Politics › Re: PHOTOS: Amina Mohammed In Addis Ababa by SIRmanjar(m): 9:26pm On Jan 30, 2017*. Modified: 6:17am On Jan 31, 2017 |
iambijo: let her be ur cotton lady, to speak about her tribemen violent behavior isn't my problem and isn't my concearn you email her nah,if you like write her a memo. Which kain dirty memo abi email..If she no know Wetin she suppose do as a northern leader make she fly enter bush joor..my job na to slay her ad other northern women leaderz for hia.  |
Politics › Re: Nigeria's Fatima Kyari Elected As African Union Peace & Security Commissioner(pi by SIRmanjar(m): 9:20pm On Jan 30, 2017 |
I can bet with anybody here wit my left ball dat all diz northern women won't achieve anytin reasonable.Dem dey go dia for Foto session as usual. There male folkz back dem up just to measure up wit de ever intelligent ad confident southern women. |
Politics › Re: PHOTOS: Amina Mohammed In Addis Ababa by SIRmanjar(m): 8:52pm On Jan 30, 2017 |
iambijo: na me dash am iron lady, she achieve a lot in her life and am proud of her, wat ever is the meaning of iron lady, she is that to me, like you are not happy how her life dey pqogress Ok to u shiz an ironlady but to us shiz not,shiz a rubber lady..And yes am not happy wit her cos shiz not speaking against her tribez menz violent behaviour. |
Romance › Re: "They Tried Raping Me, But I Enjoyed It" - Lady Says On Facebook by SIRmanjar(m): 8:43pm On Jan 30, 2017 |
Sandydayziz: Mtchew!!! This is stupid! Can u imagine d stupid lady sha..a lady gloryfing rape..mayb she jam one minute men,hadid bin she jam horse power niggaz she for no get mouth talk. |
Politics › Re: PHOTOS: Amina Mohammed In Addis Ababa by SIRmanjar(m): 8:33pm On Jan 30, 2017 |
iambijo: The iron lady, my in-law i dey hail u oo Taaa! Run away who dash am iron lady.wetin she don achieve?Abi u no Sabi meaning of ironlady. |
TV/Movies › Re: Gifty Romancing Bassey, Male Housemate On Big Brother Naija (Photos) by SIRmanjar(m): 8:22pm On Jan 30, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Gifty Romancing Bassey, Male Housemate On Big Brother Naija (Photos) by SIRmanjar(m): 8:11pm On Jan 30, 2017 |
veekid:
fake girl with fake accent Wot concernz u ad her accent..Hater u shuld worry about yourz. |
Family › Re: 70-year-old Herbalist With 57 Wives Sacks 8. "His Kids Sleeps With His Wives" by SIRmanjar(m): 1:36pm On Jan 25, 2017 |
midehi2:
but wait o, i believe he uses charm in marrying them, cos i see no sane woman to be the 57th wife
mhennn! that family needs a serious liberation  Believe it or not d guy iz blessed.The reason he married 57 wives is becos he iz d only son so he needs a large family so its understandable. Read d news again u will realise d guy is blessed ad a lucky man with a good conscience. |
Celebrities › Re: Moet Abebe Showing Off Smoking Skills [PICS] by SIRmanjar(m): 12:46pm On Jan 25, 2017 |
Arewa12: I shake my head for u... C as re body be like man body Hahaha..I swear,see her masculine shoulderz I hear say she be lesbian. |
Romance › Re: Girl Threatens To Waste Any Girl That Comes Near Her Guy After Giving Her A Car by SIRmanjar(m): 11:09am On Jan 25, 2017 |
Me sef must buy my girl car show am online make girlz dey desprate to snatch me..  All diz wanz na unnecessary show off.if de girl mess up anytime de man go collect im ride back. |
Politics › Re: Police Arresst 45 IPOB, MASSOB Members,panic In River State by SIRmanjar(m): 9:23am On Jan 25, 2017 |
Ioannes: Means the protest was unauthorized by the police.
I was telling your other brothers here the other day that you needed a police permit for any kind of public rally or protest, as usual they were arguing blindly.
