsola32:U say wetin issoryt let her report you to me u wee chee chumchin![]() |
BeautyBaebee:Bros no vex ooh, I'm sure cutestcuty84 n teaser4 has done justice to ur questions. |
. |
Bashnigga:choaiii phunkypush ur babe sef dey kano with u Ok we both plan am nii I beg twist her ears on my behalf![]() I no com like my abulor chriswazo n mandibeauty no com dey together mehn. |
Bashnigga:chineke! So we still dey enjoy small small for here Mehn dis one is strong oooh. |
Rinsola32:Oh good, u got no wahala den. Well as for d snake thing, it depends on camps sharr dem fumigate awa own camp ooh, I bring mosquito net sef but I no use am cod no mosquitoes atall, so where u 1 com see snake or wild animal wen e no be say na jungle we dey lol. For ur info awa beans no be water water own ooh, we dey chop better food but their jollof rice na apology.... Ingredient no dey reash am... I call it yellow rice, not even concoction cos my concoction dey sweet pass am. Claiming a nursing mother or married woman might save u from camp sharr but I think u need marriage cert, news paper publication, n ur hubby's means of identification to back that up. But for nursing mamas dem I no too sabi dat one ooh but pregnant women dey go house for here sharr. I'm enjoying my self here ooh, my lindabell com dey make camp sweet me sef, beht wait... Wetin conzign u if I go kiss her after Light out If I did not kiss her isit u I ll coman be kizzing nii Apurokoooo![]() ![]() ![]() |
Missmossy:U better locate me before I decamp u. |
Rinsola32:1. If you ve done the police extract and court affidavit then its okay, though I also told them my first passport which was carrying the departure date and stamp got lost on transit. 2. Doc required was.... Degree Certificate. Transcript. Evaluation letter. School I.D card. Police extract n court affidavit (if u having intl passport issues) Residential Permit. Waec of O' level Cert (Original) very important cos one guy wasn't cleared cos of this... He came with a printed copy, another girl has a different third name in her waec cert and wasn't cleared too so pls take not, I even carry my birth cert sef... Lol but dem no need am. Ur photocopies shouldn't be more than 4 copies each cos that's what I did, I dropped a set at home and came along with 3 sets...... I never use am finish, printed 7 copies of my passport photographs, na only 3 I don use inside d rest dey my wallet, Don't allow people to jonz u of that 20 copyish thing all na lie, u go dash iya elepa last last nii. 3. But for the exeat thing ehn.... U can't go out once u re in ooh. Dey only allow me out on s second day cos of the police extract n court affidavit thing, but it depends on ur case n reason u re leaving d camp shar if urgent, I think u ll write a letter to d camp director's office n wait for approval if approved they ll give u gate pass lobatan. .......... U most welcome dearie. |
Bashnigga:Bashmynigga I dey rock my nasarawa jejely ooh, aw kano weather, me don black wella here ooh. |
Missmossy:Ehn if I hear missmossy is in my platoon and she hasn't come to pay homage to kabiyesi. |
cutestcuty84:Jesu christ! My love its not turu ooh, me dat I'm here sucking my bobo jeje jeje.
|
Hello n how ve u guys been, I'm sorry I've not been able to drop updates of activities going on in nasarawa camp due to registration brouhaha and d rigorous drills, we hardly ve time to ourselves..... Nasarawa state...... Home of solid minerals as they say, Nass isn't bad, inshort Nass camp is one of the best camp in nigeria. We enjoy constant electricity, borehole water, good bathroom n toilet except if messed up, their food is atleast manageable compared to other camps, the camp officials eat d same food with us. I packed my kaya on 23rd/5/17, from my hood (Ojodu berger) to jibowu yaba lagos, @5:05pm and boarded a night bus going to yanyan abuja at d rate of 6k, we left d park @exactly 8:30pm and got to abuja around 9:30am though we had 3hrs stopover on the road, our driver managed to skip armed robber's attack along owoh road, d guys is just too good @ his job, his driving skills na helele (fast and furious 10.0)..... Lol. I got to Nass camp later in the day around 3:30pm and tried registering on that day but wasn't successful so went choose bunk space in hostel C and got new student mattress, and continued my reg d following day, the nysc officer in charge of foreign graduate in camp told us to get police extract n court affidavit if stamp and date of departure and arrival is not present in ur intl passport pls note @morinsola32 and all foreign trained grads, Don't leave any of your docs behind to avoid unnecessary stress, its very serious here in nasarawa, must come with all ur original docs for verification if not na war ooo Don't know for other camps shar but here in nasarawa.... E no funny atal, after d reg then proceeded to the ICT to do biometric, after then two slips was printed out which carries our details and state code number, the last digit of your state code determines ur platoon, e.g if it ends with 1256... Means u re in platoon 6, so I fell in platoon 1, from there I went to my platoon officer, they opened a file for me, gave me my platoon number with