Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by segunpc(m): 4:02pm On Jul 01, 2008 |
@ princesa
still cerebrating and i ll get back to u as soon as am good with me decisions.
@ clem
hmmm if u dey wrk bbc na im u no follow prince harry go afghanistan go cover d peace mission? |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 12:29pm On Jul 01, 2008 |
beside |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by segunpc(m): 12:23pm On Jul 01, 2008 |
u too try |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by segunpc(m): 12:16pm On Jul 01, 2008 |
NA wetin consign u clem?  |
Politics › Re: PHCN Staff To Go On Strike: Very Funny! by segunpc(m): 11:44am On Jul 01, 2008 |
Noooooooooooooooooooooooooooooooooo PHCN musn't go on strike o.
if dem go on strike we no go get light o.
pls help us beg yar adua o. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by segunpc(m): 2:04pm On Jun 27, 2008 |
-what kind of a toast be this sef thug i no want your kind love dnt u get it let me be, i dnt move with thugs
studio i dey warn u too na who dey disturb prices sef? make una take time o. princesa no mind dem jo na me gangan be the rightful candidate for u . abeg come to daddy.  |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 11:07am On Jun 26, 2008 |
inclination |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 10:59am On Jun 26, 2008 |
he is the unsung prophet |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by segunpc(m): 12:11pm On Jun 24, 2008 |
@ CLEM if there is going to b any hanging its going to b done downside up[b]  [/b] |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 11:53am On Jun 24, 2008 |
voice out na |
Jokes Etc › Re: Obasanjo And Delta Militant ,what Do U Have To Donoate? by segunpc(m): 10:34am On Jun 24, 2008 |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmm me i no dey o |
Jokes Etc › Re: The President In The Gym by segunpc(m): 10:31am On Jun 24, 2008 |
dat na heavy lie o. that na yar adua broda wey luk lik me  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by segunpc(m): 8:01am On Jun 24, 2008 |
make una no hang person o |
|
Jokes Etc › Re: Obasanjo And Delta Militant ,what Do U Have To Donoate? by segunpc(m): 7:43am On Jun 24, 2008 |
God forgive u all for u know not wat u say. |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 7:41am On Jun 24, 2008 |
women |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 7:38am On Jun 24, 2008 |
yes o |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 3:53pm On Jun 23, 2008 |
make una come see oooooooo! she say na me go play d lead row and she don give anoda person king. if u no fit make me d king then i no act film again  |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 3:29pm On Jun 19, 2008 |
pls mr.emmy this place is meant for the elders and that is why its called the elders forum.
pls check the next room. |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by segunpc(m): 4:26pm On Jun 18, 2008 |
we get lecturers here o |
Jokes Etc › Re: Customer Helpline. by segunpc(m): 4:20pm On Jun 18, 2008 |
 ha clem na who u dey call me love? so u re now cheating on me! this time na daivorce |
Jokes Etc › Re: General Equations & Statistics by segunpc(m): 4:16pm On Jun 18, 2008 |
ha ha ha ha haaaaaaaaaaaaaaaa clem na only u ? u too like fight! for God's sake na wetin d poor boy do u wey u dey tell am shatap. hmmmm i don put maggi for d talk dem go begin war now?  |
Jokes Etc › Re: Queen Size by segunpc(m): 4:12pm On Jun 18, 2008 |
@joke
the grandma na queen? |
Jokes Etc › Re: Microsoft Word Magic by segunpc(m): 4:09pm On Jun 18, 2008 |
clemu too like war! |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 4:06pm On Jun 18, 2008 |
clem how na? |
Jokes Etc › Re: Celebration Galore At Adedibu's Demise. by segunpc(m): 4:02pm On Jun 18, 2008 |
una dey vex o |
Jokes Etc › Re: "forgive Them, Father, For They Know Not What They Do!" by segunpc(m): 2:56pm On Jun 18, 2008 |
@ jokes
tight. she kukuma use the remaining space ad her pick-up, lol. |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 2:51pm On Jun 18, 2008 |
dodge |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 11:29am On Jun 18, 2008 |
@pricess no worry every agreement is done orally. |
Jokes Etc › Re: Words by segunpc(m): 3:46pm On Jun 17, 2008 |
i ll rent out ma BQ to him weneva he is evicted from his shack. |
Jokes Etc › Re: Answer This Riddle by segunpc(m): 2:41pm On Jun 16, 2008 |
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh na ya neighbor. i see[b]  [/b] |
Forum Games › Re: One-word Association by segunpc(m): 2:38pm On Jun 16, 2008 |
concord |