Not to mention that the two groups are probably outlawed Because If you support secession, you're against the constitution and committing a treasonable offence just like Kanu. Guy if tinz are not working well for dem in Nigeria,i feel dey need no permission from anybody to ask for a country of dere own. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 8:32am On Jan 25, 2017*. Modified: 3:02pm On Jan 25, 2017 |
Rone16: The vagina is naturally not a really clean place...No matter how Hot a girl is,I advice she washes up before sex or stuffs involving there Bless u sister..plz let dem know..Sum girlz don't have time to change dere bra especially when itz colour black,dey can wear it for 1straight week. |
Foreign Affairs › Re: Donald Trump: "We Will Build The Wall" - Photo by SIRmanjar(m): 8:03am On Jan 25, 2017 |
Iphone5: In other news Bro I hate buhari more dan u do but dis ur joke is too expensive to buy. Abeg letz wish him life and give him one more chance so dat he can live to correct hiz mistakez. |
Foreign Affairs › Re: Donald Trump: "We Will Build The Wall" - Photo by SIRmanjar(m): 7:59am On Jan 25, 2017 |
DONATUS my man...Dona iz a man of his wordz..And I respect pipul dat do wot dey say...DOH DOH carry go Joor! |
Romance › Re: Video: How Men 100 Men React When A Random Hot Lady Grabs Their Di*ck by SIRmanjar(m): 12:26am On Jan 25, 2017 |
Dis kind tin no fit happen for Naija here o..The man go first check whether she use juju disappear im prick..If im prick Stil dey dia im go tank God come wooze d girl better hot slap. If any girl doubt me make she go try am. |
Romance › Re: Have You Ever Been Accused Or Have You Accused Someone Wrongly? Share Ur Story! by SIRmanjar(m): 10:20pm On Jan 24, 2017*. Modified: 8:38pm On Feb 07, 2017 |
Av bin accused twice in my skool dayz..I was talking to my classmate in skool ad I called him my frend so one wicked French teacher heard me and accused me dat he was de person I called my frend,so de fool go report me to principal and due to say I stubborn my principal believe am,dem flog me dat dey well well sotay I swear for dem two later. Derez dis rich girl im my primary skool back dem.she dey travel out well and our two get d same eraser.so her own come loss one day,she come accuse me say my own loss I come fap her own, so she report me to our teacher.Teacher punish me come tell me say make I give am my own eraser..I no dey cry if dem flog me for skool but I cry dat day like small pikin. It's been long but anytime I rememba dis event I feel so so sad.  |
Politics › Re: Burial Poster Of Blessing Ene, The Female Soldier Who Died by SIRmanjar(m): 9:52pm On Jan 24, 2017 |
Sandydayziz: Tank u...  U welcome..Itz urtype dat can change a man and make a man wanna settle down and have kidz. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 9:43pm On Jan 24, 2017 |
lefulefu: u never still repent to dey yansh bush village girls abi? Lol...dem no dey write am for face na..sum girlz neat for appearance but if u roll with dem u go know say dem dirty wella. Pray u don't jam dem. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 9:39pm On Jan 24, 2017*. Modified: 12:37am On Jan 25, 2017 |
Erums: Like seriously... Dey dnt know... Like of recent one bae like dat wen i invite frm lag come abeokuta... As she reach here... Lawwwwd... First of all her slippers cut, number one turn of... If usee how the jeans wen she wear dirty plus an unkept hair.... Lawwwwd... Highest turnpff 2017...my colleagues dey laff me for office till date... Men dey need to learn. Neatness na virtue Hahahahahaha...And she go dey claim lagos babe.Sum girlz hair dey wooze like were lawma dey pack dirty. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 9:13pm On Jan 24, 2017 |
Erums: My helpmate previously Hahahahaha..she go dirty die..some girlz no know say neatness dey turn man on. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 8:56pm On Jan 24, 2017 |
Erums: My nigga.. U talking rosemary here Omo..Which wan be rosemary again? |
Politics › Re: Burial Poster Of Blessing Ene, The Female Soldier Who Died by SIRmanjar(m): 8:16pm On Jan 24, 2017 |
Sandydayziz: It is. I must confess dat u ar naturally beautiful. |
Romance › Re: Some Girls Are Just Dirty Why Why Why? by SIRmanjar(m): 7:47pm On Jan 24, 2017 |
Sum go wan sleep wit man,dem nogo baf carry dirty body dive untop bed for action...Ohk if dem finish nko,to take common 1min bath na still wahala instead dem go carry dirty body wey dey smell like he goat dey go anoda man houz.  |
Family › Re: Tell My Husband To Return My Pants, Wife Begs Court by SIRmanjar(m): 6:55pm On Jan 24, 2017 |
Nawa o!Men ad pant sniffing sef..Abi im dey use am WAANK? |
Politics › Re: Throw Back Photo Of Ben Murray Bruce And His Sister In London by SIRmanjar(m): 6:46pm On Jan 24, 2017 |
Finnest boy..He lookz like one of Pablo escobaz Colombian boyz. |
Politics › Re: Burial Poster Of Blessing Ene, The Female Soldier Who Died by SIRmanjar(m): 6:22pm On Jan 24, 2017 |
Sandydayziz: Wen u put it like dat..  It's a pity she went so soon. |
Politics › Re: Burial Poster Of Blessing Ene, The Female Soldier Who Died by SIRmanjar(m): 4:18pm On Jan 24, 2017 |
Sandydayziz: Lord av mercy... May her death never be in vain. RIP Sister she died in vain o.Abi wot do u expect her death to bring?Food,light,electricity abi peace. |
Celebrities › Re: Timaya Becomes Hennessy Newest Ambassador! by SIRmanjar(m): 3:28pm On Jan 24, 2017 |
T BABA!Congrat$ |
Family › Re: Man Catches Wife Giving 5-year-old Son ‘Mouth Action’ by SIRmanjar(m): 2:04pm On Jan 24, 2017 |
Pls dont blame her blame her joblessnez. |
Politics › Re: Agatu Have Not Ceded Their Land To Fulani by SIRmanjar(m): 11:39am On Jan 24, 2017 |
Shebi dat palmwine tapper of a governor called ortom has a farm he shuld give it to the fulaniz for grazing na. |
Politics › Re: Yinka Bode-George Shares Amazing Photos by SIRmanjar(m): 10:55am On Jan 24, 2017 |
thedarksider: gay...
una are blind or what??..
only gays pose like this... Hahahahaha...Gay man pose. why im come dey show us im muscle yansh na? |
Politics › Re: Obasanjo Bows To Greet The Alaafin Of Oyo During A Visit To His Palace. Photos by SIRmanjar(m): 9:40am On Jan 24, 2017*. Modified: 3:09pm On Jan 24, 2017 |
amdoyin82: because you felt ebora owu, my own baba iyabo should be in prison. Money lost under im watch na..How much im get bfore im become president ad how much im get after im be president?So im suppose dey GALLOUZ.Me no send baba iyabo oh |