Phones / Re: Elon Musk Fires Twitter Employees Worldwide by Shedy204(m): 3:21pm On Nov 04, 2022 |
Twitter sweet sha |
Celebrities / Re: Ifeanyi: Davido & Chioma Are Getting Stronger- Pastor Adegboyega Consoles Couple by Shedy204(m): 2:50pm On Nov 04, 2022 |
If na me be 001 I don relocate go Atlanta once.... |
Politics / Re: South African Newspaper, IOL, Knocks Buhari Over Frequent Foreign Medical Trips by Shedy204(m): 1:12pm On Nov 04, 2022 |
Honestly buhari de f**k up for that thing wey him den do.....no good example 2 Likes |
Music/Radio / Re: 'Your Time On Phone' By Elizabeth Tekeh (Video) by Shedy204(m): 1:10pm On Nov 04, 2022 |
DiorPence:
Download this app 'savefrom' copy a YouTube video link, paste it there and download
Or
Google YouTube video downloader, click anyone of the results, copy the YouTube video link, paste and download. Thank you very much 1 Like |
Music/Radio / Re: 'Your Time On Phone' By Elizabeth Tekeh (Video) by Shedy204(m): 12:31pm On Nov 04, 2022 |
How Una take dey download YouTube video cef...make Una teach me na |
Celebrities / Re: DJ Cuppy & Family Celebrate & Party With Femi Otedola On His 60th Birthday by Shedy204(m): 11:50am On Nov 04, 2022 |
Happy birthday otePounds 3 Likes |
Politics / Re: FG Pays ASUU Half Salary For October by Shedy204(m): 7:58am On Nov 04, 2022 |
ASUU na only Una de?? Chai |
Crime / Re: Cash, SUVs, Items Seized From Gang That Hacked Nigerian Bank (Pictures) by Shedy204(m): 10:12am On Nov 03, 2022 |
Some of Una wey dey say BAT na bad person Una worst BAT |
Sports / Re: Van Diyk Loses His First Premier League Game At Anfield After 4 Years by Shedy204(m): 9:57am On Oct 30, 2022 |
Thank you gomez 1 Like 1 Share |
Travel / Re: Kano Is Beautiful (See Pictures) by Shedy204(m): 12:24pm On Oct 24, 2022 |
Beautiful city
New Nigeria Peoples Party (NNPP)
Kwankwaso $ Idahosa ..God make this party win come 2023...e get why |
Politics / Re: 2023 Presidency: In Supremacy Contest For Kano, Atiku, Tinubu Go Dirty by Shedy204(m): 12:21pm On Oct 24, 2022 |
New Nigeria Peoples Party (NNPP)
Kwankwaso $ Idahosa ..God make this party win come 2023...e get why |
Travel / Re: Federal Government Evacuates 542 Stranded Nigerians From UAE (Photos) by Shedy204(m): 10:26am On Oct 24, 2022 |
Na wa... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Liverpool Vs Manchester City (1 - 0) On 16th October 2022 by Shedy204(m): 6:51pm On Oct 16, 2022 |
Where to charge my phone tonight..na just dy bother me..leave man city |
Nairaland / General / Re: What Is Your Hidden Talent ? by Shedy204(m): 11:00am On Oct 16, 2022 |
I can make people laugh...and mostly I think very fast.... 2 Likes |
Politics / Re: Sanwo-Olu Receives Approval For Badagry Deep Seaport Project by Shedy204(m): 7:01pm On Oct 13, 2022 |
What about the warri seaport? |
Politics / Re: Customs Hands Over 86 Impounded Drones To Navy by Shedy204(m): 2:05pm On Oct 12, 2022 |
Why Una no burn this one?? Custom why na ?? |
Politics / Re: Customs Hands Over 86 Impounded Drones To Navy by Shedy204(m): 2:03pm On Oct 12, 2022 |
Why Una no burn this one??..custom why na?? |
Politics / Re: Peter Obi Labour Party Releases Campaign Rally Schedule Without Campaign Council by Shedy204(m): 5:58pm On Oct 10, 2022 |
Peter obi why na?? |
Politics / Re: Unknown Gunmen Attack Checkpoint In Imo State (Pics, Video) by Shedy204(m): 5:55pm On Oct 10, 2022 |
APC why na ![](/faces/huh.png) 2 Likes |
Family / Re: I Have Been Having An Affair With My Elder Brother's Wife – Nigerian Man Reveals by Shedy204(m): 10:36pm On Oct 08, 2022 |
Watin man do man?? |
Politics / Re: Lai Mohammed: PDP Will Loot Treasury Dry If Given Access To Power Again by Shedy204(m): 5:20pm On Oct 06, 2022 |
Honestly my vote goes to PDP...I like umbrella☔ |
Politics / Re: Shehu Sani: Ex-VP Namadi Sambo's Phone Stolen At Book Launch by Shedy204(m): 5:14pm On Oct 06, 2022 |
Haha warri boys don do am again stop playing |
Politics / Re: APC Youths Hold Rally For Tinubu In Abuja (Pictures) by Shedy204(m): 3:52pm On Sep 28, 2022 |
The truth be say LP and PDP supporter dey hungry....na truth |
Politics / Re: Keyamo Mocks PDP, Atiku For Using Lekki-Ikoyi Bridge As Campaign Material by Shedy204(m): 3:51pm On Sep 28, 2022 |
The truth be say LP and PDP supporter dey hungry....na truth |
Politics / Re: APC Youths Hold Rally For Tinubu In Abuja (Pictures) by Shedy204(m): 3:47pm On Sep 28, 2022 |
The best rally so far...other party rally be like say hunger force dem come out...APC get level. |
Politics / Re: APC Youths Hold Rally For Tinubu In Abuja (Pictures) by Shedy204(m): 3:42pm On Sep 28, 2022 |
Na watin go make peter obi(OBIdients) Loss the election I wan dye Do |
Politics / Re: APC Youths Hold Rally For Tinubu In Abuja (Pictures) by Shedy204(m): 3:39pm On Sep 28, 2022 |
Mr jollof suppose dye hear....that guy na strong CITY boy.... |
Politics / Re: APC Youths Hold Rally For Tinubu In Abuja (Pictures) by Shedy204(m): 3:37pm On Sep 28, 2022 |
Girls fine |
Romance / Re: Beautiful Prewedding Pic As A Nairalander Takes His Beautiful Bride To The Altar by Shedy204(m): 1:44pm On Sep 25, 2022 |
He who finds a wife finds what is good and receives favor from the LORD.Proverbs 18:22
Oya na |
|
Romance / Re: Men Stop Taking Random Girls To Your House by Shedy204(m): 3:23pm On Sep 20, 2022 |
If na only food wet dey make com around e no good. |
Nairaland / General / Re: Whats That One Thing(s) You Wish You Knew Earlier. by Shedy204(m): 3:21pm On Sep 20, 2022 |
dem say you like cassava I get big cassava |