Sholiyz's Posts
Nairaland Forum › Sholiyz's Profile › Sholiyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 16 pages)
My bae fine ooo she fine @ Doublelady |
HBD all time great @Ibra_official
|
KeriBaby:Yes ooo, I don't know if na by force to read watin I write una no fit skip and goto nxt line, thanks bae jara |
Just back after long time of suspension, please and please kindly avoid clicking on Report, on my post abi make I no write again #Lol well goodday to all mai fellows in the house. |
Some nicks are so funny, old things pops in my head like Goodyboo hmm goodigoody |
DonPsymon:No mind d guy GPS map never reach Otuoke |
haykayjay:That's what is called racism, why not just say graduates or CMs or PCMs |
DonPsymon:I tire oo, even fresh get Expiry date |
haykayjay:I believe if some done pass 6month e no fit fresh again, so are non-fresh graduates allowed? ![]() |
Aare2050:Better no waste the 3weaks for camp, make u go join one studio, this how some guys started oo |
chimajii:It's just to relief people bro, seeing that error makes people go wild, and for me, that other page looks like a scam. |
haykayjay:Yap I heard so, |
Some pepz dey diz trend follow dey drag NYSC wen dem suppose chill for house or go start betta work,some of u wey computer turn una age to 30+, Aare2050 et al. Only God knows the truth ooo, but me I know say computer no dey lie ![]() |
chimajii:Oga PG control dey here too ooo, we go password u oo lol |
Aare2050:Ok make we calc now , how much u go spend for the 1st 3weeks preparation + transport? and how much u go collect for camp as allowee |
haykayjay:Use the link below and repeat the same step portal.nysc.org.ng/nysc4/ResumePayment.aspx |
Aare2050:Hmmmm, To serve for NYSC no be by force ooo, at least the money no fit reach anything, preparation money pass all the allowance ooo |
gbest58:Me too ooo |
See how guys carry NYSC calendar for head like Nigeria and October 1st, most of una no even know una course code and title for sch back den ooo. ![]() |
Raytech2010 u be #TeamLautech Ba CSE to be precise, Raytech2010 u be #TeamLautech Ba CSE to be precise, |
Doublelady, hmmmm not even hello |
JibrilJunior:No Vex Bro, Wa last be donlop, igba odun, odun kan ni, LLNP MHR |
mistabiola:Yes ooo, thou all his fellow corrupt niggaz were along in the court hailing him |
elmisti:Yes oooo, we just need 2,3 days to close our case |
Just back from CCB, dem talk say me self no declare my asset complete, so I win ooooooo, all question I answered with "NOT GUILTY", even wen asked "is it true u kept 7000bags of weed with elmisti and it's punishable from the constitution 1999 as amended" I said "NOT GUILTY", elmisti sha a lie All hail #TeamLautech Haywire1 (P) goldenone (VP) Mistabiola (FS) Blym Rashdimuh Sayid Susskid Israelo Mojisola sholiyz Sirbiolee Sapphire06 Kenvic02 |
Guyz In The Hood how u doing |
GudNyt to all my paddy, #TeamLautech #TeamChelsea, #WeedGuyz, #TeamToBeeeeeeed Fellowz in d house wen I dey go bed elmisti tk4life JibrilJunior Ayima Olami90 Onyeka32 codexgigax, Neduzze5, balerinagold, hilsocial , Folabimi, cupcake326, gbest58, Zeeenas(f), Harinholar and 1 guest(s) |
elmisti:Thanks Bro, awse una thank you ooo, Olurote follow thank the huz as dem follow me blezz U with weed |
elmisti:U still need my card after, u don look am all day and nyt. |
haywire1:Bro na jeje I dey run commentary ooo, d guy no know say na Mayweather jr. Wear referee cloth, ehm opponent win am e wan fight ref, say em dey retaliate, has e see Mayweather jr. Chest he talk say he just wan count the number of packs ni ooo. ![]() |
Olurote:Oga no fear, I never follow u yan anithing those wan na intro, but all dsame make I comot fear for ur body, and for people like u wey dey alryt dem dey RIP place ooo, no body go go tru #Laustress and dey Ok again bro, we all #HardCore #TeamLautech Haywire1 na witness and wey diz weed guy elmisti make e dash u 150kg for a start. |



