Sevantex's Posts
Nairaland Forum › Sevantex's Profile › Sevantex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)
So manutd children fit conjure 2 first half goals and their senior brothers dn play 13 draws this season, issokay |
Chelski fit get joy?? See sharp reply na ![]() |
This man united squad sha, hehehe ![]()
|
Naija league and Home win sha sotey eyimba get 5odd against remo stars cos dem dy away, hehehe ![]() make dem cari their wahala go jare |
Torino to score over1 is 2.23
Hmm |
3WY7STJ Bend down select inside Greens |
3WRMGCM
edit and try |
Evergrande, sure ppl |
Make spurs score all this goals for champs league next season o, i nor wan hear say ludogorets or genk comot them o ![]() |
Lhimeet:Fear Italy for all this coded fixing tins, dem sabi |
B934EPPWAPZZCZ-1663295 cambur just spoil fine slip wey dn set remainin tomao my ojukokoro cause am sha, ![]() Abeg wen season dy start oo, make e nor tey abeg, no time ![]() |
This celtic no just get joy sha, only them win league since still dy trash everybody, some other teams wulda toyed with the remaining games. Rodgers for presido ![]() Meanwhile, this Hellas verona game rilli be like fixed o, hehehe |
Brondby dn collet red card in 6 mins, make dem dy.give us this info ahead na make we play "first half red card" na ![]() Bayern munich youth and goals sha Cambur, over1 oo so do score anoda goal |
E clear say any team wey win this english championship playoff na first candidate for relegation next season, free 3pts next season Newcastle and Brighton shuld try tho but the last team will go down. hehe congrats/shout out to madrid. monaco and juventus |
Madrid and sha,
Them try this season for goal market abeg, over1,2,3 dy play always |
Manunited and draws sha |
The "steal" part got me Lmao ![]() Follow ur heart bro altho ur cost of tfare many sha compared to the salary but then. "stealin" option dy to augment ![]() All za best |
Congrats bro, This shuld get you admitted hopefully, welldone |
sevantex:Juve better ppl delivered 2 goals in first half alone and young yeye boys nor fit score 1 goal. Forza Juve jare! |
3wglcxj this level go well so?? |
|
vampire2020:Ah dy tells u, winches team dem ![]() imagine depending on a team to win game 1-0, nor be 90mins high blood pressure be that so?? cos na wen u play over1 dem dy like win by just 1 goal.na to waka pass biko. hehe |
Russian league! I no fear but i run ![]() see as all their odds dy attractive, u chook head and dem show their colour. Lool |
juventus to score over1 na 2.23. Not bad |
ericgold:Am sure most of the games u copied here stated that u "edit/remix/reschuffle" before playing them. Point is, nobody here dy see future, u can only predict based on analysis available to you and if a 1.2 odd team like rosenborg decide to play trash on the day. u cant do much na cos ur mind nor carry u play the opposing team strat win of maybe 5odd or more its always best to select ur games so if shii goes south, u dont have anyone to blame but sayin games here are bein monitored and unsuccessful and all is quite childish. I even smile wen i hear alabi bein mentioned always but we have taken that to be normal "terminology" here so its allowed. Go tru games u see here and play the ones u like or u remove some ur guts aint comfy with. At the end. all na luck. And ppl still win here alot, just that most times wins comes frm slips not posted here unto fear of casting so u win and lockup to avoid para but its all luck at the end of the day. Greens!!!! |
B918EPPAEPCCPP-3279789 Games wey dn play finish remain tomao own, those spanish and german small boys nor fit score goals run over1 Idiotas ![]() Ludogorets 2 odds wey waste pain me pass sef, Greens!! |
3WBVGV8 Scrutinise bosses |
No Find money first |
B93CCWZZAAPS-3372182 20 geez just stroll away cos of 1 goal |
Atletico spoilers
B920EPPPPSEAZQ-3609374
Everytin else dn set, atletico just do anyhow. Greens ahead jare |
real madrid, no joy fa! ![]() |
karkinase:Nor be small, the guy's game is all guts. Strat wins of 2pt and 3pt, he nor send as he carry dem just sad that 1 game ruined it. Bette luck next time tho |

