Sevantex's Posts
Nairaland Forum › Sevantex's Profile › Sevantex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 34 pages)
michb:i understand u bro. i also dont like the bts tin also, i even prefer over2 to it but it all depends cos i have played some over2 that ended 1-1 ![]() everytin depends on ur intuition and luck at the end of the day |
barnabas91:thanks man, we learn everyday, metz even won 2nd half, imagine the odd for that na ![]() For those tinkin leicester fit do miracle. atletico dn score o cos i got surprised seeing many ppl say Leicester wuld qualify, atletico wey we sabi wey nor dy concede easily and play 1-0 and 2-0 correct score always?? abegii we still dy look sha, madrid score goal oo, bayern dy vess o, ehen |
so ordinary 1 goal handicap to metz, psg nor fit run am?? dem try well well o, na why i like my goals market, the game even had over3.5 na to sidon wit my mineras flex the champs league game for viewin center as psg dn cut my slip wey been dy go well Hala madrid!! ![]() |
Valkyr:Yea true, normally salary is sumtin confidential but its normally in that range sha, E dy settle some bills at least so at all at all bad pass |
3RJPN22 Risky tho but anytin can apen, hehe |
A sad reality of recent times, workplace sexual harassment Women are major victims also, they suffer this so much. most times u are forced to "cooperate" or u are furstrated till u are asked to leave eventually. The economic clime of the nation makes many succumb to it and lockup so as to keep the job. We can only pray for more responsible CEO's and superiors at work so it can reduce and eventually stop. |
btw 35 to 40k for the cashiers i tink its mostly in that range |
congrats bro, more blessings! |
Critically:Lool ppl can serious for nairaland fa Humour bro i knw its in ogun state, the point was ppl goin as far as those outskirts to get afordable places to stay but its duly noted sir ![]() Eko o ni baje! |
Qmerit:Mowe side of lagos or Abulegba side of lagos?? cos rent for all this place nor be beans ojust kdding tho. eko o ni baje! |
EzekielMab:save ur money for midweek, today is sabotaged ![]() |
So valencia and sevilla wan seriously play goaless draw ba?? Thunder is real oo ![]() dem no try if it ends that way o even tho i nor play any slip today midweek tins abeg, today too wierd, see manutd draw draw dy even win today ![]() |
Nice booty but abeg, i dy look waka pass all this kind "plenty tins" babes dem Person go get babe and everybody go dy look her behind if she pass. hehehe prefer the normal ones dem, too mush of everytin nor good but e go well before sha o ![]() |
For Manutd mind now, dem wan win today sha see balling o, hehehe ![]() |
obonujoker:pele bro I nor even bother with today, all the games just looked too wierd, na inside the week games i dy look already not today at all happy easter to everyone ![]() |
celtic dn win league already, make una leave their games alone or carry goals instead play teams that still have sumtin to play for |
iDROID:O boi! See redness eeee
|
. |
Torino fugtards better behave o, which kain draws be all this na |
Spurs doing the bizness against Bournemouth Hone win Over 1, Over 2 all delivered sure ppl them |
Guys shuld avoid Newcastle games, dem no serious at all, better to play Brighton, they deliver mostly I wuld advice to avoid the barca game also and teams who have won their league or lead with a huge gap already, TNS of today comes to mind Greens to all |
Newtown just dy waste goals for wales, chai |
gmacnoms:O bob, i dy fear on ur behalf o ![]() all na risk sha and some element of luck i did check them out before playin tho, Greens! |
3QNR5WL |
B941CAPPCTPAA-838125 Atletico just make my madrid 2 odd prediction waste sha hehehe ![]() all good, more greens! |
Lhimeet:its not necessarily about the incident of ystrday, dortmund.wasnt goin to easily beat monaco, i was surprised by the odds also, its not like Dortmund has some very solid defence am not sayin the incidencw ystrday dint affect the team abit but i even feel both teams wulda been traumatised abit frm the incidence esp dortmund still doesnt take away the fact that monaco this season has been explosive, doin well in ligue 1 and scoring for fun with that mbappe guy and the rest. Dortmund fit go loose this weeknd sef . na their way, dem dn cast slips here tire so it was a surprise that monaco got all that big oddGreens for all! ![]() |
Batra is the player that was injured frm the blast, taken to hospital already. Game postponed All this terrorists sha Make them increase security in the remaining games abeg o, choi |
Congrats Efe wishing u the best in ur new found fame and fortune Ermm, aunty marvis (1.4%) , u nor go reason date efe for like 6months collet ur share inside the 25million so?? hehehecongrats efe, warri!!! |
Bossnation The mother of dragons, the boss herself wins sumtin despite the bad belle-ism, na consolation price but we nor mind ![]() 500k tins Efe must win oo this nite ooo see gobee |
Make efe win oo, before some ppl nor begin cry ojoro this nite oo still repping #Bossnation we rish top3 against all odds despite the hate for the boss herself, dia fada dia ![]() |

