NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 4:24pm On Apr 23, 2016 |
Fraiser: enh enh in dat case make stream 2 b july na, so far allawee go complete, make bois still dey chill... Make them just park the two allawee give us for may!!! See as we dey console our self... #Stream2 rocks. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:34pm On Apr 23, 2016 |
Aghans: my dear its wel. Just take heart na NYSC dey cause. Na 4 long NYSC dey break our heart. Finally dem don succeed scatter our love 4 dis city Aghans my G,saw ur post man...na stream2 them say make I follow go o...when you hit lagos, you lemme know! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 4:25pm On Apr 22, 2016 |
Fraiser: Amen o... We no get choice dan to wait... Reality finally catchup wit us that's the spirit man...keep it burning!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:35pm On Apr 22, 2016 |
BlizzydoDo: dnt b sad jhor diz month de end next week b4 yuu knw t na May we dey thanks dear...make i go find wetin to do na. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:31pm On Apr 22, 2016 |
Fraiser: na since tuesday o Same ere,i was ban for 72hours or so! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:11pm On Apr 22, 2016 |
fraiser2: we still dey o cc VillageGOAT May almighty God grant us the patience to wait...Amen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:49pm On Apr 22, 2016 |
Good afternoon GC, In a sad Voice, stream2 peeps still dey ere? |
Jobs/Vacancies › Re: Jobs/vacancies Section Chatroom by SMartins1(m): 12:43pm On Apr 22, 2016 |
Smart reliable sales girl who can work with little supervision is urgently required in Ikeja. Pls contact me on 08166610263/ 08104175272 . |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:27am On Apr 21, 2016 |
#TEAM CANADA... E kon be like say na only me them post go Canada... peepz wey dem Canada make una show face naw... *Crying* But why stream2  NYSC just use am wake me up very early this morning... what will I be doing @ home till next month... so sad. |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 4:08pm On Apr 20, 2016 |
merikims: finally!!!I don see me letter oooo....make una help me thank God....my admission letter b first lost. lol una wan kill people for this page... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:10pm On Apr 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:08pm On Apr 19, 2016 |
My G (Aghans), how are you doing? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:02pm On Apr 19, 2016 |
BlizzydoDo: gimme space I wan cook 4 kitchen See who they form pick up lines |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:13pm On Apr 19, 2016 |
My lady molakem, why have you treated me this way? you left me and our kids all alone... a goodbye would've been better. You left without a sign!!! *tears* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:27pm On Apr 18, 2016 |
DTOBS: Lol...your phone na desktop? Na 4G things tru out that day oo....
#Trafficonnl |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:12pm On Apr 18, 2016 |
DTOBS: As in ....both PCMs and PCMs in view sef go follow join Na make NEPA give us light, so me go feet do follow up and in some cases contribute... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 6:51pm On Apr 18, 2016 |
DTOBS: Nawa ooo...see how people dey rush in LRC...
Anyways iz nothing sha!!!!
We've been expecting you people all this while... Tomorrow own go badding gan Tomorrow own no near Wednesday 20th... men go dey use 4G, because 3G no go gree open page... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:59pm On Apr 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:40pm On Apr 18, 2016 |
Aghans: lol. I no won talk 4 dis city b4, i won remain indoor til i see Where dem post me go. By den i go get time find my Missing rib. I dey travel go my Sch Lol.. travel ke! you dint pay the 3k online? and which school? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:23pm On Apr 18, 2016 |
walexitouk: If you see Kaduna be happy. What about if you see Adamawa (changes in your zone) loll Bros abeg!!! we been get fight? brother abeg make you wish me well,as i wish you same...LOL |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:16pm On Apr 18, 2016 |
Aghans my G, how e be na... you don't miss crowd for the city ooo... any info for you side? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:05pm On Apr 18, 2016 |
iambibi: Av been good, how's the tension naa.. babe the tension no be ere ooo...Make men no go see kaduna... I go just kill my self. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:51pm On Apr 18, 2016 |
iambibi: ..lolz.. The traffic no lemme see road sef.. .. nah 4g i dey use self... 3g / 2g to slow. how have you been? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:02pm On Apr 18, 2016*. Modified: 1:21pm On Apr 18, 2016 |
Viewing this topic: mrtestedok (m ), wittyemi (m ), Beckytee ( f), Testimony89 (m ), Brimmie(m ), rafael122 (m ), missprudence (f ), labienyce (m ), sammiy, Teeboy15 (m ), kbemanuel , noskyblaze (m ), Chinweukamaka (f), fairlyusedpant , Omolola1 (f ), Emmyviva, hardiodun (f ), hadukwu1007 , Mayorplus, Aghans ( m ), LogoDWhiz ( m ), LMAyedun (m ), izuoff(m ), kollenzy(m ), Donvitalis (m ), auntykomo( f), priceless21 , Tolumiide , Chinwe87 ( f), blairbrook( f), haybble, BlizzydoDo(f), gbozy (m ), ngoziigwe (f), jubrealguy ( m ), OmichaelO , Evathyst ( f), merikims (f ), SMartins1 ( m ), femiti(m ), Kinghenreey , Ndejiko (m ), Martinez1845 (m ), peterveo (m ), skinnybleed (m ), daudae1 , kratoss(m ) and 7 guest(s)
OMO SEE TRAFFIC OOO... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 12:22pm On Apr 18, 2016 |
Any news on Uniben (CUL)? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:56am On Apr 18, 2016 |
Omo see traffic for we page, I wonder how 2mao and next will be!!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 6:46pm On Apr 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 6:01pm On Apr 17, 2016 |
Rosey33: hahahahahahah...happy Sunday to u too. How was service? went well my dear! how about yours? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 1:07pm On Apr 17, 2016 |
BlizzyDodo, how the Sunday they going na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:34am On Apr 17, 2016 |
Rosey33: My dear its hot o... And person talk am,...say the last person wey go HELL knowingly left the door opened... Na who we go send back gen buhari they find so,that's the reason for his visit to other countries... HAPPY SUNDAY Peeps |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 2:37pm On Apr 16, 2016 |
hello Rosey33, how the weather for your side nah? |