NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:56pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: In his mind, he has written something reasonable. I only asked a question fa... See para! Lmao Na testing be that ooo, otatatatatat sneh, I know say u don dey fear but #Urheaddeythere |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:52pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: In his mind, he has written something reasonable. I only asked a question fa... See para! Lmao We no dey hide do joke, u call solo kan wan run, I go pull ur legs tell u y again,if u no win against DonPsymon no be me u go con try clinch now, #IColdGan Freeze anybody go Hell |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:43pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: Gudnight y'all...
sholiyz keep giving commentary there...
Haywire1 sha sha 
Olurote
Y'all sleep well especially the ladies... Chimajii pls don't coman be snoring here *yawns* Paddy mi nyc nyt jara |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:42pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: Broda Solo, why the struggle in making yourself relevant? Haaa see mosquito why they try fly like bee ooo. Pepz wey try am last, they just here say dem vanish ni ooo, even historian no get record ooo Haywire1. O de gba mi #TeamLautech , how I go dey spoon feed dog puppy. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:38pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: You be my personal person now DonPsymon see "law of camar", give bribe to collect bribe, well I go say make u collect am cuz u already own the main event, no let small shows bother u. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:35pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: "He who runs, lives to fight another time". I play my e-games with a high dose of maturity. Your concern is well noted U sabi "grammar" Noted,  my own be say make the show tyt. I don't give pepz crappy show ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:33pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:29pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: Why the curse? A kii fi omo ore b'ore... Be warned! Two of u no dey hear word, una want do una PPV tonyt, DonPsymon na u I pity pass ooo, u wan get two match for one day |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:28pm On Sep 19, 2015 |
debeejay: No mind dem broda
After we don sell ticket finish share money dem kon start dey tlk story dat touch
We no go gree say anybody get injury atall Injury naa advantage to perform more so no excuse |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:26pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: Who has time to insult anyone. We just kidding around yo! Bro this one no be insult ooo, if u mistakenly insult na red card oooo, but insuger is allowed sha  , based on the R&R of the game. The org. Done dey plan una PPV no use style run ooo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:20pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Na soo 
# See bribery and corruption oooo, I no gree at all
After PPV, una wan run from Head to Head Main event, shooo we gbege ooooo
Haywire1 Vs DonPsymon still holds 2am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:18pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: No! Epa Abegi Save am, after Haywire1 Vs DonPsymon
Una PPV go be sunday nyt and head to head go be monday no worry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:08pm On Sep 19, 2015 |
And it's On again Yab Competition #WhoGo1stRun Haywire1 Vs DonPsymon Starting 2am , Venue As usual. Abeggi Nothing like "Nepa take lyt ooo" or "Bat3 Low" ooooo Na Winner Takes All, In case of why 2am, na for them to go take charge from any where possible even hugging power line is allowed  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:00pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Lol Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka , see as my guy dey para ooo. Chaii e pain u sha, oya sorri no cry but u suppose knw say we different pass each other, I didn't pick on u, u started it first. So next time always pick on people u will win not people like me who will win u over and over again . I'm not rich but I'm far beta than u r so u picked on a wrong person my friend. I deserve an apology frm u cos u started wat u couldn't finish happily.
Anyway let me stop here jare, we still dey togeda nah. Smile nah I no fight u nah 
Oya padi mi hug mi
Where r my teamlautech nah, sey make I show my padi Donpsymon hw we dey catch fun for lautech ni 
One luv my bro, oya chop kisses 
# I for agree make una hug, but 14years no be small things ooo, tint the hug part, #TeamLautech #MofozToBeeedGan |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:29pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: u see after dat camp na only bone u go see oh i no even fat b4 sef.. Na why I want make u eat wella now, free weight watching, chop wella ehn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:19pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: nay i dnt take dinner oh..i dey watch my weight Ok am already preparing lyt meal for u ehn, and free that weight small abeg u go watch am well for camp ehn. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:16pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: nay i dnt take dinner oh Then am already in the kitchen ooo, wat do u want? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:11pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050: lols? I look like person wey dey snatch bae ni?
ibjust notice I've not meet her before.
Allsmyles come see wetin my kind heart done make my eyes see o Ok no vex ehn, but u self enter wrong time now, we were abt to ........  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:10pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050: chai! see what's happening here o. how come? telling the landlord to go and sleep by force. chai! Landlord wey dey enter tenant huz for nyt say them no tell am gudnyt. Watin ehn dey fin? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:07pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: hectic Am sure u are relaxing now, and dinner already in ur tummy. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:06pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050: u no sabi greet abi  I never ask anybody bae make dem greet for this trend b4 ooo, just free my bae ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:04pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050: busy doing what?
, Leave that side,off the lyt ,close ur eye and sleep joo. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:03pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: wetin Babe mi, how u dey joo, how was ur day? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:58pm On Sep 19, 2015 |
Aare2050: Doublelady Watin happen, we busy bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 4:14pm On Sep 19, 2015 |
blym: u welcome U still dey online, how market?, sha mou go fit say #UpBluez now |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 4:09pm On Sep 19, 2015 |
iykebest1: tf! Baby? Cc.
Buhari.
Osibanjo.
ICPC.
NDLEA.
FRSC.
NAFDAC.
CJN.
PHCN.
Water Corporation.
Past presidents.
All Governors,past and present.
Senators.
NANS.
SUG presidents.
VCs/Rectors.
Deans.
HODs.
Course Reps.
Senior Prefects.
Class prefects/captains.
Hostel prefects/captains.
Class monitor or CPU if u like.
Gatemen.
Market women.
Nigeria Army.
Nigeria Police.
Custom.
Immigration.
Who else?
Weed sellers. Oga take am easy oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 4:07pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 4:05pm On Sep 19, 2015 |
emerich: Got this All Stars snickers in preparation 4 camp at the cost of #1,200 So if U stay in Zaria U cld pick urs at Yan gwanjo line by Lagos street. Guy I feel ur swagz #UHeadDeyThere, #ThumbsUp |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 2:50pm On Sep 19, 2015 |
Blym how market |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 2:33pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial: Arsenal is down to 9 men. How market |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:58pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:57pm On Sep 19, 2015 |
Doublelady: Beautiful babes dey here ohh....if i was a guy i go dey confuse on who 2 choose......1 love ladies Hmmmm Babe |