Solopy20's Posts
Nairaland Forum › Solopy20's Profile › Solopy20's Posts
1 (of 1 pages)
solo abeg just summer us one hot update abeg |
Guy I have been in Love with your stories sin e time memorial, abeg more ink to your pen. mua don commot from ghost reader oooh. |
kai can't be more happy again ooooh. who be that Bad belle sef |
Oga Solo abeg any time wey you wan start the next story abeg try alert us brother abeg. me most especially. following you bumper to bumper. |
Damn, Solo you are the bomb. can't wait to see the end of this war. Thanks for that update. |
kai kai kai, Am beginning to love this. I love this write up. MORE PLEASE |
kai kai kai, Am beginning to love this. I love this write up. |
wow, Can't say again but this piece is awesome bro. I love this keep the update coming. Team Anthea |
Oga Solo I bow down for you bro. You too much, I love this. Keep it up Bro. |
HAPPY NEW YEAR ALL. |
[quote author=Bharbieface]No... he uses Alomo [/na true] |
Naija all d way we go win 3:1. Lets join hands nd support d great eagle 2 fly bak wit d trophy k. |
[quote author=mama-gee]She looks good but she's fat!!![/quote=solopy20]wetin cum concern u nw abeg she make sence joor. ![]() |
[quote author=i luv to.to die]We don't want......We didn't watch it from the beginning, so we wont watch it at the end. Make dem go. Issa Hayatu and his bunch of thieves. We no wan watch. We are ok, going to an ashawo joint to watch it. I love watching it at my favourite ashawo joint with all those kpekus walking about showcasing their well endowed amenities. I also get to have a free hugs with a large brea.st squeeze from those ashawos whenever Nigeria scores. I am looking forward to get my free fu.ckk from those ashawos as dem promised us if Nigeria wins.[/quote]see as ur mouth dey u wan Bleep free ocho chei! |
[quote author=ebamma]Nonsense,my mum resigned from her job to take care of my juniour sister till she was 1 year old, that's what you get when u value your job more than your baby [na becos say u knw understand nw ofege] |
Anyway d law don talk make we leave bt if na ma own we go settle weller ![]() |
1 (of 1 pages)
[/na true]