Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,089 members, 7,818,273 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:37 AM

Segunpc's Posts

Nairaland Forum / Segunpc's Profile / Segunpc's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 52 pages)

Jokes Etc / Re: Who Is Hotter, Osama Bin Ladin Or Saddam Hussein? by segunpc(m): 1:25pm On Jul 28, 2008
I CHOSE SADDAM grin
Jokes Etc / Re: Who Ituen Really Is ;d ;d by segunpc(m): 1:21pm On Jul 28, 2008
kai for this place today GONGO ASO O.
Jokes Etc / Re: You've Got What It Takes To Be A Model by segunpc(m): 1:16pm On Jul 28, 2008
leave ben murray bruce make him abbatise hm product joo
Jokes Etc / Re: ~ " Doing The Laundry " ~ by segunpc(m): 12:02pm On Jul 28, 2008
by hand ke wey company dey? grin
Jokes Etc / Re: Strictly Yo Mama Jokes! by segunpc(m): 11:58am On Jul 28, 2008
na america pple full here o.

for africa here we no dey abuse pple dem parents not to talk of the golden one which is our mother.

but una evetually make me laugh sha! grin
Jokes Etc / Re: World's Easiest Quiz by segunpc(m): 11:52am On Jul 28, 2008
atleast i know of the black box.
Jokes Etc / Re: If You Where Alone On Planet Earth What Would You Do? by segunpc(m): 11:44am On Jul 28, 2008
kai ! i no know wetin person go do to pls una woman being o?

una say if na only me dey foe earth wetin i go do. so as i say wetin i go do now it don turn anoda point for discussion abi? angry grin

@ademiller and jay

una dey craze for head grin
Forum Games / Re: One-word Association by segunpc(m): 11:36am On Jul 28, 2008
concord
Jokes Etc / Re: Nobody Is Above Mistake by segunpc(m): 11:34am On Jul 28, 2008
se donkey thing and woman , na the samething?
Jokes Etc / Re: Leroy by segunpc(m): 1:34pm On Jul 25, 2008
recycled.
Jokes Etc / Re: Man Or Woman by segunpc(m): 1:27pm On Jul 25, 2008
wetin u wan make them refund u?
Jokes Etc / Re: One Last Confession (must Read) by segunpc(m): 1:23pm On Jul 25, 2008
if una wan fight referee dey o.

make una no worry about payment because i go do am free of charge. grin
Jokes Etc / Re: What Is The Difference Between White Sugar And Brown Sugar? by segunpc(m): 1:20pm On Jul 25, 2008
segun also takes a bow and shakes butts and then zooms off.
Jokes Etc / Re: Always Lock The Door by segunpc(m): 1:17pm On Jul 25, 2008
starts looking for babalawo to help him close it.
Jokes Etc / Re: The Escaped Convict-very Funny by segunpc(m): 10:57am On Jul 25, 2008
both jokes cool.
Jokes Etc / Re: Two Litres by segunpc(m): 10:44am On Jul 25, 2008
ah ah clem . n a why u go say person life boring?

even if its true its not gud to say it.
Jokes Etc / Re: Saint John Is Dead by segunpc(m): 10:24am On Jul 25, 2008
eeya. grin
Forum Games / Re: One-word Association by segunpc(m): 10:22am On Jul 25, 2008
language
Jokes Etc / Re: Season Tickets by segunpc(m): 10:21am On Jul 25, 2008
kai this na divorce!

good joke.
Jokes Etc / Re: Always Lock The Door by segunpc(m): 10:19am On Jul 25, 2008
na why u go spank am? the pikin na good observer
Jokes Etc / Re: Answer This Riddle: What Does Every Woman Want? by segunpc(m): 10:16am On Jul 25, 2008
@ clemcy

am not talking to u dummy.

am talking to d poster. wink
Jokes Etc / Re: A Chat Room On Nairaland! by segunpc(m): 10:13am On Jul 25, 2008
@ disgrace

nothing do u! wink
Jokes Etc / Re: If You Where Alone On Planet Earth What Would You Do? by segunpc(m): 10:09am On Jul 25, 2008
if na only me dey for earth i go travel go america .
Jokes Etc / Re: Girls Night Out by segunpc(m): 10:04am On Jul 25, 2008
no be small thing o.

all of them from fire sation ke? grin
Jokes Etc / Re: The Great Gorilla Returns To Its Cage by segunpc(m): 10:00am On Jul 25, 2008
in short, i didn't visit this thread.
Jokes Etc / Re: Job Descriptions: by segunpc(m): 9:58am On Jul 25, 2008
commercial joke.

ok.
Jokes Etc / Re: 84 Years Old And Married For The 4th Time (this Is A Cute One) by segunpc(m): 9:55am On Jul 25, 2008
hilarious

nice one busta.
Jokes Etc / Re: Quiz: How Dependent Are You On Computers? by segunpc(m): 1:26pm On Jul 24, 2008
i ve two legs.
Jokes Etc / Re: Answer This Riddle: What Does Every Woman Want? by segunpc(m): 1:24pm On Jul 24, 2008
thank u. now u can take a bow and vamoose.
Jokes Etc / Re: Johnny Again by segunpc(m): 1:21pm On Jul 24, 2008
HMM na correct moral.
Jokes Etc / Re: Who Is He Speaking To? by segunpc(m): 12:49pm On Jul 24, 2008
rotflmao
@ poster
u re too much.
Jokes Etc / Re: Bishop T.d. Jakes by segunpc(m): 12:43pm On Jul 24, 2008
bros no insult mr.clem o.

u re warned.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 52 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.