NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:30pm On Mar 02, 2016 |
i miss this house ah swear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:28pm On Mar 02, 2016 |
boboLIL: you too like kerosene u sef notice am, na wetin den use wash my baff me be dat wen den born me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:26pm On Mar 02, 2016 |
sydneyboss: it has superior quality to lux. to me tho why not safeguard... me i prefer safeguard to chasecow  cc spixytinxy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 1:21pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy: Shammak nd fraih dis one wey una just quiet so, hope it not wat am suspecting ooo *coughs while sippin cold kerosene |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:57pm On Feb 26, 2016 |
Beckytee: whispering: I knw everyone would be in d dream land now. hope we are all gud? Indeed we are one big family...... doing something that is taking my time in a big way. wen am tru will come back here fully, just pray I finish it quickly cos I don miss everybody here. My love Abbeyunique2 u are great and I love u like mofedaku Kbs468: weldon boss my pressy: LogoDWhiz, Weldon sir Mr flirt: Fraiser: hope u don stop now my guy: jubrealguy, maternity leave,hmmm prophet shammak: welcome back sir, more palm oil to ur elbow. abi no b so dem dey talk am Stepped out gently in order not to wake anyone. sweet dreams and gudnite.......#kisskiss# Nah... More pounds to my bank account |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:56pm On Feb 26, 2016 |
Fraiser: lol... now i just bliv my inlaw is a true prophet Ur in tune bruv |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 7:51pm On Feb 26, 2016 |
Rukkyola: u and fraiser supoz to b twins.una funny.Do u care 4 petroleum or na only kerosine u like? Mo mis fraih,spixytinxy,miss oyin,sc31 and co.I no mis any boy or guy or broda,na only my sent4rina i mis because i don turn born again Fraiser na my blood Cool... E make sense as u don born |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 11:41pm On Feb 25, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:34pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: I no wat am doing May God deliver you from the hand of the deceivers niyen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:31pm On Feb 25, 2016 |
pimpguy11: Pls can i bring my laptop to the orientation camp?? Not advisable bruv |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:25pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: shut up, how dare u, which head, abi d baby oku don dey fite gidigbo for ur head ni God forgives you 'cause u know not what you're doing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 11:25pm On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz: Hmm!
Don't worry, there won't be a need for that  President ti spoke... No wahala Respect baba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:15pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: shut up, how dare u, which head, abi d baby oku don dey fite gidigbo for ur head ni God forgives you  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:14pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: u stil dey lie, kontinue God sees u He sees everybody... U're not excluded  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:00pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG: Loooolz. Chai! U don come again. Dem tell u say, thugs dey the ceremony? No be so... Na only God fit understand BTW, na becos of dem thugs I carry am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:59pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: Sebi I tlk am say dis guy na fake, wetin pastor dey do wit gun Chill, make I carry you go inside bible U no go fit understand sha... Na only God fit understand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:57pm On Feb 25, 2016 |
Fraiser: my inlaw shammak gud u ar now fully back from ur official visit to hell fire, I hav d pleasure to introduce to u my latest sis in d family her name is qutyjoice, she is d baby of d house. I know u must hav heard about her bfor, she just finish her studies in somalia nd decided to come back home Lol... Bae told me 'bout her already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:55pm On Feb 25, 2016 |
SC31: ewwwwwwww KBS which kain thing be this na,person almost troway e tea.......abeg shammak be like say you go carry KBS go the revival,he seriously need am......so wetin be the question web you ask me way I never answer kbs Kbs468 oya bring your head |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Shammak(m): 10:51pm On Feb 25, 2016 |
LogoDWhiz: Steps in with my Beautiful First Lady MissEvey
With my Agbada on and a made in Aba Shoe , I walk in into the Ceremony centre.
