Sexyviper's Posts
Nairaland Forum › Sexyviper's Profile › Sexyviper's Posts
1 2 (of 2 pages)
anonimi:TRYING HARD TO PAINT APC BLACK, WE DON HEAR....2015 IS NOT TOO FAR. |
DONGOYARO1:AND THE EARLIER MY BROTHERS DOWN EAST KNOW THIS, THE BETTER FOR THEM CUZ I DON'T SEE A SINGLE POLITICIAN FROM THAT REGION THAT COULD ATTRACT 5% VOTES FROM THE NORTH AND UPTO 20% IN THE WEST........I JUST DEY SHAKE MY HEAD AS THIS PEOPLE DEY BURN BRIDGES DEY GO. ![]() |
Yoritshekiri: Gallant.no be d man wey dem dey lie say dem no know be dis, God go punish some Tanoids, dem go come here dey yarn rubbish. |
NgeneUkwenu:bros this is not funny, this alone is enough to start a revolution we truly needed in this country. |
atlwireles: You finally decided to enter my mention, this transgender almajiri. Before we move this crap further, please tell the forum whether you are seeking virgins or you a virgin for your shecow number 3.obviously you are not as sensible as many of used to think onthis forum, shame on you for selling your brain for money...amukun meko. |
atlwireles: You finally decided to enter my mention, this transgender almajiri. Before we move this crap further, please tell the forum whether you are seeking virgins or you a virgin for your shecow number 3.obviously you are not as sensible as many of used to think on this forum, shame on you for selling your brain for money...amukun meko. |
berem: To make matters worse, the military denied ever knowing him. What a shame!!exactly what i was going to write last night, that i hope they won't deny him cuz their gimmicks is now glaring to us, they lie to us and leave the rest of the work to those God forsaken TANoids to attack us and forcefully shove their poo down our throat, God will visit all those people with his unending wrath real soon... |
atlwireles: The boko haram media crew on this forum will stop at nothing.you an azzhole, its because of eediots like you that reasonable people don't know how to contribute to pressing national matters on nairaland anymore, you and your other God forsaken fools on NL are calling for the wrath of God on your generations to come and you will get what you are looking for, accursed set of people. |
LOL dem no born dem ![]() |
Mogidi: APC wants to destroy the state before they leave, Ekiti people have been vindicated in wanting a change from the norm.what do you know, you are not even from ekiti, you are just an hungry man who got lucky to be employed by TAN to spew rubbish, YOU AND YOUR FAYOSE WILL SOON FACE THE WRATH OF GOD FOR BRINGING BACK CHAOS AND THUGGERY TO THE LAND OF HONOR. |
[color=#990000][/color] dhammyg: THIS WILL HAVE BEEN GOOD NEWS.BUT THE THING IS THAT SHEKAU DOSEN'T DIE,HE MULTIPLIESANOTHER BOKO HARAM SPRING SOON? UNA DON QUENCH DIS ONE? ![]() |
[b][/b]I THINK PEOPLE SHOULD WAIT FOR DHQ BEFORE THEY START BRINGING DIFFERENT TYPE OF THEORY THAT WOULD CAUSE CONFUSION LATER IN THE DAY,AT IT SHOULD BE ON OTHER RELIABLE DAILIES TOO. |
[/color] FunnyPikincom: [color=#000099]Oh lord have mercyhttp://www.vibenigeria.com/boko-haram-leader-abubakar-shekau-dead-photo/oga dat one no be shekau..... |
the two shekaus are different.... shikena. |
Dreyl: I wonder what nigerians are still doing in that useless gaynaian ant country.as if Nigeria is safe enough for us, mumu dey worry most of una, i am 100% sure ibos are the ones that has been shouting on dis thread |
yywc? and some f00l don dey run mouth for here, what the hell is YYWC? who sabi dem for yoruba land, are they up to 5000 is number? craze don dey worry all these jonathan butt lickers i swear....imagine dem don allow some God forsaken mofos from a cursed tribe to start running mouth, some irrelevant muguns don dey form star for here as if say dem life depend on am...... |
cramjones: Can someone please lash Ayo Orisejiafor with a horse whip? Can someone tie him up and throw him behind the UniLag Lagoon?why unilag lagoon, he should be tied to second niger bridge. |
![]() texaco1: who are u asking? Don't u have hands?or have they been amputated .see vexing, take it easy on ya man bro. |
as if anything reasonable is going to come out of the summon than same ole story,i beg wo sabi where i fi see banku for gombe? |
yeah God is at work, first it was T.B joshua, now orisejafor and jonathan just shot himself in the foot AGIAN !!!!!!!!!! kai kai kai Nigeria is in big trouble, i swear WE ARE IN DEEP SHIT. |
even church of God dey lie about casualties too... wetin man no go see for Nigeria......T.B Joshua is this the beginning of the end or what? |
