NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:56pm On Jun 28, 2015 |
theSpark: I no go lie you. Na Bosso bread chop my money pass  Are you sure na only you chop that bread Those NY babes no help you finish some lol badoo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 6:54pm On Jun 28, 2015 |
babatawa: thanx o, lokosi ya kusa
e go do A15 like film trick Na wen iftar near your eyes start they shine Since you they do one kind lyk sick person Come join me chop iftar kunu n kosai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:24am On Jun 28, 2015 |
theSpark: You sef sabi I tell you  Are you sure no be Landmark bakery + Elamin they pack your money for sch No wonder you easily get broke The men from NewYork get high taste obviously |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:20am On Jun 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:14am On Jun 28, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:51am On Jun 28, 2015 |
babatawa: Haha no no, I'm just a fan...
bread is my thin, used to crave for big treat back then until Ostrich opened up buh now its 212 on a good day i dey chop one and half loaf 
and yes i don chop the road side own plenty times, coz it's not always you get at their outlet This baba knw better bread Was a fan of ostrich but sadly distance separated us,212 make sense but don't knw if am stil a fan El-amin dy try for Mx u knw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:48am On Jun 28, 2015 |
Gazaliah: ***Looks Him and decided not to reply but my mind say make I ask him something***
[size=20pt]Am I not part of dos people that want to make FP [/size] But you just got a page n am hppy,walimah must follow |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:46am On Jun 28, 2015 |
majidyusuf: them still dey call prayer Make I kontinu 2 dy eat,hope d call never stil finish? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:14am On Jun 28, 2015 |
majidyusuf: them no dey invite to drink water I don invite myself Sadly time don pass,mk I hold belle manage until evening |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:57am On Jun 28, 2015 |
babatawa: Looolz* abeg bone that thin
we talkin straight from oven hot not sun hot wey the bread go don dey sweet inside leather
600  how you manage know all this difference You ever taste road side own? This guy fit do advertisement,what is ur relationshp with 212 even |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:51am On Jun 28, 2015 |
Gazaliah:
 Congrats 4 makn page 600 n opening it with a tong-out |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:50am On Jun 28, 2015 |
babatawa: My own dey hot Your own fit cool b4 u tk it home But theirs is constantly Hot due to the sun No compare oven n sun heat o there s massive difference u knw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:48am On Jun 28, 2015 |
majidyusuf: make una go eat jare Make I show for your side Oops I tot you wrote cum join me eat,selfish you |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:46am On Jun 28, 2015 |
babatawa: I no dey buy for roadside na
we gerrit from the source
those yaro boiz just dey take am hustle ni
makin #50 on every loaf You are buying from source, while yaro boys r doing plagiarism of 212 Baba wat s d difference btw ur own n them own |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:43am On Jun 28, 2015 |
Gazaliah: [size=26pt]Abeg,I wan eat SAHUR jare.....Please,pause so that I can make PAGE 6Hundred FTC[/size] Lol I pity you,people are trying hard to get to Front page,your own wish is a getting a new page |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:40am On Jun 28, 2015 |
babatawa: Na this kind awoof person dey find ni
*in Rozay's voice*
we talkin 212Bread here you talkin nonsense Lol 2 wetin?guy that bread they sale anywhr now go kawo bridge n see for urself na Bttr change brand as even Yaro boys they feast on ur dear 212 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:38am On Jun 28, 2015 |
Gazaliah: Hope its not Sliced bread cos I don't like sliced one Nah no b slice,slice is meant for rich people na that wan wey look lyk cuboid |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:31am On Jun 28, 2015 |
babatawa: Thanx bro
i no dey really chop, just had water No deciv urself bttr join me n eat,awoof no dy run belle |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:29am On Jun 28, 2015 |
Gazaliah: Wetin you prepare for SAHUR My guy na water and sugar,with one little bread as per I no dy eat much during this time. You care to join? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:24am On Jun 28, 2015 |
Babatawa and Gazaliah how far na come join me eat suhur |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:22am On Jun 28, 2015 |
Salihumainasara: hmm u should if u don't really av a place to stay here + cost of living Yeah sure very correct,I go try hang out 4 my state possibly |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:23am On Jun 28, 2015 |
Salihumainasara: oya now we dey wait #na batch A stream 1 and am serving in abj Wonderful but having strong phobia of Abj,not sure if I can serve there |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:40pm On Jun 27, 2015 |
Salihumainasara: can't wait to c u guys join us in serving dis country #u welcome Yeah sure very soon,that khaki will be on me Shey na October,even if na December I go stil wait jeje n wear it with pride. Which batch u even they, n state of service |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:31pm On Jun 27, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:11pm On Jun 27, 2015 |
2el: Went to the NYSC sectariat today, it is true, the camping have been shifted a week down due to stream two which. might affect Christmas celebration.
Sodiqyinka will confirm it soon
cc
babatawa stancity gazaliah shawwal1 Thnx 2el may God bless Am a Lil bit happy today due to your good news |
Politics › Re: What Is The Need Of Minister When We Have Permanent Secretaries by shawwal1(m): 10:13am On Jun 27, 2015 |
atbu1983: The aim of appointing ministers is to compensate politicians. Ministers are not very important in d true sense of it. Absolutely true |
Politics › Re: Why Buhari Won’t Intervene In NASS Crisis – Aide by shawwal1(m): 4:28pm On Jun 25, 2015 |
Wallahi baba Buhari har baka SA baki ba ,yan majalisan nan zasu hana ka cika mana alkawuran neman zabe,Allah ya taimaka |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:13pm On Jun 24, 2015 |
babatawa: Looolz spoilt kor, you as an ajebohr concerned abi
I'm gon haf to learn from you kenan You'll learn oppositly though Ansha ruwa lapia nasan azumi yabaka kashi yau,lol ajebutter indeed |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 4:36pm On Jun 24, 2015 |
babatawa: Exactly bro...
kd is cool as usual,just turn up one of these days with plenty moni make we enter Barnawa town go shaye No problem we go spend am lyk spoil kids lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 2:21pm On Jun 24, 2015 |
babatawa: yh True, some lecturers are better off doin pure water business...
Toh mun gode wa Allah ya side dinka? Oboi na verified fact you yarn,can u bliv some lecturers don't knw how to use present or past tense while speaking try write their exams na them person they get D,E n F if u try na C lol Side dina qalau sai ruwan Sama muke sha,ya kd ne I swear I dy miss d place |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 2:11pm On Jun 24, 2015 |
babatawa: let hadassaheke tell you more about assumptions, shiii could be so annoyin Not as annoying as it will be from one of my lecturers, ya yau ne? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:49pm On Jun 24, 2015 |
Ashe dai Kai Tantirin daniska ne babatawa,Toh Allah ya shirya ka ameen,I'll dedicate my fasting to your rescuing you from yourself |