I hereby call on comrades, NEC members, senators and important dignitaries to come over here and make this interesting
Armynu Kbs468 Greatestman Kuchikau Amodu Ighravweig Shammak Fraiser Crobboy Bobolil Drjoshua2000 Eaglevision Oyehomie
List being updated!  *sits royallically with bible at the right hand, loaded pistol with a silencer at the left hand Oya moderator, kick on |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:49pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: nyama, u wan kiss dat baby oku mouth, oga oooo I never drink am jhor... Time for break never come |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:48pm On Feb 25, 2016 |
Fraih: Oyehomz1, here I am o Qutyjoice, I see Fraiser has taken you around, now I can see you guys rolling together, nice one! SC31, if anyone likes my sister, he should see me first IghravweIG, Thanks too Terrymason, I see you, I've missed you fa  SomebodysMrs, I was afraid that 'somebody' has taken you away without our notice  Fraiser, Weldone dear!  Wittyemi, our Hon Patrick, where art thou?
Shammak sweedie, chop kiss
GOOD EVENING EVERYONE I luh u scarra ah swear  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:48pm On Feb 25, 2016 |
BlizzydoDo: broda inlaw I no understand yur way o Ki lo happen sis in law |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:47pm On Feb 25, 2016 |
IghravweIG: Fraih, Frasier, Shammak, Qutyjoice, Spixitinxy, Oyehomie. Make una come make we go Graceland go support the swearing-in ceremony of their new presido. Na justified10 dey host am o. Oya no lele Chill, make I sharply carry my bible and gun... Anything fit happen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 10:47pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Yeaaa, happy and high on Fanta...Thanks hun and hope my sister is takn care of you? I dnt nid to ask jawie, my sister is the best(I trust her on that) Yeah she is, from back to back... Feel at home sis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 9:13pm On Feb 25, 2016 |
prindu: Welcome back Prophet! I hope u enjoyed ur break. Thanks blood  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 9:11pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: And I finally meet my sister's husband... Sist(@fraih where art thou, bro @fraiser come and do the intro o Qutyjoice = Cutie Joyce? The word "cutie" best describes you... Ur welcm to the family  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 9:01pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: no problem, catfish pepper soup dey tooo, I put small osogbo weed for d pepper soup Osogbo weed no too strong, I go manage am sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:56pm On Feb 25, 2016 |
spixytinxy: Wow who do we have here, oya tk one baby oku Actually, I dey fast but no worry, I go use am break |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:49pm On Feb 25, 2016 |
Qutyjoice: Happy to meet our family fwend Ur welcome to the family miss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 8:46pm On Feb 25, 2016*. Modified: 9:07pm On Feb 25, 2016 |
*knocks, enters Yekpa! See mentions *faints, resurrects, faints again, re resurrects... Asks for chilled kerosene.. sips small... Y'all got me Been busy with some ministerial, propheterial and aposterial assignment..especially for the revival ahead (MissOyin, u've got no p.. Ur go'n be fine). I miss all of Una ah swear. I love and cherish my baby, the mother of my children, Fraih, she's a darling ah swear. IgravweIG, Fraiser, BlizzydoDo, prindu, amodu, kbs468, justified10, eaglevision, logoDWhiz, slazzyK, spixytinxy( u really need to be at the revival), Bolagabriella, kuchikau, jubrealguy (I see those stunts, God bless you.. I hope you don't fall) armynu, abbéyunique2, folabibret, bobolil, crobboy,dtobs, sc31, sent4rina, rukkyola, SomebodysMrs(I hope u finally seen the somebody), olasum, beckytee et al., 2016 Y'all rock BTW, a beg make Una tell the guy wey enter hell fire last make hn close door.. The heat too much far  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:10pm On Feb 21, 2016 |
Ma sweetie pie, sugarly coated honey, my other half, Fraih, say make I dey greet all of Una.. She say she miss Una, she even tell me say make I give all of Una dis  , make Una share am... Na d prayer wey she dey pray for Una no let Una see her brake light for here today... The prayer na for 24 hrs 45mins long so she go fit make am tomorrow... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 11:00pm On Feb 21, 2016 |
|