Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:34pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: You no see say na serious talk be this? May God have mercy on you Amen o. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:33pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: You know what I mean. Na last warning be this make i better fall in line before them fall me out. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:28pm On Feb 04, 2015 |
ideology: Na you know o o wetin you and mummsy know o o.
HFOG, which one de ring bell Tor, na we know o. Them no dey accept first timers for your church? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:27pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: See who dey advise person to go church. Pls hold your peace before I vex for you now now lol. Abeg o. I advise am wrongly? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:20pm On Feb 04, 2015 |
ideology: This your words go hurt me now. But Am really gonna be late, which is what I don't like guy go church. Them know say na work you dey come from |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:18pm On Feb 04, 2015 |
AgapeCharis: @HFOG
Expecting ur update u too like story. Na history you study for school ni |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:16pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Coordinators? Specialist where art thou? Doesn't that ring a bell? I think it's better to be late than not to go at all. You'll make it if you really want to. I believe you're doing all things as to the Lord so once He understands you're fine. Eat your food hurriedly, log off NL and go keep your appointment with the Lord pls them dey eye you? Abeg you fit tell some of them to follow eye me |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:07pm On Feb 04, 2015 |
ideology: Am double minded, i. May not meet up, i need to eat, but My absence will be …, have not been functioning well recently and my coordinators don de eye me … him too like food |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:05pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Yeah, God'll take care of us amen |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:55pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Mid term no go dey again na with the election break. We want to take a week off. That'll be the week after election. makes sense. It's for the best o. Tho we hope all ends well. We're still watching things tho, next week will decide |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:49pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: This your Deborah's Hands na wa o. Dey wan reach mid term before dey do first CA? lol. I no know o. When are you going on midterm sef? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:43pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: If I hear say you no collect food wey dey offer you. You wey dey even chop without offer or IV why wait for offer? They say asking for forgiveness is easier then permission |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:42pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: See question o. You wan follow chop? Oya you too wetin you cook abi na the advise you give her you ma dey follow? well, if she offer me I no go turn am down. Me no cook anything o. Na siddon look I dey |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:39pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Eya e no easy my dear. We just take it a day at a time. Are you guys thru with CA? yes, we're takin it as it comes. Nah, latter this week week |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:02pm On Feb 04, 2015 |
elantraceey: Me nor fit just dey buy food o , for wetin na another option na to dey go your friends place go chop free food. Wetin you cook today by the way |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:59pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Love believes all things. No be so? Had a calm day. You? love really believes all things. Normal work, just too many things to do these days |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:10pm On Feb 04, 2015 |
AgapeCharis: speak out now or forever hold your peace I don hold my peace o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:20pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: Why say na only da kai question you see to ask. Anyway e talk say e no dey miss your cousin again so at least make una let us hear word with your fight fight and you belive am? No worry, when him go enter motor go Benin you go know. No be AgapeCharis wey i know again? How are you today ma? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:14pm On Feb 04, 2015 |
AgapeCharis: lol! What are you thinking? it's inside my mind na  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:58pm On Feb 04, 2015 |
elantraceey: Mttthhheeeewwwww , just one and the man didn't teach self .
yes na, if we nor cook wetin we go chop? I like those lecturers mehn I ask cos some schs like mine then didn't allow cooking. Una go buy food outside na. Una no want make people wey get restaurant chop |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:44pm On Feb 04, 2015 |
elantraceey: I pray say i ask plenty questions o , i only ask very relevant question seldomly. OK ô. I say make i ask. Hope there was lecture today. You ladies cook in the hostel? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:40pm On Feb 04, 2015 |
HFOG: You too get bad mouth hmm. Me? How ? Na just question I ask am o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:39pm On Feb 04, 2015 |
elantraceey: Make una stop joor , na the bolt wey lost na him make me nor fit assemble am. OK ô. We haff hear. I hear say lecturers dey aim when you no dey class before them lecture. E be like you don too ask them plenty questions before  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:32pm On Feb 04, 2015 |
AgapeCharis: Thanks. You too how the going dey go? As tracey go na so you also go. Is it what I'm thinking?   |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:31pm On Feb 04, 2015 |
elantraceey: i know you now
how life? how I be? Life's good o. Trying to make today better than yesterday. I hope you've succeeded in settling/solving your challenges. I read say you dey do 10 courses this semester yet you no sabi assemble common fan  |
Politics › Re: Fashola Throwing T-shirts, Recharge Cards In Surulere by Specialist900(m): 1:19pm On Feb 04, 2015 |
We've graduated from stomach infrastructure to PHONE and BODY infrastructure |
Car Talk › Re: Best Oil To Use On Rav4 by Specialist900(m): 9:48am On Feb 04, 2015 |
The recommended oil to use is stated in the manual.
I also know toyota recommend 5w-30 oil range |
Politics › Re: Alleged N30tr Missing Under Okonjo-iwela Impossible! - Ribadu. by Specialist900(m): 9:30am On Feb 04, 2015 |
30 trillion no be 1billion o. I think I can believe Ribadu |
Politics › Re: APC Will Create Three Million Jobs Yearly, Says Buhari by Specialist900(m): 9:26am On Feb 04, 2015 |
Osinbajo: we'll create 720000 jobs yearly Lai mohammed: we'll create 2 millions jobs yearly And Buhari again: we'll create 3milion jobs yearly
Who we go believe?
Make una tell us how una wan do am |
Politics › Re: GEJ Is A Superior Presidential Material To Muhammadu Buhari by Specialist900(m): 9:17am On Feb 04, 2015 |
Some of us know that already |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:45am On Feb 04, 2015 |
elantraceey: na only one dey around o.
i know say you go don throway leg for one dey snore dey sleep  use your ATM then. No be play o, snore no follow dey the menu sha. I been tire yesterday well sha. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:40am On Feb 04, 2015 |
AgapeCharis: bia! Come back here! too late.  Hope you slept well. Do have a great day |