Sidecheek's Posts
Nairaland Forum › Sidecheek's Profile › Sidecheek's Posts
Awwww¿ very Cute¿ I can soooo wear It¿ with short dres¿ |
Decale:like I always say...'never never fall in love easily until some legal arrange don happen¿ see Now¿ nothing wrong with the side chic that know her place Na¿ na d mumu love go dey make dem ignore d Obvious¿ I'm sure she'd noticed for a while that something had gone wrong but didn't wanna face it¿ Ndo OP, carry ya cross Ooo¿ enroll in my class aabeg¿ |
Cute Dogggies¿ take am easy oooo bebe¿ |
babyosisi:ouch!!!! You no try ooo¿ See as u make shame catch me for inside my eyes like this¿ dem mumu no be small¿ Forming wetin no dey their horizon¿ Dey just haters ooo! HAting say she get d britis accent come dey yarn pidgin join¿ Accent wey dem dey do ddry fasting over¿ ![]() |
Truth quickly: |
You try no be Small¿ your pidgin na Die¿ but egusi no dey sweet Jo¿ I no like Am¿ which country are you Anyway¿ I fit teach you how to make Ofe nsala¿ and you teach me your grandmother recipe for lamb chops¿ |
3cycle:#gbam Gbam, double Gbam. God bless your mama for Me¿ nuff Said¿ if it's not virtual, I for forget punch for his Stomuk¿ and it wouldn't have been on Purpose¿ op, you mumu small Oo¿ thank God for your life Sa¿ at least your punk dey contain your mumunity¿ It's not OP bashing Ooo¿ but he get small Sense¿ some ladies are so rude and they don't even have the criteria of us rude Chics¿ it's annoying no be in small degree say one gey rude to you and you look am, e come be like one mgbeke who dey form campus Babe¿ unlike what d OP said, many are not brought up like That¿ they made themselves into such for silly reasons especially when one money-miss-road don dey buy refurbished Iphone for dem¿ ![]() Not all folks from rich families are Rude¿ I share a flat here with a friend from Tanzania and she is very respectful and Humble¿ I don't even get to pay rent¿ ![]() |
What a confused identity/for this vicinity/u don't need Bond and Lee/to form badolee/as double d size no mean say ur sense go increase/ (007:james bond; Bruce: Bruce Lee) ![]() |
He will still count his steps back to that otueke¿ Na now dem know say dem go do This¿ commander of the armed forces wey no even know wat tactical offensive means until election gets into the bag of stakes¿ pring: |
Not everything mysterious is Good¿ the devil knows how una minds Work¿ |
Now it's fools versus moffos on the same Soil¿ chisos!!! When will people ever Rest¿ Naija graduates are fast becoming half-baked Jo¿ just like most of these leaders with bought and undeserving Certificates¿ and dem go begin shout rubbish for Mouth¿ common sense and good governance no dey for university certificate Jor¿ if God forget cheese for your head and devil convince you say na brain, na ur cross carry Am¿ na ur luck don good be that¿ |
E no go Work¿ go collect your money back ooo¿ Slynonny: |
Let's go There¿¿ ![]() |
Una never go Tire¿ na like this una go run enter bush wey lion dem ggo ravage una¿ Shout or Scream¿ cry or Faint¿ this change must happen¿ Fools of the highest Order¿ tactics dem no Get¿ strategy, nil¿ Mumulating jongons!!!!! Who gives. Rat's arce about waec and it's Result¿ the profession wey say eem carry all, wia eem dey today? |
If not that it's a tad too small, i'd av been super sexy with a pole and dim lighting¿ But for an event like that one, it's not appropriate¿ Trashy? I wont entirely say That¿ those boobs are still her selling Points¿ even if guys see it in the morning, they'd still wanna see at Night¿ That's if they not an arce kinda pallper tho¿ |
Who says they are not shaggingg even with the insane and ridiculous rules¿ Treating them like kids would only make them shag more discreetly¿ Discreet quickie dey make sense sa¿ ![]() |
What's the meaning of a cry-baby¿ It's someone that complains a lot, and thats in this context¿ wristwatch: |
Mtchewwww¿ Lazy, creative-less barbies¿ What's wrong with iya-calabar for saturdays¿ No be to Cook¿ they now come on d weekends now¿ Cook and go na eem dem dey do¿ |
1 reason why men are just cry-babies: Their brains can't process the fact that ladies are becoming more independent¿ |
All these envious guys sef¿ ![]() |
Akpu na food for which tribe¿ ![]() Of course he is¿ Te next time any guy does sakara for me, i'd kick him¿ No be your papa mate dem dey use as toy so¿ Realgana: |
The koro (bitterness) wey dey comot your mouth Ni get sequel£ this man can stand in front of the devil and d scale of who lies most would be in his favour£. |
May better made-in-sambusa bazoka aim at your head for wishing this country such bad luck¥ the good luck wey we get never complete, you dey yarn opatti£ in fact thunder tear your waistline dia# odecious man of god£ |
