NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:42pm On Oct 22, 2015 |
Make I follow u place small, abeg dey update me as e dey go MeezPat: Watching Amaechi's screening like kilode....Since nysc no gree bring call up letters na wetin man pikin go do |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:34pm On Oct 22, 2015 |
kam4r: So a Friend said her sister Got an SMS around 12am this morning asking her to Print her Call up letter ... To her suprise she was Posted to Katsina ... A state she Didnt pick atall o ... Most amazing thing is that she registered on the second day ... Bruh!! NYSC is fucking with us big time ! ... That wnt be our portion anyway ... Left to me , They can post me anywherr bar Northern states ... Buh how then do You prepare for Camp when You dont even know what stream u'll Fall into ?? Some of us still have to Go to sch to Get one or two Things ... We had better Get the letter today o ! No Vex ehn, which year and month was this |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:27pm On Oct 22, 2015 |
DonPsymon: Come...
You notice say MTN d send plenty messages since yesterday? I Think say na only me dey notice am oooo, Even glo too dey send dem own. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:21pm On Oct 22, 2015 |
DonPsymon: Ifa slap you eh 
Which sms? No mind d guy Na either Glo-Invite or mtn's 55990 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:11pm On Oct 22, 2015 |
deracathy: the call up letter is generated just d same way ur call up number was generated. It compares some of d info u filled n also d spaces in d states u chose n assigns a state to u automatically. Mmmmmm e go hot ooo.
More news Hmmmm we don get #CULAdvice Ba |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:09pm On Oct 22, 2015 |
seun305: my colleagues getting the sms already
still waiting tho Which Sms bro, Glo-Invite or 55990? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:04pm On Oct 22, 2015 |
wailing: I keep dreaming this...  Now I see why we never collect CUL, ur dream don come to past, na we dey follow nysc do tug of war, for CUL #Chaii |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 12:01pm On Oct 22, 2015 |
deracathy: Pls wen printing d call up letter which will soon be available anytime from now, pls print in colored oooo. Don't laminate it ooo n also make sure it doesn't squeeze or rumple ooo.
More News when we return from the Break.
Deracathy
Nta News How sure are u? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:54am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:46am On Oct 22, 2015 |
Onyeka32: leave my kid sister alone, na so una take dey colonise dem ooo Una family at all?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:28am On Oct 22, 2015 |
deracathy: One big man's son or daughter is yet to be posted so until this is done before we can now print out our call up letters. I reason with diz post |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:25am On Oct 22, 2015 |
chimajii: *i just bookmarked ds post of urs, come 4pm and it's a no-show, * u wee hear from me  Make una free d guy,@ iamauxin ooo he is only helping ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:03am On Oct 22, 2015 |
GMan650: I'm on Ghanaian weed Nice to hear that, it dangerous to ur doings ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:50am On Oct 22, 2015 |
GMan650: BREAKING NEWS FROM NYSC, NYSC has officially moved the collection of call-up letter to Monday 26th - Thursday 29 Oct. 2015. Likewise orientation for Stream 1 starts Nov. 4th - 24th 2015 and stream 2 starts Nov. 27th - Dec. 17th 2015 visit: www.nysc.gov.ng/orientation_move/nysc2015
Thank me later Ur News late but am sure u are on something |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:25am On Oct 22, 2015 |
Abeg make una wait till monday, even NYSC help line No sabi wen CUL will be available reply from NYSCHelpline:"continue checking it will be out Today or tomorrow #shouting mood #VexhangUp"
Me I dey go play jara Bye for now |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:06am On Oct 22, 2015 |
elmisti: i dey look say make i give am jara ni na  Ok oooo , he don dey normal sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:57am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:44am On Oct 22, 2015 |
kennes10: Please I hrd camp has been postponed to 4th Nov... hw true is it? Yes ooo postponed to 4th Nov 2013. #Lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:16am On Oct 22, 2015 |
babatawa: ur own "better news" dey another dimension ni Ok he go come una dimension soon |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:12am On Oct 22, 2015 |
somito121: finally i just received a text from the DG saying I can now print out my call up letter. who else have received such ...  See Impact of Bad weed+koko Na DG dey send text alert Ba,  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:10am On Oct 22, 2015 |
Marcelinho: That kind tin nah  Na The tin wey I see oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:08am On Oct 22, 2015 |
babatawa: We dey flog spirit commot from pipo body for here o Baba mi if u flog spirit commot people no go see better news ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:06am On Oct 22, 2015 |
DG go #Pepin SirMalik: hmmmm if DG carshhhh i ko, ur drill fr camp na special one O, DG dey read this nairaland to figure doa wey go serve better in certain places, like Borno Yobe fr dia strong head |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:02am On Oct 22, 2015 |
Info reaching me from original NYSC source: People will start seeing their CUL from 10am Today this was posted on 4th May 2015 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:52am On Oct 22, 2015 |
Elebiju: Case 178B Better start refreshing ur network if u never see am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:48am On Oct 22, 2015 |
FU Nysc I do See #SMSAlert At last |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:42am On Oct 22, 2015 |
babatawa: those guys don drop wetin make u and i dey online so Ok #Tuala4DemSo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:39am On Oct 22, 2015 |
The #CampAdvice Guy don silent small e be like say something dey happen OR advice don finish ? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:31am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:12am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:11am On Oct 22, 2015 |
theSpark: He must me high on something new. The guy no just send. No mind am, The CUL guy go collect am soon  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:10am On Oct 22, 2015 |
haywire1: #
GUYS JOIN D #bringbackour3k on tweeter fast
# Where the 45naira for the front of the 3k, #lol |