NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 4:17pm On Feb 04, 2017 |
tobijoshua: see as you swerve your guy... oga o! no qualms Shaa, it's allowed. Lol oya no ves, oya shake me. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 4:15pm On Feb 04, 2017 |
tobijoshua: First lady as in our first go to when we having challenges pertaining NYSC issue... or what were you thinking?  Bia if I see you near posimii again ehnn.... Okay come, just come here maka swear for you small. #chriswazo tell him to goan meet his geneafowl abi wos her name sef.
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 4:06pm On Feb 04, 2017 |
Posimii: Sorry dear,I am wat? I fink am lost now ooo. Anyway nice meeting u but dat first lady part,yhmmmm u r just too wrg abt DAT. Lol! Sweetheart no mind the guy him no sabi aw e go finish his sentence nii. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 3:57pm On Feb 04, 2017 |
Posimii: No b just 5k yhmmmm. it's well jee. How av u been now? And light here is not enviable atall . I'm rili missing ikorodu jee 5k  And they want to wounjur you on it  Ahh those people are bahdt ooh, yhmm as for d light issue ehn d@ amosun regime for u oo, mehn abk dey carry last for that one.... Endure u hear, I wish I can comman epp you with some of the subjects assigned to u. Anyways me too am doing well and keeping this family together until awa tyrant presido n nysc say oya for us... Missed you dou, sharaut to awon haters "cutestcuty84" hooorrrrbyyy my queen yaf come to sheck meeee   |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 3:16pm On Feb 04, 2017 |
cutestcuty84: So m the dull one ,abi??...isokay This chriswazo ehn.
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 3:05pm On Feb 04, 2017 |
Chriswazo:
        , my guy! how u know that? omo i look 4 medicine admission 4 4years, UNN refused o, na im i vex come adopt to master d spiritual dimension of healing. So my Mandybeauty no worry, God is in control and you're in charge of ur body. 4 me, i am always by ur side to relieve u of d pains. definitely, with God, u and me on top of d issue, d never born that demon wey wan bring u pain. In fact i don vex, let me exorcise d demon spirit disturbing u now from my temple, u know i Love u and won't let anything happen to u  Okare ore mi.
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:38pm On Feb 04, 2017 |
habbyy03: which kind wahala be dis.... 
u wey suppose dey encourage us...i tire for u ooo
meanwhile christly99 is bae  Ok no worry, love conquers all, I ll encourage you soon. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:29pm On Feb 04, 2017 |
mandibeauty: Am getting tired.. I will talk to u guys wen I get back my strength Aiii, now am getting worried, one of our most active geh wey sabi ginger d room wen its getting boring don com dey sick now ehn... Pele dear pls go and rest weh-weh. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:22pm On Feb 04, 2017 |
mandibeauty: Chris, u r funny.. The nurse here is beginning to ask me why am laughing... I've been hospitalised.. Presently take drip.. Ur words are like sweet smelling savour.. Let me stop here 4 now Jesu! Hospitalized  Ahh warris going on nah mandy shebi iyaf remove ur name from python dancers list why u com go sick again now  As for my funny abulor mata ehn pls let chriswazo go on ooh, I sure say the drugs and medications wey dem dey give you diah no go work, na only Chris be your medicine take it or leave it cheii love spiritual healing, u better dey raff dey go Chris is very capabu, that's what he knows best.... Abulor I hail ooo. Wish you fast recovery dear. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:09pm On Feb 04, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 2:05pm On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: I trust u na, no be DJ u be again, u be sure bad guy. Carry go Abulor. Am a good guy oooo. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:59pm On Feb 04, 2017 |
christly99: OK my enemies are now increasing Is I lying at ou  |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:55pm On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: I no come understand her again o, she is very pretty and i thought d said " D ugly girls are d most wickend o" hmmmmm, i no come understand her own, cutestcuty84 why is ur " case different"? Na dem dey wicket pass, na yanga full their body+sharp mouth. Lemme wear my straight face jeje. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:46pm On Feb 04, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:43pm On Feb 04, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:33pm On Feb 04, 2017 |
