Sexy377's Posts
Nairaland Forum › Sexy377's Profile › Sexy377's Posts
1 2 (of 2 pages)
hmm erin wil now get belle nd wahala wil na start nice one sweetheart |
roses re red violets re blue as days fade so re u, u re declared unwanted nd u may now kiss ma black ass |
u pipo dat wil quote a whole post nd jst say ok god is watchin u wit telescope anyways nice 1 great story |
in olu jacobs voice hmmn erin erin erin wat re u duin go home now hmmn |
nice one dearie bring it on |
u dat wil quote a whole post jst to say hmmm god is watching u erm mama i hope d tory wil have hapi eva afta unlike nathans if nt lemme stop 2 read cos am stil mourning nathans death nd dnt want 2 aad 2 it o |
why una dy boda una sef dy ans dat calabar rat wey call hinself sainthug abi saint monkey ma pinky ride on liv dat guy dat came 4rm orokpor villa |
pls re u nt posting here again cos d oda web refuse to open |
wow love in the air Interesting. Good work dearie |
[quote author=sexy377 post=54274640]I Know Dis Story Iz Nt Gonna End Well When I Saw D Title.I Have Been Thinkin And Wondering How The Title Will Corroborate With D Story Bt Sha Welldone.*Though Nt Happy Because Am Still Mourning Nathan Death*And Mabel Is To Blame Why Wnt She Knw Who Impregnated Her In The First Place,as For Myra The Thunda Dat Wil Fire U Is Stil Doing Pressup*but Wait O Myra Is Free Nd We Did Nt Hear Anyth Abt Chuks Oda Pikins Abeg Tory Has Nt End Joor Miracle Must Happen O We Did Nt Hear Anythn Abt Mozb Or Even Xavias Nd Kaka's Marriage Wit Her Guy Abeg Let There Be A Sequel O Nene Born Boy Nd Call Him Nathan Mum Chumzy Do Smth |
I Know Dis Story Iz Nt Gonna End Well When I Saw D Title.I Have Been Thinkin And Wondering How The Title Will Corroborate With D Story Bt Sha Welldone.*Though Nt Happy Because Am Still Mourning Nathan Death*And Mabel Is To Blame Why Wnt She Knw Who Impregnated Her In The First Place,as For Myra The Thunda Dat Wil Fire U Is Stil Doing Pressup*but Wait O Myra Is Free Nd We Did Nt Hear Anyth Abt Chuks Oda Pikins Abeg Tory Has Nt End Joor Miracle Must Happen O |
very interesting. Miss paulaspearz tanx a million nd pls mention me in ur next tory |
hmmn this is where i sigh n say wahala don wear covershoe |
i tink say na frm film dem use d face b4 o which of u have seen jesus talk more his look alike |
na madness |
myra ntorr shey i tel u b4 bt wait o is it that mozb has joined jude in the 4goten land,anyways nice 1 auntymi |
i'm speechless dats how d story makes me feel oliva twist in d rum o anty tiff feed me more |
pls ash wednesday is nt gud friday u can eat meat jst that fasting is also 1 tin u carryout 2day also |
Longest story av eva read here. Mama story writer 3 gbosa, I envy ur strength. Abeg mention me 2. HaPPY New MONTH everybody |
myra can do anyhow ehn she go chop beat tire buh mumsy make d belle no fall o |
mummy pinky twaile i duff ma cap 4 u |
nice 1 hun next pls |
micheal take it easy o |
nairaland nd bigbroda be like pant nd yanch |
myra dey mad,crase,mumu devil no way 4 u o my nene must end up wid nath o mumsy its time myra find her way outta d story anyways thumbs up |
bigfuckersnaija |
mama take it easy o i knw ma niece or nph is doin u smth ndou |
Man u don score oboy i luv d goals LA nd now dis cup again tumbs up man u |
dear miyonse i jst heard ur babe is in sambisa 4rest pls go luk 4 her there,when u were playing hide nd seek luv wid tbos u ddnt rememba u had a gf ab nonsensei |
heemah tank u 4 dat i dnt see why we ladies shuddnt tink of ourselfs, nene i luv ur reaction, mummy biko update i knw u re trying but drop smth 4 d gals |
ladies dis days re nw desporados jst dey fall our hand, btw any story to read am bored help a sis |
nice story pls am new here can i join u guys |
1 2 (of 2 pages)