NA OUR OYEL MONEY, MAKE UNA NO TRY NONESENSE OOOO CHAI... Matthew 8:20Jesus replied, "Foxes have dens and birds have nests, but the Son of Man has no place to lay his head." Matthew 19:24 Again I tell you, it is easier for a camel to go through the eye of a needle than for someone who is rich to enter the kingdom of God." LAST BULLET Acts 3:6 Then Peter said, Silver and gold have I none; but such as I have give I thee: In the name of Jesus Christ of Nazareth rise up and walk. BUT orisej 20:14 says i have private jet, bling bling and a lot of cash.....with the power of presidency behind me....ALL THINGS ARE POSSIBLE GOOD NIGHT. |
aljharem: Sexyviper Typical jonathanian, bros shame the devil and answer those questions, wetin concern u if i be HIV, afterall i still get small shame hide am, no be openly you dey put your name for MUD dat day wey you dey beg your ogas like chino and customised, you even mention babamama1 say make dem forgive you make dem no share TAN money finish, guy i no hungry like you ooo, you see say na only bacanista i follow cuz i see say d dude get sense unlike some alhajiharam wey don sell him conscience for some 10k per month. |
![]() aljharem: For where. If Tanbuwal even win gubernatorial, I go respect am.you used to be reasonable se na poverty con take ur conscience abi wetin, if Tambuwal win gubernatorial haba why you dey lie to yourself na.....small time you go claim say TAN money never enter hand when obviously you are acting like a ppp agent..... even jonathan sef go dey happy say na gubernatorial tambuwal dey aspire for, jona for piss for body if na presidency, na who you wan dey hype jonathan and pdp for? You guys are losers you just don't know yet, sha wait and see.....yeye ![]() |
mistudreh: Why are you not responding to the question I asked?dude got nothing to say,that dude is not really smart trust me ![]() |
glory be to God, this is a very good news, God bless the gallant soilders....but why kill the cameraman ? |
barcanista: sent you pmbros i've checked my inbox, cant find your message there |
THIS IS FOR ALL THE PDP AZZLICKERS MR. FOLLOW FOLLOW Mr. Follow Follow *[CHORUS] FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW,- FOLLOW, FOLLOW, FOLLOW (2X) Some dey follow follow, dem close dem eye *[CHORUS] DEM CLOSE EYE, PIN- PIN- PIN Some dey follow follow, dem close dem mouth *[CHORUS] DEM CLOSE MOUTH, PAM- PAM- PAM Some dey follow follow, dem close dem ear *[CHORUS] DEM CLOSE EAR, G'BOING- BOING- BOING Some dey follow follow, dem close dem sense *[CHORUS] DEM CLOSE SENSE, BIRI- BIRI I say dem close sense, Dem close sense If you dey follow follow Make you open eye, open ear, open mouth, open sense (2x) Na dat time Na dat time you no go fall (2x) If you dey follow follow dem book *[CHORUS] NA INSIDE CUPBOARD YOU GO QUENCH (2x) Coakroach dey, ee-rat dey, Ikan dey, darkness dey- ee *[CHORUS] NA INSIDE CUPBOARD YOU GO QUENCH** **(destroy) My brothers, make you no follow book-o Look am and go your way *[CHORUS] FOLLOW, FOLLOW (on 3,4- continues until end) Make you open eye, open ear, open mouth, open sense (riff/repeat as desired) My brothers, make you no follow book-o Look am and use your sense R.I.P FELA KUTI |
barcanista: my email has been detached from nl. Ffb and I wl send u a direct message with my email.ok jare better person. |
meforyou1: clown, are u alternate eggheaders or ilugunboy. After since we beat you guys black and blue and had a new politics forum, you guys have been changing monikers like hand washok let me join the other guy to say I LOVE THIS FORUM ......ilugun ko, ilu short ni, na only eggheaders you see, wait till 2015 you go see eggkickers ago chinoso with 150 accounts on NL ![]() |
[b][/b] meforyou1: Still unconfirmed. But very reliable. From my boys in Minna. Exact results not out. Baut as I said, the election is in 9 local governments, with minna being in chanchaga local government. Prelimenary results show that PDP is leading in 6 local governments - Suleija, Tafa, Gurara, Shiroro, Rafi and Munya. While APC is leading in Chanchaga(where Minna is), Bosso and Paikoro. Will give you the exact results as the boys bring they in.CHINOS ![]() |
Freelancer00: so Na only Muslims dry Niger state? And who said its governed by sharia law? Wat partof the world are uDUDE IS MONALISA, THE ANCIENT LADY FOUND IN THE MOON. ![]() |
1 2 (of 2 pages)


THE REAL LEADERS OF BOKO HARAM ARE BEHIND THE SCENES
yeah God is at work, first it was T.B joshua, now orisejafor and jonathan just shot himself in the foot AGIAN !!!!!!!!!! kai kai kai Nigeria is in big trouble, i swear WE ARE IN DEEP SHIT.
ago chinoso with 150 accounts on NL 