Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:19pm On Feb 07, 2015 |
elantraceey: Na tomorrow things jare, they nor allow me commot. so for your mind you been think say you for go sef How are you? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:27pm On Feb 07, 2015 |
AgapeCharis: you're not a Ǧ☺☺D̶̲̅ observer 
U̶̲̥̅̊ didnt observe oga LordReed plus me the real cousin |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:25pm On Feb 07, 2015 |
elantraceey: na only food you sabi na
Maximus17 Good morning. na man I be so I need like food. How the day? Are you back to school now? |
Car Talk › Re: . by Specialist900(m): 7:58am On Feb 07, 2015 |
nurey: job_kuf@yahoo.com
you guys have got mail. please if you have a blackberry try to find a pc instead and if using android dont use the mail app, go to ur mail using a native browser> the file size is 21mb Pls bro. I won't mind a copy of the e-book. specialist9009@gmail.com Thanks. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:37am On Feb 07, 2015 |
elantraceey: Do prayer and fasting  food no go gree me do fasting |
Politics › Re: Goodluck Ebele Jonathan Shakes Prof. Yemi Osinbajo At The RCCG Holyghostservice by Specialist900(m): 11:36pm On Feb 06, 2015 |
Common handshake makes news these days |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:30pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: lol laugh on. Goodnight to y'all. May we continue tomorrow |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:29pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: Thank God you know but how I go change am na ? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:29pm On Feb 06, 2015 |
ideology: Lol, i no need contract.
I need to brief him, di you know i have not seen the man with my eyes before  lol you go see am o. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:11pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: who's that? must I spoon feed you all the time?  you know the person |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:40pm On Feb 06, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:39pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: you nor serious o na so them always dey tell me. No wonder them no dey take me serious  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:38pm On Feb 06, 2015 |
ideology: Ok o o, if bro Goddy come around, greet am for me. No wahala. I go ask am for contract for you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:30pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: Who can help out?? only 1 person comes to mind  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:30pm On Feb 06, 2015 |
ideology: Where are you now, and who are you likely to vote for president, i don de pity GEJ because of what am Seeing.  I dey abj now. I could have been GEJ |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:20pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: elantracey  I see you o. Person wey dey school dey chop golden morn and indomie no like better thing |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:14pm On Feb 06, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:08pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: yes o, i don already dey roll for bed who no like better thing. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:07pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: Nnaa een Today waka no be here. See as I tire who 10 men gather beat lol. You go need rest o. Maybe you go go for massage tomorow |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:05pm On Feb 06, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:03pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: yes na  I don gréé o. Madam cook abi cooker. This night sleep go sweet you as mosquito no go feed on you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:57pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: Before nko , they nor go even alow me commot self if i nor cook. na another way to tell us say your food dey sweet for their mouth abi |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:56pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: Specialist900 how your day go? fine my brother. E no easy o. Where you waka go today? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:55pm On Feb 06, 2015 |
ideology: No way, my voter card de Owerri. I thought of re-registering in lag, but Was indifferent.
Seems this elections go hot o my own too dey Abia o. Was in school during registration. I also tried re-registering but was told it won't go since they already had my data However the election comes, we take it  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:50pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: Yes na , you for nor want make e finish  na im make i finish am na. Make sure you cook for your people before you go back o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:49pm On Feb 06, 2015 |
ideology: Am fine o, had a long day.
No p, i don leave am  na so o. Na since Monday I begin pray for this weekend sef. How Lagos ? You no go vote for AKS? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:44pm On Feb 06, 2015 |
ideology: Good evening house,
?
Agapecharis, be careful, mummy go put you for suspension for this house o o o. … my brother from another mother. How you dey na? Leave AgapeCharis abeg |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:43pm On Feb 06, 2015 |
AgapeCharis: Evening dear. How are you?
U dey bbm?  she dey. Finally sha |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:41pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: Where's my share? 
You for call me make i help you pound am o. E don finish tho say i fit pound for you when I see you  Na true o, assuming na you pound am e for sweet pass as e dey |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:36pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: Na u know o
how was today na fine o, not as tiring as yesterday that I got home at past 9, tho I still had to pound yam this evening for dinner |
NYSC › Re: Reasons Why You Shouldn't Stay In Family House During NYSC by Specialist900(m): 9:32pm On Feb 06, 2015 |
Family house? I no fit stay o, the few days I stayed when I went to visit a friend just reminded me of the camp days. Waking up early at 4.30am and light out |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:29pm On Feb 06, 2015 |
elantraceey: We dey do competition?  No be you just dey try to tell me why you go house aside to go sit down for mummy lap  |