₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,407 members, 8,445,373 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 10:35 PM

Toggle theme

Sholiyz's Posts

Nairaland ForumSholiyz's ProfileSholiyz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:27pm On Sep 18, 2015
ademasta:
What? What i do? What does she even want frm me?..hehe, is you going my way? *ademasta zoomed off*
U for no zoom off now, u fit manage watin make u stop at 1st instance
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:23pm On Sep 18, 2015
Neduzze5:
Shebi all of una no dey go clubbing ni?

Abi as una don dey wuna Papa house, e no get means wey wuna for fit collect money from am again via textbook and handout stuffs!



grin grin grin
Naso we see am ooo, I don collect kitchen manual money, even toilet washing handout, I no sabi watin I fit collect again cheesy grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:14pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
Ori mi wu O ..... grin grin grin

Toorh lemme show my respects

The super mods,
The mods,
The guest observers,
Owners of this thread,
Landlords, Tenants, and agents,
Aare, Haywire1, mobile,
Arinola, Elmisi, seun,
Donsymon,sholyz, mistabiola,
All others too important to mention,
My lords spiritual and temporal
Members of the press

Permit me to start by thanking aare for granting me space in this thread, I acknowledge all seniors, mates, and juniors,

I promise to maintain peace and harmony,

God help me

Engr. Jibril
BetterByFar
Lagos Stream 1
PCM 2015
Nigeria's Diplomat to Qatar
U welcome bro
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:35pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:30pm On Sep 18, 2015
elmisti:
If u be judge dem godon arrange u tey tey ooo. Make I apologize. Say wetin?....na only d guy get. Allah?....is Allah his property? Is he Allah publicist?....is he even sure m not a muslimhuh...who is he to tell me how to threat Allahhuh...is Allah complaininghuh Can he fight Allah battles for himhuh............guy, apology is not needed, he go just. Hold. Hin lane make I. Dey. Groove my own lane too.....
E don do uself, see how u carry d matter like dreadlock, and una still dey dsame lane for this trend, all the same I don help u say pele and u too pele from JibrilJunior too hope e don do.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:20pm On Sep 18, 2015
Aare2050:
bia



wa



zo



come



eyes no dey pain you ni? with all this your winkwinkwink

I P T U
No worry I can understand u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:17pm On Sep 18, 2015
tonyx4x44:
huh huh huh

abeg where that guy whe dey share weed...

come service this guy brain
I know typing under the influence of weed wen I see one #winks
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:15pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:
And I respect haywire1 O...
In a hurry to judge
O ma se o
JJ how u dey
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:12pm On Sep 18, 2015
Aare2050:
oya seat down and take this 1 kg weed, curtsy of elmisti
Now I reason why u ask the questions,#winks
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:07pm On Sep 18, 2015
elmisti:
Another dogmatic bigot!....Allah is just an arabic word for God....so if anytym any1 says God. on NL dey r saying Allah...for everytym u say oluwa, eledumare, u ar. Saying Allah and u dnt know it.....abeg. U no. Get point jare.....even MJ call. Allah and u no flre up for. Am,,,,Akon sef don. Take. Am sing....oh, u dey watch arabian sport tv,,,,,,or their football commentary?.....if dem score lemme tell u what dier commentators shout is. Aaaaaaaaaaaallllllllllllllllaaaaaaaahhhhhhhhhuuuuuuuuuuu. .........u dey here dey form like say u. know God....correct me if u av neva done zina in ur life. Or we close dis chapter...........#drags my indian budhist weed#
Apologise make everything commot ground uself be extremist
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:03pm On Sep 18, 2015
Aare2050:
what is this one saying? are you from the left at yaba?
See question, u read and understand still asking left at yaba questions #winks
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:56pm On Sep 18, 2015
If you can see this, you have been blocked on this trend!! Bye Bye
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:46pm On Sep 18, 2015
seun305:
Ha!
Why evuls?
Evuls?, for the comment or when en dey select states?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:21pm On Sep 18, 2015
seun305:
Sub me jeje, sub me tender
No Sub here ooo
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:18pm On Sep 18, 2015
goldenone:
I dont mind o if the pay is handsome.
Na handsome pay cuz me self handz now #Winks grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:52pm On Sep 18, 2015
goldenone:
No probs nahw if na full time job e go be!!!
And less I 4get overtime too go dey sha
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:50pm On Sep 18, 2015
goldenone:
No probs nahw if na full time job e go be!!!
Full time now, 8 to 5pm grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:47pm On Sep 18, 2015
Thank God, for image expression on Nairaland, some pepz for diz trend go just dey look and no go fit express them self or reply self. #VexIfUwanVex
#winks
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:30pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
imoisili holiness
Expecting u.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:59pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Choi!
Don't Touch it, it's Very Hot babe
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:50pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
imoisili holiness
Ok gat that dear
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:33pm On Sep 18, 2015
mistabiola:
*****She's all your**** lipsrsealed lipsrsealed
How u dey Bro, any info on S.O.R
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:32pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
You gotta be kidding right now angryhas anyone else heard about this?
[quot e author=Ayima post=38143882]A friend of mine registered today, after registering nysc told him online clear that he is stream2 that stream1 is filled up.Someome should also confirm from another source please.
No Vex dear, told him online via watin skype or what?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:27pm On Sep 18, 2015
mistabiola:
*pretty Girl* na only you I see oo lipsrsealed lipsrsealed
Sha u wan dey fall ur Lautech paddy hand now?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:14pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
facebook nko
What's ur fb userinfo
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:03pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
facebook nko
Ok still Sholiyz on fb
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 6:55pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
my phone dey with engineer ohh but i go collect am next 2 weeks sha nay small phone i dey use nw
Ok make u halla me with any chatting medium,
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 6:53pm On Sep 18, 2015
Olami90:
Ah don get d trick wey dem dey use na...

Ordinarily I for gock masef, as I risk(tho wit shyness) am nd e work I don jelo $ jasi be dat cheesy

I like dat Goldenone babe.... See as I dey market dat day bros, na my conversation here wit goldenone dey my head dey ring.. E com be lyk I dey recite dat her last post for my head dey follow instruction. Na her last post I dey see as I dey dat market dat day. cheesy
She sabi well well nd real.
#GBAM , Goldenone u go be my adviser for shopping
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 6:34pm On Sep 18, 2015
Olami90:
U ain't a poor man now, d last time I checked cheesy so why 1500? Whch kain airline $ aircraft u get?


Buh dat guy wey start dat stuff craze oo... Why weed in d afternoon..who tell am say we wan go by air sef?
U for 1st ask which kin plane we wan use 1st, nd for the weedy guy wey start this yan, more weed to ur risler
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 5:58pm On Sep 18, 2015
Olami90:
1k...Max na 1200 for very gud ones o..
Dose guys there madt gan. No luk face o.

See me ah no knw hw to dey price small small nd I dey alwys shy somhw wen price don enta am...

Jst be sure of wot u want wen u see one nd bring d price down straight up...
U don dey sabi be that ooo grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 5:26pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
ofcourse
Ok mail me ur whatsapp num
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 4:56pm On Sep 18, 2015
Doublelady:
proudly edo babe.. U r my sista oh am also 4rm edo state uromi sef
I like edo babe, mind if I know you,

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)