Jokes Etc › Re: Think B4 You Speak by segunpc(m): 12:41pm On Jul 24, 2008 |
clemcy wat is halluva?
nice one. |
Jokes Etc › Re: If I Wan Go Chop! by segunpc(op): 12:38pm On Jul 24, 2008 |
the coolykdat guy sef na american sha! we go see b/w fela and notorious b.i.g which one get mouth pass. but no use gun o because i know na u go win. make we begin use mouth fight. |
Jokes Etc › Re: Man Or Woman by segunpc(m): 12:33pm On Jul 24, 2008 |
ehen nothing spoil na .
so far dem don change d thing. |
Jokes Etc › Re: What Is The Difference Between White Sugar And Brown Sugar? by segunpc(m): 12:31pm On Jul 24, 2008 |
abasifo has no idea. the topic has no idea. clemcy u b witch wey u wan get idea ni? no worry ya sef just go to d next room enjoy yasef jo. |
Jokes Etc › Re: Two Litres by segunpc(m): 12:28pm On Jul 24, 2008 |
this is crazy . the man is as gud as dead! good one poster. |
Jokes Etc › Re: Get Some Of These Girls by segunpc(m): 12:26pm On Jul 24, 2008 |
actually there is sense in the post but he left the sense @ home. |
Jokes Etc › Re: Sombory Loves You by segunpc(m): 12:23pm On Jul 24, 2008 |
@ post
bros pls call me when u nid surgery for ya wings o. |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 12:18pm On Jul 24, 2008 |
food |
Jokes Etc › Re: Guess Who's Here? by segunpc(m): 12:17pm On Jul 24, 2008 |
ah ah ah clemcy! pls be nice if just for once. and emmi when u re thru with ya bathing pls use pears baby lotion to cream ya body o.  |
Jokes Etc › Re: Who Is Fooling Who? by segunpc(m): 12:13pm On Jul 24, 2008 |
@joke this is a remix. |
Jokes Etc › Re: God Vs Harley Davidson by segunpc(m): 12:10pm On Jul 24, 2008 |
i dunno.  |
Jokes Etc › Re: If I Wan Go Chop! by segunpc(op): 2:44pm On Jul 23, 2008 |
sege, sege! very typical of u and your namesake, Uncle Aremu.
See as u dey take expose yourself
Na for NLD u wan take style dey beg for food, hungry man segun singing "trouble sleep coolykdat go wake am wetin him dey find"? |
Jokes Etc › Re: Tu Face Gets 7th Child Out Of Wedlock by segunpc(m): 11:05am On Jul 23, 2008 |
take this thing go celebrity takes two forum joooo. |
Jokes Etc › Re: Get Some Of These Girls by segunpc(m): 11:00am On Jul 23, 2008 |
just plying the wrong route. |
Jokes Etc › Re: If I Wan Go Chop! by segunpc(op): 10:56am On Jul 23, 2008 |
noooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo i wan make yahoo add i don go chop!  |
Jokes Etc › Re: Learn Chinese In 5 Minzz: by segunpc(m): 9:43am On Jul 23, 2008 |
una dey craze - kai hei kraze hu[b]  [/b] |
Jokes Etc › Re: God Vs Harley Davidson by segunpc(m): 9:39am On Jul 23, 2008 |
hmmmm ino dey o. |
Jokes Etc › Re: Hangover Ratings by segunpc(m): 9:18am On Jul 23, 2008 |
the highest i don attain na two star and since then i quit straight. |
Jokes Etc › Re: Deserved Death by segunpc(m): 8:44am On Jul 23, 2008 |
all those wey go dey watch her game na because of her ass. in short they pay to see her ass as clem talk na weapon of mens destruction.  |
Jokes Etc › Re: Why You Shouldn't Steal by segunpc(m): 8:41am On Jul 23, 2008 |
confessions of a pro. carry on clem, na one day bush meat go catch the hunter. the day wey u go pass backyard when dem go catch u it fit be say dat day na pure water u drink  |
Jokes Etc › Re: How Bad Is Your Mopol Smell by segunpc(m): 8:36am On Jul 23, 2008 |
even clemcy wey dey laugh when u tell her good morning no fit laugh for this one. |
Jokes Etc › If I Wan Go Chop! by segunpc(op): 8:33am On Jul 23, 2008 |
for my yahoo!messenger i get
available busy stepped out be right back not at my desk on the phone
ok! if i wan go chop and i want people to know say i wan go chop na how i go do am na? |
Jokes Etc › Re: Jesus Is The Answer by segunpc(m): 8:28am On Jul 23, 2008 |
@ joke
smart kid. |
Jokes Etc › Re: Abbreviations by segunpc(m): 8:26am On Jul 23, 2008 |
LMJ- leave me jooo |
Jokes Etc › Re: Prove Me Wrong! by segunpc(m): 8:23am On Jul 23, 2008 |
@joke
caught me napping.
u too try. |
Jokes Etc › Re: Always Lock The Door by segunpc(m): 8:20am On Jul 23, 2008 |
crazy joke. |
Jokes Etc › Re: Wicked Ituen by segunpc(m): 8:16am On Jul 23, 2008 |
@ joke
funny. |
Jokes Etc › Re: The Next Miss. Universe by segunpc(m): 8:12am On Jul 23, 2008 |
hmmmmmmmm they ok. |
Jokes Etc › Re: Hello Kisses by segunpc(m): 8:10am On Jul 23, 2008 |
@ post lol  |
Jokes Etc › Re: If Only Jeovy Knew . . . . . . by segunpc(m): 8:08am On Jul 23, 2008 |
@ post
cool but e no gud o. |
Jokes Etc › Re: Answer This Riddle: What Does Every Woman Want? by segunpc(m): 8:06am On Jul 23, 2008 |
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh!
where the joke here now?
wetin women want ko wetin women no want ni. |
Jokes Etc › Re: Bishop T.d. Jakes by segunpc(m): 8:01am On Jul 23, 2008 |
@ post
might b old , never seen it before and i 'm lovin it like mcdonalds. |