First off, I'm sure it mostly the igbos that'd be spewing this¿but back to te matter¿ *Yoruba Men Love Women: and So¿ so they should be loving men? The only major thing I know tat stops the igbos from marrying plenty wives is Religion¿ scratch that and you'd see those 'aki oyibo' heads with 'oke' looking bodies¿ *Yoruba Women are promiscuous: biko bia! Jut because when asked you'd say, "M di m n'ụlọ" does not make an igbo woman any better. Na for dat place dem dey comot go meet Chijoke for eem shop, shop natural akpu before going home.¿ Promiscuity is in the mind and I don't see why it should be made into a label.¿ If I'm promiscuous, even if I from aba-ngwa come dey live for seminary, bishops go hear wen! *Yoruba People from Ijebu are Stingy: this has been a saying for a while, I have never experienced it¿ Ijebu is wide though, in this context.¿ But, niggas from odogbolu and ososa dem get gum for hand¿ Just like dem owerri brothers and ikot-ekpene sisters¿ *Yoruba Person marry more than one wife: nedu just married His third wive last week and he keeps claiming that he is a true Owerri man! Maybe una argument go be say cos eem don dey live away from him town¿ As for Hassan, it's more of tradition and they'd rather marry more than sneak around with a mistresses.¿ Dey r bad market! *Yoruba are dirty: it ad better not be coming from a hair-infested chin and cet of A muscled enugu girl.¿ If that isn't dirty on its own then I don't know what is¿ Yoruba like to impress and show off.¿ Dirty and show-off doesn't come together in a sentence¿ *Yoruba men are lazy and depend on their wife : this part I agree with.¿ Most are a bunc of lazy niggas with egos d size of killomajaro and pockets lighter than feather¿ Na so dem go siddon for house dey command for food when dem no put eem money down! Lazy faggits¿ *Yoruba Men are drunkards: dem no well¿ Wey be say una dey collect beer for bride price join and correct palmie, ddey say sumone b drunkard¿ Taaaaa! We're nwayo there!! Before I vex finish! ![]() *Yoruba Men are not bold: they are few of them that are and it's dependent on their persons¿ Being lousy isn't boldness¿ Na me dey hia mentality is.¿ Just razz and plain old annoying¿ Dem kachis dem sabi do that ting wella¿ *Bride Price in Yoruba is the Cheapest: na Goat una wan sell or fish? Shuo!! No be d reason why una dey born 9 children's dey give half education to end up as apprentice for Tochie for lagos? Because d money for marry don build house, na¡¿ To elope get belle sure pass na or...do the other ones na. *Yoruba People are too fetish: says dem nollywood blockbusters with ogwu-egwus.¿ Yeye |
That's not a cleavage to be displayed. It can cause depression¿ Someone should hire a Fashion stylist for her pls! Ajoooo oo! |
God go punish whoever said/says that¿ Thats the kind of 'vain' in mind wen it was written not to call the name of God in vain¿ |
Broke beetches everywhere¿ Small time now, they'd be forming Alicia Keys¿ Get a job, for wia?¿ ![]() You get spoilt when you don't come across as lazy and broken¿ ![]() That's when the wives see you and wanna to tear you apart, not because they are Hurt¿ na becos shame dey catch dem for you¿ ![]() Ladies don't get it¿ sometimes they come just to size you Up¿ it dey annoy say u no Come reach half¿ ![]() Be the one That the wives and 'figure-head' main chics will see and begin count stone¿ ![]() Do your runs if you must but get a flipin job Too¿ it makes him respect you more¿ See as dem wash you for hia¿ Oya, start saving your coins for the next vivienne westwood bag when your mates are getting it as a gift, with a shoe too¿ Just because the guys know that they can afford it¿ The picture of food tho. You mean oooo @op¿ You'd see them at a fast-food rendezvous clamoring for one meatpie and a hungry niqqa who only borrowed the 1k To come impress the 500 naira lay!!!¿ Make una go borrow sense if you no get¿ Quote me, say rubbish and fry¿ |
God bless you¿ carefreewannabe: |
And they'll be saying 'I paid for..'¿ What if she doesn't pass after your 'I paid for' routine and sing-song¿ Like it was written in there, what stops him from doing the nursing himself¿ If she no pass, this person fit beat and blue and black ooo¿ And when they react, it's 'disrespect.'¿ Go and hang your sac and let's rest¿ |
What Husband¿ what do I need one for¿ pryme: mrkay101:yes many Will¿ yet they get all funny-faced¿ I know I will/can especially if uit comes with the right kind of swag. if not, let's just enjoy the roll in the hay, feck the dotted line nonensse¿ ggrin:correct guy/gurl¿ justmag:how much are you willing to put down for that Information¿ ![]() |



