Skipuru's Posts
Nairaland Forum › Skipuru's Profile › Skipuru's Posts
wetin this country dey turn to self,make our presido go bomb boko haram first , cus that one dey bite my belle die. |
to rule a country is not that easy oh.... if the chance is been given to you , i swear gej go better pass you. mr president shows maturity to other politicians, that sit is not do or die, nigeria people when we go wise up. |
sorry to those who want to fall from frying pan to fire, mind you that one person can never change this our great country, let join hands together and pray to God's grace upon nigeria. 73 years old man want to rule nigeria impossible, pray to God for a peaceful election , i rest my case .. |
check out this guy, Terry west okereke,
|
[quote author=MuguliciousMUGU post=29112757]Twitter president... I hope you have bought lots of handkerchief for your crying days to come... I love this @mugu |
groundnut soup sweet die, me wey from igbo like am pass okro soup joh? |
my sister fine pass her? |
my uncle is looking for a good wife and a graduate to marry.. Call my number or add me on facebook with Terry N Okereke? 08187987500 |
my uncle is looking for a good wife and a graduate to marry.. Call my number or add me on facebook with Terry N Okereke? |
love don carry her bt i dey pray make she come cus she don the family for gbege..... i no fit shout... ADD ME ON FACEBOOK ..with ..TERRY N OKEREKE make We do business concern phones and the accessories |
but where her husband dey cus beautiful lady can not be alone by now? |
[color=][/color]village enjoyment , no place like village at least you eat ur local food?village enjoyment , no place like village at least you eat ur local food?village enjoyment , no place like village at least you eat ur local food?
|
tithes belongs to God he should and request to God not the church or the pastor?
|
is better we use african salad and yam? |
Guy u're wonderful? |
If my sister dress lyk dis i'll disown her wetin God go judge planti?? |
Shey God dey see all dis infact men make una stop to dey marry again make we knw who go tier? |
No be only idleness na for guy way get time jaree? |
Are you shorter? |
Beauty does not matter's what matter's is how to make heaven not hell fire world is coming at end repent my people and be save? |
Next one go be badoo chuwing gum? |
I can't shout? |
Not only fan but a/c? |
[quote author=smartg ]As a good citizen of your own country. If you re passing by an ATM machine and you sighted MONEY rushing out of it and no body was there, what will you do?. No be only call police na to call army? |
[quote author=Olekins]E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo wey dey always come chop there too... Any tym dis oyibo chop finish he go shout '' Hey'', so I wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too.. when i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i colet xtra plate, but i stil no shout.. na then i just no be only hey na chey chey i go dey shout? |
No i can't kill another person but i can kill myself? |
All dis na fake tradition let them kill the snake jareee ? |
Dis world is coming at end when thing dat never happen b4 being happen dat show our lord coming is near repent and be save? |
Thife na thife ![]() |
Taa the woman is stupid how can she steal from her husband did she think making money is easy may she has been doing it in her father's house that why she can't stop it shameless women if my fiancee tries that it will be the end of our reletionship ? |
Can somebody tell me the reason why this are happening at igbo land can't they see hausa who's their enemies all igbo girls are bringing shame to us if the goverment did take care of this that mean they are encouraging other to do more am nt happy for igbo girls again oooooooooo.....? |
Mtn dnt have any thing to do wit money dat is why dee are given them millions.foolishness? |
