Jokes Etc › Re: Ituen Gets His Revenge On Gabry by shens2006(m): 10:54pm On Nov 08, 2008 |
:-x |
Jokes Etc › Re: Mystery Picture (picture) by shens2006(m): 10:51pm On Nov 08, 2008 |
no o, u no get eyes, na 13 face dey thr now  |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by shens2006(m): 10:43pm On Nov 08, 2008 |
yeah yeah right |
Jokes Etc › Re: EARLESS GABRYWYL by shens2006(m): 10:42pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by shens2006(m): 10:33pm On Nov 08, 2008 |
u try. |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by shens2006(m): 10:27pm On Nov 08, 2008 |
i neva see her o, u get her pic make i see |
Jokes Etc › Re: Ituen Went To Hell by shens2006(m): 10:23pm On Nov 08, 2008 |
no sense 4 una head.lol  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Goes In by shens2006(m): 10:19pm On Nov 08, 2008 |
ehn  where d fine girl dey? |
Jokes Etc › Re: Obama Family Relocates To White House (pic) by shens2006(m): 10:13pm On Nov 08, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by shens2006(m): 10:10pm On Nov 08, 2008 |
so na akara u sabi steal, u dey okay so? lol  |
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by shens2006(m): 10:05pm On Nov 08, 2008 |
studio43: don't worry i will put u in my prayer  who do u wnt to put in ur prayer?  |
Forum Games › Re: If Today Was World's Stealing Day, What Would You Steal? by shens2006(m): 10:02pm On Nov 08, 2008 |
no wonder, he just dey blow grama 4 here  |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by shens2006(m): 9:45pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: If Usa Was Nigeria by shens2006(m): 9:41pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by shens2006(m): 9:29pm On Nov 08, 2008 |
ahhh! u dey vex? |
Jokes Etc › Re: Don't Mess With Older Ladies! by shens2006(m): 9:23pm On Nov 08, 2008 |
u beta think so o |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by shens2006(m): 5:11pm On Nov 08, 2008 |
@ibkaye. wat do u mean |
Nairaland General › Re: Gabbrywyl, Where Are You? by shens2006(m): 1:28pm On Nov 08, 2008 |
wetin do u |
Jokes Etc › Re: People Wan Make I Die by shens2006(m): 1:11pm On Nov 08, 2008 |
ok u won die, go die then |
Jokes Etc › Re: Am I Truly Pretty?: Beauty Queen Contestant. by shens2006(m): 1:06pm On Nov 08, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Am I Truly Pretty?: Beauty Queen Contestant. by shens2006(m): 12:58pm On Nov 08, 2008 |
which one u dey |
Jokes Etc › Re: People Wan Make I Die by shens2006(m): 12:52pm On Nov 08, 2008 |
why u come dey tell us  , u won die?  lol. u no go die jare. have faith, God dey |
Nairaland General › Re: Gabbrywyl, Where Are You? by shens2006(m): 12:49pm On Nov 08, 2008 |
:-x |
Jokes Etc › Re: Am I Truly Pretty?: Beauty Queen Contestant. by shens2006(m): 12:43pm On Nov 08, 2008 |
ehn??  |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday by shens2006(m): 12:34pm On Nov 08, 2008 |
everybody just dey shout happy birthday, who dey celebrate birthday sef |
Jokes Etc › Re: Normal Person by shens2006(m): 11:54am On Nov 08, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: A Soldier Off To War by shens2006(m): 11:50am On Nov 08, 2008 |
do u mean ajoke or a joke?  @poster, nice one, we need more of dat  |
|
Nairaland General › Re: Isnt This 2 Much?mustay, I Need Mustay Phone #.and Dont Ask Y.cos He Kwns. by shens2006(m): 11:33am On Nov 08, 2008 |
hm |
|
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by shens2006(m): 10:31pm On Nov 07, 2008 |
for bein crasy.lol |
Jokes Etc › Re: Rate This Nairalander's Picture (ennyluv 6) by shens2006(m): 10:27pm On Nov 07, 2008 |
na every women 4 nairaland o. @poster.lmao u wicked o. where u for see this kind pic |