Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:05pm On Jan 18, 2015 |
HFOG: So I heard...still collecting my share of blessings Amen o. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:44pm On Jan 18, 2015 |
Beamborla: Lol Awesome. You? I'm not bad girl. Just relaxing waiting for football match to begin |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:41pm On Jan 18, 2015 |
Odunharry: happy sunday my people...
Specialist where d goat meat and the drink make i arrange na? Bring am make people chop abeg...no tell me say you use money go play bet or u dash ur babe even you too follow give me money for meat? You wey no dey gréé say you get money. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:40pm On Jan 18, 2015 |
elantraceey: specialist i always knew you're a bad host.
Nne sorry ehn , it wont happen again bad host? You're believing this our new neighbour abi. Ask her how many kind of food I gave her yesterday. Don't beg her o, na long throat dey worry her |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:03pm On Jan 18, 2015 |
Beamborla: They didn't allow us sit on the couch  so the clean mopped floor we allow you sit no do you abi |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:02pm On Jan 18, 2015 |
Beamborla: Lol... that food wey no sweet?  I know say na thank you you been mean to say. You're welcome sha. How are you neighbour? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:54pm On Jan 18, 2015 |
LordReed: Happy Sunday to you too. Service was awesome, yours? fine my brother. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:51pm On Jan 18, 2015 |
HFOG: Just there. Struggling with catarrh, headache, body pains etc. Couldn't make it to church this morning. too much work of last week took its toll on you. Get well soon |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:45pm On Jan 18, 2015 |
elantraceey: hehe , i know say na mouth you dey make sha but i go wait. at my level now I sabi keep my words o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:35pm On Jan 18, 2015 |
elantraceey: Hehehe issorai
anything for me? trust me na, I no dey dull. just wait make my ship dock for port, you'll be amazed |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:26pm On Jan 18, 2015 |
Beamborla: No! Our T.V is faulty. We came to watch film... we just moved into the next apartment story, they came to eat our sweet food.  HFOG: You're welcome dearie. Feel free. Trust you've been entertained. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:18pm On Jan 18, 2015 |
elantraceey: Awesome o , yours?
Where my brother? it was good mehn, you'll see blessings all over me this year. You see me here you still dey ask of your brother. Make do with me first  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:16pm On Jan 18, 2015 |
HFOG: In fact... the guy dey marvel me ehn HFOG: Same to you, darl. Didn't make it. Wasn't strong. Trying to rest what wrong? Today's service was awesome o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:07pm On Jan 18, 2015 |
Happy sunday and how was service today
Cc:LordReed, HFOG, Elantraceey, ideology, odunharry |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:18pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: ok i do stop o lol. I just go miss the questionnaire Tracey  Let's continue tomorrow o, good night |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:09pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol..na goat make dy sick u wan kari us go buy? at all, na 2 in 1. The one wey dey pregnant. Enough meat to chop |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:07pm On Jan 17, 2015 |
ideology: Bros, bros, pay your dues, I'll pay my own o o  guy, you suppose remember the guys code na, "no deny a brother in public " |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:59pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: oya tell me wetin you go miss which kind who wants to be a millionaire question be this na. Just stop where I stop na  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:57pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol..nothing to cover..i no be CIA agent good then, I sabi where live goats dey sell very cheap  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:53pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: Miss me ke , and you think say i go believe ehn why I no go miss my favorite cousin, But really, you know I will  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:51pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol why na? Anyway u guys can arrange pole and 5k i will come fix it 2nyt.. nepa don take note of your moniker, na arrest remain for you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:49pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol..i dn do am join bday.... E dn pass make you dey form secret service agent there o. Cover up like say na covert operation |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:47pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: yes o , i need to follow your footsteps see me o, but I'll sure miss you here o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Jan 17, 2015 |
ideology: Kikikikikiki, cool o
Good evening, hope say Tracy Don give you your share of the pepper soup you don come again o. No drag Tracey inside this one o. Wait o, hope say you give her that her Xmas gift I send thru you |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:16pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: Not this Tracey o because she dey play wella but knows when to work when time reach na so you dey take book serious  Do what's best dear |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:15pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol...na once me dey do baptism o. OK. Where our peppersoup then? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:13pm On Jan 17, 2015 |
ideology: Me funny, funny ke…
But You no even laugh, or put lol, hahaha better still like the post I do all those inside my mind o. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:07pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: lool , i might not be online at all self , that's i'm enjoying all the time i have now. chai, the worst sef. You don forget say all work and no play makes Tracey a dull girl? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:55pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: anytime next week.
Na you talk am o so your activity here is gonna reduce. E don be for us Na your cgpa dey talk am |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:45pm On Jan 17, 2015 |
|
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:32pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: lia lia
i nor join OK. When do you hope to get back to school sef? Odunharry: ok,that good...You should be thru this year.. Do us proud bae,come out with first class confirm guru wey she be |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:28pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: lol..dem dn pour me water last year december na them not us. You go need wait us by the lagoon make we begin that baptism |