NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 12:27pm On Mar 10, 2016 |
Fraih: Bae, you saw that right! I'm surely sticking to you all night! I'm all yours baby |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:08pm On Mar 09, 2016 |
Oyehomie: Oga shammak...u ehn..where u con go nah..u con lv ur babe amidst d 'wolf' wey dey enter ds city...tha k Gudness say fraih na strong nd focused lady...no do dat again o Blood mi, no be so Babe mi na correct babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:05pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: .. *put glasses on and takes a close look at him trying to recognize him* na Shammak d b dis..? ..... Wey almost turn Fraih to widow?.. Chaii *shaking head and notices his chop chop shoe and swollen legs* where u go sef? Ah go visit lion 4 UI zoo  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:03pm On Mar 09, 2016 |
LogoDWhiz: Bro..welcome back..
I support your predictiom Gbayi baba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:49pm On Mar 09, 2016 |
Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe  Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Finally... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:44pm On Mar 09, 2016 |
Abbeyunique2: STAMFORD BRIDGE SHOWDOWN CFC vs PSG chelsea gladiators: Eden, Diego, willian and francesc fabregas. psg gladiators: lukas moura, zlatan ibrahimovic, edison cavani, marco veratti and blaise matuidi. ** your predictions cc logodwhiz katherine7 kbs468 qutyjoice jubrealguy wittyemi fraiser. Chelsea 1. PSG 0 cc bobolil Kbs468 |
NYSC › Re: Kwara State '16 Batch A, Lets Meet Here by Shammak(m): 3:59pm On Mar 06, 2016 |
katerine7: u should add me 08136722601 Add me too 09030879350 cc valinda |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 3:46pm On Mar 06, 2016 |
Majesticniyi: Thanks man. which dept did u finish from? I dey lowkey o. Microbiology Lowkey ni every pcms wa ah swear  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:49pm On Mar 04, 2016 |
eaglevision: Shammak!!!!!!!! Wadidooooo brotherly,i dn miss ur big head o. Hehehehe *checks mirror , checks eaglevision's post, rechecks mirror again... *asks myself, my head no big na, where dis guy con see big head abi it is logoDWhiz head he is talking about ni *shouts Padi mi how far na.. Ki lo n pop |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:39pm On Mar 04, 2016 |
Kbs468: Great Man. Everything has been selense Hope you are Good Brother I'm good man... Thanks blood  selense indeed, wetin man go do.. NYSC sef no even send person |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:25pm On Mar 04, 2016 |
Good evening fam How y'all been  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:19pm On Mar 04, 2016 |
Majesticniyi: I'm Niyi. Graduated from University of Ibadan. Studied Mechanical Engineering. Serving in Osun state (according to the unauthorized checking). Neyo baba... How far na Ur welcm blood  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:30pm On Mar 03, 2016 |
Qutyjoice: Uncle welcome o, happy yu are bk....Sist z happy now I fink? thanks biurifu sis how u been? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:28pm On Mar 03, 2016 |
cc merikims merikims... u just got a mention from shammak  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:26pm On Mar 03, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:23pm On Mar 03, 2016 |
Kbs468: Haaa! Trumpet ke? If true, Omo Earthquake, Tsunami, Atomic and Hydrogen bombs scare and there attendant pandemonium na mere particles before that day ooo  u wan dey scare me abi trumpet never sound, i dey sure baje... me and my family members are strictly honourable and honest so we no fit dey here if trumpet sounds |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 6:00pm On Mar 03, 2016 |
Kbs468: No no continue pls. Atleast you can challenge wittyemi for the Sir Patrick Obahiogbon's legacy award. 
But it must be meaningful and pass every grammatical Concordial construct ROGER THAT |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:53pm On Mar 03, 2016 |
Fraiser: Menh! See gobe, I was away for few ours, I came back nd I have to read lyk 13 pages bfor catching up, no tank to d idea of award nomination wey kbs468 bring o, everybody come put more effort, love come dey hot more... Race for best couple... Wetin come surprise me pass b say all our no nonsense guys wit stern attitude bfor don turn commedian emmergencily, clown come full city... E no easy to win best comic sha..., our teetotalers don turn sudden drinkers, no b small somtin o, spixytinxy abeg dey expect more traffic dis days o, make u go load ur chop wit all d latest brand of sepe, I no guys go vex go charge today, fingers go com dey fast on keyboard. As for me nd my family members fraih, blizzydoDo, shammak, qutyjoice nd oyehomie we nor dey do committee members o. We too won chop award lyk kilichi, Concern pple shud take note  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:22pm On Mar 03, 2016 |
jubrealguy: God save Shammak say i no quick enter ds city, d guy for hear am #fraihisdbest cool... we can always retrace and see what happens  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:18pm On Mar 03, 2016 |
Fraih: You know as a prophet, he has to keep up with responsibilities from the church. He should be around for the weekend tho. Some folks here have offered to take his place pending his return, But Never, Shammak is my one and only Love. I'll wait for him.
Thanks dear, I'll be good. Here i am bae... i'm all yours  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:10pm On Mar 03, 2016 |
Hey fam... I gotta ask a question.. This question been bothering me since ni fah.. Abeg, this one that everywhere is hot, could it be that the trumpet has sounded and no one in Naija made it  Good pm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:40pm On Mar 02, 2016 |
MemphisDepay: yepa !!! See grammer. I haf died RIP  abeg help me tell God say Aunty Jummai don swear say she no go relent until den free Ese Oruru |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:34pm On Mar 02, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:30pm On Mar 02, 2016 |
labienyce: Egbon abeg.. all this kind English Small small o.. chill, make i ask my teacher... Kbs468!!! how far, make i stop? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:04pm On Mar 02, 2016 |
boboLIL: lolss,,,,, thank u, thank u diesel sef dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:03pm On Mar 02, 2016 |
labienyce: Adon turn bouncer? I no write application na so i see job sha na divine favour fah Congratulations bruv person dey knock o... wu be? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 2:01pm On Mar 02, 2016 |
sydneyboss: lol, which one be chasecow Na  abbeyunique2, comean explain to sydneyboss.. seems u understand better than i do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:58pm On Mar 02, 2016 |
Abbeyunique2: lol, peeps wan collect award, dem no want dey award commitee. if everybody wan contest for election, who go be INEC? hope peeps won't pull kanye/olamide though make we go carry people for GraceLand na since people including me and you no wan become INEC official ... *shouts "Spixytinxy, thanks for the nomination, in fact i am overwhelmed and over delighted by your erroneous and corruptible gingivalis subsequal pylamori decision. it would be a great honor, chilvary and glory for me but who am i to take such honor and glory when we have here spixitinxy, a woman of valor, a woman with personal bravery, courage, prowess and intrepidity. Thus, i nominate spixytinxy alone because: * she is 4 in 1 * she has 2 xy in her moniker... Imagine! wu does that... Furthermathematicians in the house know what a single xy means, talkless of 2 xy * the above plus others cc kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:36pm On Mar 02, 2016 |
labienyce: They are praying  u too gbaski bruv.. ur in tune btw, stay for door, no let anybody enter, make den no com disconnect the connection |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:34pm On Mar 02, 2016 |
boboLIL: enjoy oh make i baff u too na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:33pm On Mar 02, 2016 |
Eyin ti Golden City... Bawo ni movement.. Ola ni March 30 fah |