mandibeauty: Good afternoon Mandi baby good afternoon, Don't worry you are not going to camp zero again I have seen someone to exshange you with, so you can now enjoy your self with my abulor chriswazo.... #Endorsed, but I Don't want to see you anywhere closer to another guy or another guy looking at your lower behind or upper region in front of you apart from my abulor that's all. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:21pm On Feb 04, 2017 |
cutestcuty84: I wee report u to my king to bounce u out of here...be careful Oh your king baarh  wey me n chriswazo carry crown give go come bounce me out  Issoryt I know is ur plan to put knacker inside wahala and anoda guy waka, but lemme hear from him fes before I decide so fingers crossed untill knacker show face. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 12:49pm On Feb 04, 2017 |
Philgbeee: ADD groundnut join so we go fit sing together E dey sweet me for my belle ooo plus tell dem chriswazo and segunk1 say e don tey wey we don dey kiss.. Look at this one u no even dey hear word after all that wey phunkyposh do u e no give u sense barrhh  Me n chriswazo are waiting patiently ready to raff wen she go murder you with gongoni again. Meanwhile dis my post fit shine you sharr **luck it** |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 9:30am On Feb 04, 2017 |
mrletsgo: People who know more pls throw some light on this. Are we to follow what's on the id card or the date might be different 4rm that on the id card U guys should stop disturbing yourselves, wait patiently the time is almost here, that the reply nysc gave me when I tweeted them. As for me am unbothered anytime dem ready me sef ready acanot come an kee ma self for them |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 8:44am On Feb 04, 2017 |
Redgem pls come in are u with us  |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 8:43am On Feb 04, 2017 |
princeabdulkpt: prince kadpoly august 2016 kaduna Welcome bro, but the states in whic u wish to serve aint reflecting, its just four states from each geo-political zone das all. |
Food › Re: Worst Things Seen While Cooking. by segunk1(m): 8:35am On Feb 04, 2017 |
kcowen: Is it enough reason for you to call her Dirty,didn't u read when she wrote that she swept the place abi is it only the rich that use Gas Cooker ?some people sha... Bros y are you worrying yourself  Didn't you noticed that "The Haters Are Here"  Na one of dem be that. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 8:18am On Feb 04, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 8:09am On Feb 04, 2017 |
knacker: ah just dey look segunk1 n chriswazo ...make una no near worry my bae cutestcuty ...she is mine n mine alone Ahhh! Bros abeg I dash you, take her go.  afterall ewa-agoyin is not my type ooh am into pizzard (in simi's voice) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by segunk1(m): 7:58am On Feb 04, 2017 |
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 7:54am On Feb 04, 2017 |
Mustack: I didn't come here to drink water alone na.. I want to excess the other room (nkwobi room) Kontunu. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:40am On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: Abeg o, that thing d kill o if over played with o Lol! It can't kee me jare though ayam badt but easy guy. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:36am On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: Abulor as per waiting na? u be her popsy? Anyway i feel u. She doesn't deserve such maltreatment, we won't allow that. Abulor jos leave that cutestcuty84 geh ooh, like she yaf join bad gang ooh. dunno say She's very wickend like that ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 1:22am On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: U no come since i holla u, e follow make me loose Lol! No ves abulor, u need am  Upon all d pages wey u don clock... No fit even count for myself gan. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 12:46am On Feb 04, 2017 |
mandibeauty: No break my heart... No allow sparkle4u come between us
|
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 12:06am On Feb 04, 2017 |
Chriswazo: And Christly99 go still boot u cos she don see say u want am as back up plan, Abulo u don slack o Lol! Abulor inshort am not interested for now, lemme jos dey observe like this ooh, I no want any geh com murder me with spade again oo. |
NYSC › Re: NYSC 2017 Batch A Corps Members House by segunk1(m): 11:56pm On Feb 03, 2017 |
cutestcuty84: why I go kizz u nah when shovel dey dere to reshape ur mouth? Tooooorrhh! So dis is aw wickend u are baah, okay! U av shown me ur true karater, lemme just hold my corner an be washing..... Ahn ahn absolute wickendness wen is nor dat I want to learn kung-fu, cheii Iyaf suffer ooh. Murderer geh. Chriswazo see suntin oh dis geh yaf murder me yhere finish oh.
|