Sholiyz's Posts
Nairaland Forum › Sholiyz's Profile › Sholiyz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
Pepz waiting for CUL like..
|
haywire1:I no go talk, ELMISTI na u I get talk with, why u wrap koko + weed for my guy early mormo, ![]() |
theSpark:No Vex ehn, The CampAdvice guy stubborn gan, ![]() |
Ok but what will happen if this instruction isn't followed, as of say no be NYSC give am, #LOL temmyt007: |
KeriBaby:Make campAdvice guy give phone or system to the CUL guy he no gree, na advice e dey advice well e don reach foreign student sha . :-/ |
[quote author=doublezero7 post=39227081][/quote]Una fit dey go camp ehn, e bi like say una don see una CUL but never collect am. ![]() |
Report reaching is that: Them don use releasing of CUL gamble btw NYSC staffs, and the person wey dey in charge of releasing talk say if dem Arsenal no win him go release Result, but Gunners win,so e no fit to release am , but probably got a win with M.City lastnyt, Make Una no vex ehn #GoodMorning to you all in the House. |
Marcelinho:If I tell u say I need ur gudluck, na lie I lie u, guluck wey naija get for more 6years with no +ve outcome. Abeg give me china presido, |
Marcelinho:If I tell u say I need ur gudluck, na lie I lie u, guluck wey naija get for more 6years with no +ve outcome. Abeg give me china presido, |
This is One of my Reason of going to CAMP 2 days after is Closed ; And They will Open The Gate, Q: Why did u camp late? A: I didn't get my CUL early enough to get to this state. ![]() |
DonPsymon:Na sooooo ![]() |
Hmmmmm NYSC
|
DonPsymon:No be everybody go be like U ooo, U even see some pepz as dem silent dey follow trend for ghost mood dem don open portal pass 200timex . abi I lie? #ghostmood fellaz ![]() |
The time wey I don spent for NYSC portal don pass the one wey I use ontop Sch portal self ![]() |
exquisite007:Soon now |
DonPsymon:I no fit teach them there work, I know say it's convenient for them ,na why dem plan am for theiR timetable |
3200 and We Never collect CUL hmmmmmmmm |
DonPsymon:Na d part wey I like for watin u write be diz "*imagine over 200k CMs printing CUL in 3- 4 days smh", wen over 100k pay within 4-5days their Network Hang and the money bounce back. Oga leave that side ![]() |
theSpark:Hahahahahah Destroy the place na, Make una go serve for Togo or Chad self ![]() |
KeriBaby:No wahala dey there ooo ![]() |
Onyeka32:E tire mi oooooo |
KeriBaby:That's the problem with NYSC soon, d soon no get measurement, whether na Seconds, minutes, hrs, days, months or years ![]() |
Just woke up again #Yawn , Soon Never Reach!!!! 1hr looks like 4days, NYSC there is God oooooo!!!! |
Raytech2010:Raytech2010 aba lautech don disappoint u pass diz one now, no dey curse fellow human being, #father,Uncle,Mother,Sister are there ooo |
ifeanyija:Soon like 4days time ba |
reflections:Is it soon like 4days time |
Olami90:Naso oooooo |
Abegi Sha No Be Only Me Don Receive SMS |
Anybody get time for here, my time don stop oooo |
Olami90:Na Hope we dey hope, I know say NYSC no fit use our CUL do personal property. |
chimajii:Make una add 's' to the he wen reading then. I sure say she no go vex |
Abegi Anybody for here don try reach NYSC number follow dem talk today, or maybe in like 2hrs interval from now. |



??