tag, got my kits, n moved to where I collected my meal tickets and that was all for that day. I joined them on the parade ground on thursday 25/5/17 which was our swearing in day, mehn come see d kits wey dem gimme choai, as I skinny reash naso dem gimme kits wey big like rick Ross own for late Tuesday night so there was no time for me to work on it, mehn u guys need to see my appearance inside the kits with d jungle boot inshort if sadist see me that day e go laugh enter gotta, I wasn't even free to pose for the cameras, thank God for my lindabell wey ginger me small. The day went well n the governor was also present on the parade ground. The next day which was on friday 26/5/17 my platoon (one) started camp activities with helping in the kitchen, also we filled the book of life on that same day with our crested vest and cap on. Then I and 5 others were selected to work with the securities at the security post, a stop and search operation, it was fun though, as the team leader I didn't allow any car to go out unsearched, even check the state coordinator's hilux sef, d securities were just laughing at us and the woman looked at me with a smile n said OTONDO (Mumu) Weldon, shebi me I did not shend cos na d work wey we dey do lol. Saturday was a normal day u ll hear that beagle sound when its exactly 5:30am and after leaving the parade ground, another nysc official came from abuja to scrutinize us again (foreign graduates) no be small thing ooh. Sunday was free for every one, if u dey go church go n if na to sleep sleep, naso I wear mufti go shursh ooh com see say na only me dey different like outcast, d fear of soldier is d beginning of wisdom, evebody to wear mufti, naso I begin see white n white plus white for people body, but nothing happen sharr me no even send as our platoon commandant don clear us on that before, after service d rest of d day free. This week SAED ehn, na bed I dey carry go ooh, sleeping nii straight up cos d lecture too dey boring. So yesterday, I finally joined aluminium construction, the class was a bit lively, d man brought some tools yesterday n today, did few practicals and al that..... Finally saw teaser4 today since how many days, use to see dogofara every two-two days cos she too dey dodge me as she no wan treash me how to dodge bomb but issorait.... Lemme koman goan meet my lindabell in za oza room before she vex. Pls Don't mind my typhos and grammars oh, no time to dey break English abeg, u guyys should receive it as I see it. |
Hello n how have you guys been, I'm really sorry I ve not been able to feed you guys with. Camp updates all the while, but I promise to do that soon, I really give kudos to dream2 for the daily updates during 2016B2 set, the thing is that "You just hardly get that time for yourself"........ I promise to do that soon I beg, I don miss my feeful gaan ehn.
|
ufondunenye:cc: charlesu49 |
jibs4lv:Bros I still dey road ooh akure precisely heading to abjj as per night Journey kurukere, BTW where did u see nassiru ![]() ![]() Seems jedi-jedi is worrying dis one sef, nassiru kor Zamani nii![]() ![]() |
Humn hmmm! Una wehdone oh. Dis impromptu camp brouhaha no even gimme chance for here again wey I been dey think say me and rinsola32 go dey stream tiri together sef. Hmm ayaf missed u guys oh. |
bossman44:CC:Logodwhiz, dream2, ufondunenye. |
cutestcuty84:UWC honey, me I've started missing you already sef. |
uncleinans:Okay, I yaf yheard u, thanks. |
JIGGERNAPPY:Jigger bobo ![]() |
uncleinans:bros I mean am oo, I no know how d state boundry take enter eashoda but dem relate shar. |
cutestcuty84:Baby just go with what logodwhiz has said, u have no business with it school anymore, just revalidate lobatan, but get those stuff ready before then so that u won't go anywhere, hope u understand me. |
ufondunenye:Babes na wetin I see be that ooo, since dem say d place Ms next door to abuja, Nne abeg u get place wey man fit do PPA for abuja nii Cos wetin I com layer dey hear about the state no sweet my belle rara yhmmm dem say d state dry, inshort my lips has been scratching me since I heard that ![]() |
Sleekyshuga:Oh okay thanks dear God bless you. |
Posimii:My love shey u see me see chumchin Wey I think say I go dey around here com dey chop nkwobi for ur side every weekend, dey yaf do me strong thing oooh.... Somewhere dat sombori cannot even fit vex come house from ewww chimoooh. |
browniecay:Browniecay abeg lemme ooh, Solid minerals kor, na wetin man go chop be that According to my research now dem dey tell me say nass private coys no dey pay, FMC sef no dey pay, gbogbo won no dey pay money nor accomodation except govt schl... 5k after like 3mnths or so... Mtcheww. Place wey I no get anybody where man pikin go dey crash now ehn, na Weash kain wahala be this now Dem dey pay u where u dey??
|
Rinsola32:Ehn na stream 2 now, wu wan put u for batch B abi d person is smoking Oregano ni ![]() |
Sleekyshuga:Wawu! Well detailed, thanks so much Ma, pls which network is the best over there Wana know maybe I lld need to buy other lines. |
Rinsola32:Oh never worry dear, stream 2 is right behind us...... Prolly july sharr Oju lope si. |
issoryt let her report you to me u wee chee chumchin

