Slyfox35's Posts
Nairaland Forum › Slyfox35's Profile › Slyfox35's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
The fact remains that, we as Nigerians are not happy with the situation of our country, but the Igbo's(not all) keep trying to look for a way to put ethnic difference on every single thing, they keep trying to look for the slightest mistake, wetin dey pain me pass, na those idiot youths wey dey die for Nnamdi Kanu, are his children not youths?, where are they?, the common Igbo's dont even know whatsup, dey are there shouting biafra biafra, Who told you The Igbo big names in politics are fighting for biafra, they are fighting for their pocket, the presidential seat, make dem give nnamdi kanu presidential ticket now weda he nor go change mouth, If the country go fit break without war peacefully , me go happy, am too young to die of bomb blast |
If she's not your mother, she can never be your mother, Rejoice if your mother is still alive because anything "step" can never be different from Cinderellas step mom, wicked souls |
Prison break season 5, See as Scofield come black |
Nothing them go fit do the oba, make we relax e, na naija we dey, the rich always win, RIP to the dead, get rich in your next life |
Why you go hit soldier by mistake?
Your village people are behind this |
Because Nigeria is a zoo, any lie from abroad, we believe, oga, which kind prison go be like eatery house, lounge and bar, abeg, make una relax joor |
MhizzAJ:Like say if the man na your father, you nor go dey proud of am, what other job do you have than to be on nairaland jumping from post to post, baby chill |
Okay |
Igbo made car, the quality must surely be like Igbo made cloth, shoe and sandals |
The only problem is that you won't be there to see the better days Sorry, Old man Your time don dey reach to join our kpelemo ancestors wey first spoil the country |
Buhari kinsmen self |
