NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:42pm On Aug 27, 2015 |
sod09: lol
Na d fans I blame...y dem day pay Instead of dem to boycott nd stadium is empty Hahaha boycotting no easy na we also here for naija we either pay DSTV or pay for viewing Center to watch Talk true say you no dy do any  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:04pm On Aug 27, 2015 |
sod09: dude d man aff tire me...d evil side of me day wish am dead so as to go Cos he can't be sack...he's frustrating us...dat giroud na complete mad man.. Özil give am all style of pass just to score but na lie Lol that's Wenger for you And the worst aspect of all this is that the man doesn't seem to give a Bleep despite the huge amount fans pay for ticket How you go if Wenger na ur daddy?lol abuse go make you no use social media |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:28pm On Aug 27, 2015 |
Olami90: Wenger has always been stubborn, no be today. He doesn't go down(getting players) easily. He is very annoying wit his policies. No be dis season he no suppose reinforce as top clubs for EPL alone don dey very set nd tight. I jst dey pray.
If dem pass Champion league grp stage, he is likely gonna meet barca. 5 days to end of transfer market, I pray he get decent striker $ mayb centre back. He can get a good striker from German league(Leverkusen) though DM position is another area lacking for now I hope to see the end of Wenger as Gunners coach he has send plenty people porting to other clubs lol But I stayed despite the pains and disapointments I just hope he won't do any panick buying cos we may end up buying players lyk Giroud |
Politics › Re: Buhari Appoints Secretary To The Federal Government, Chief Of Staff, Others by shawwal1(m): 6:05pm On Aug 27, 2015 |
Enjoy seeing WAILERs WAILING  Hahaha sai baba the unpredictable General Haters NTOR  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:51pm On Aug 27, 2015 |
Olami90: Wen I first see arsenal join bayern, my heart first cut too.... Buh still kinda fair now. Now, I wish mak dat baba ijebu get one good striker.it is necessary. The man has grown vry stubborn and adamant Vry unpredictable like PMB But he bttr reinforce o if not this season na luck go carry us finish 4th |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:23pm On Aug 27, 2015 |
Olami90: UEFA CHAMPIONS LEAGUE DRAW
Group A. - PSG, Real Madrid Group B. - PSV, Man utd, Group C. - Benfica, Ath.Madrid
Group D. - Juventus, Man city, Group E. - Barcelona, Leverkusen,
Group F. - Bayern Munich, Arsenal Fc,
Group G - Chelsea, Fc Porto,
Group H - Zenith st. Valencia, My Arsenal and Bayern  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 2:53pm On Aug 27, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 1:03pm On Aug 27, 2015 |
burantashii: abeg no give shawwal1 Bp Na this kind joke thy make me swear for person Babatawa I no lyk am @all Stop using ABU thy play with boys blood flow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:06pm On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: one year is enough to compile a list, even if na one name per hour Absolutely correct We just gone keep hoping and who knows....better days ahead my brother |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:39am On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: they are all outdated people, no news probably we won't be mobilized This guy ehn sometimes when you talk FAYOSE always comes to mind |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:50am On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: I collect am, the guy ain't that bad, unlike others Got little to say about you department apart from the negativity of some lecturers there Anything from ABU on mobilization? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:41am On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: sabbatical ko sabari, I dey there I no wan disturb una the day I beat introvert to Ftc. Hahaha  A Gold medal for you bravo bruh I remember that wuna sabari guy given us tough time during GENs Later bcame my neighbour for staff Quaters though still wasn't a fan of him |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:28am On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: nah, that your ' a lot' how I fit take get from inside? To get for inside you need to be outside first  How r u? I got no mentions from FP na Wetin hppn or you don go sabbatical too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:19am On Aug 27, 2015 |
babatawa: Abeg who be this yoruba geh wey dey shout about inside thread so? Attention seeker You shall know them as we move closer to Camp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:17am On Aug 27, 2015 |
majidyusuf: Shawwal1 any show? A lot man any interest in mind? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:17pm On Aug 26, 2015 |
elmisti: Na people like u go giv una neburs HBP, aftr now una go talk say aiye dey follow una, d oluwos of the thread nova see dier name. U na dey celebrate......But me I no wish una bad.....#hands him one bowl, fill it wit champagne....peeeeesika physika oooooo, come and put corn on fire ooo! Hahahah You feel good when you celebrate some else success cos you know yours is on its way OYA make a toast
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:08pm On Aug 26, 2015 |
theSpark: I just saw my name. The celebration starts only when you see yours. Congratulations spark baba soooo haappy 4 u NYSC here comes sparkbaba come stream 2 as the guy no wan stream 1 lol one mans food is anoda mans poison Pop champagne!!!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:55pm On Aug 26, 2015 |
donxab: Really? I'll check it out, buh ssyoutube/blahblah gives plenty formats too! Added knowledge! SS s time wasting compared to wapmon Jst type wht u want n it will pop up click n dwnload |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:52pm On Aug 26, 2015 |
Ayima: God go deliver us. Why she no go ask that kind question, for Nigeria person go see u d drink water him go still ask oboy u d drink water? Lol ProudlyNaija  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:46pm On Aug 26, 2015 |
donxab: As I grab the basics here, the next thing na ssyoutube! downloaded the complete season 1-7of A-Z on web design, still yet to launch 1 tho! Buh I got plenty of offline ones. What did u study? Why not try www.wapmon.com to download youtube videos easily in any format of your choice |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:41pm On Aug 26, 2015 |
Xcozee: and that how I saw a lady's compliant on facebook, which reads:...
PLEASE I JUST SAW MY DETAILS OF THE SENATE LIST ON NYSC's PORTAL...SHOULD I PRINT IT?
4ma mind I was like: thankGod dis question wasn't asked here, kos ppl lyk gazaliah,ayima,shawwal1 and oda chaps wey never even see anytin for dan use vex eat her...lol . I swear na this kind Q's they provoke person die Which kind Q's b that?Some people ehn na her typ thy form pass Thank God no be for this thread she could've enter one chance, though most guys r matured here Hahahaha I can't stop lafin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:56pm On Aug 26, 2015 |
Xcozee: no! From monday...according 2a dude who was @SA this monday Monday is already close I've noticed that most students lack patience nd overall affects decision making in life Keep the fire burning man we gone celebrate with everyone here Godwilling |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:44pm On Aug 26, 2015 |
Xcozee: despite nt been from ABU, but I believe they MUST...I repeat, they MUST mobilize u guys, kos u all finished last year(same with us).
#AlwaysBelieve bro Thanks for the belief man Anything from your school yet? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:21pm On Aug 26, 2015 |
Xcozee: boss! Some1 said its large on his phone...but 4months nw, I av always seen it normal on my own phone, never knew in others,its nt same wit mine. Had 2look 4another phone 2day, logged in NL n realised phone resolutions differ. Trying nt 2step on foots
How u dey? Am good just waiting for ABU to shake body make I knw my fate for this NYSC ish How ur Syd too? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:17pm On Aug 26, 2015 |
2el: ABU list is awaiting vetting....later today or tomorrow it will be accessible on the portal.
Cc: Babatawa Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Shawwal1 Zeeenas Haliluck Physika Idee91 Majidyusuf IamYhudii Venom104 Blym Burantashii kunlesufyan Joyce21 kingphilip ABDamola muhyideenabdul noordean darazonian Benny95 emerich Rajosh Mzmeeday Macbukky93 tk4life ade23ola et al No shaking cos I bliv say ABU no go try any sh*t wit my future Xcozee I prefer the large font,it makes your post Uniq Thnk u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:54am On Aug 26, 2015 |
babatawa: smh! promiscuous fellow  Just carrying out my over-sight function  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:07pm On Aug 25, 2015 |
Armynu: Kai mutumina ne.... I trust you... Thanks bro. Toh nagode |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:56pm On Aug 25, 2015 |
Armynu: Make I talk small den since na family.... My cousin and sis bout in 400lvl now and d one in bizadmin is 200lvl... No to worry dem guys for dere dey guard dem as par cousins too.... Dere u have it. I won't worry any I promise lol Wishing all of them best of luck in their studies |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:41pm On Aug 25, 2015 |
Armynu:
 oga...... Hahahahahaha no be her na my cousin dey bizadmin but my lil sis dey MCB.... I no wan talk too much again... Bros na family we be nah what's d essence of not talking much Your cousin is my cousin same as your sis I promise to watch over them So Wch level your cousin they?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:27pm On Aug 25, 2015 |
Armynu: Pls if you get to samaru help me greet my lil sisters and my cousins dere.... Just tell dem say I dey greet but I no give you anything but make dem pray for me make UJ list upload den I fit show background do dem better.... I get sis for Kongo too, you fit go greet her for me join? Thank you. I Sabi that ur sis wey thy kongo wella The one for accounting or is it bizzAdmin....' |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:21pm On Aug 25, 2015 |
muhyideenabdul: Abusites let me rush to Samaru a rumour came to me that it has been pasted this night at main gate. Oboi plss no rush much just take am jeje Waiting for good news Naturally ahead |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:45am On Aug 25, 2015 |
Make I buy small piece of land On page 1300 Trespassers keep off  |