Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:10pm On Jan 17, 2015 |
LordReed: We dey just chilling. How your side? fine sir. Any more surprises from DD? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:04pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: Na you know wetin you dey talk o No, na both of us know Wetin we dey talk  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:10pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: me dey well bro...how ur syd? very well my brother. I follow you dey rewatch movie wey i don watch before cos of lack of a new one. Congrats on your completion of school. It wasn't easy. When we go do the water pouring? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:09pm On Jan 17, 2015 |
. |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:00pm On Jan 17, 2015 |
Uncle Lordreed , how far? How my people? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:58pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: i nor fit post my full picture again o , i nor want wahala you make the whole NL community go agog? Where was I then? Mehn Anyways, I don give up |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:55pm On Jan 17, 2015 |
Odunharry: SisiLolo welcome..
Specialist900 what up? my brother, welcome o. Howdy? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:54pm On Jan 17, 2015 |
HFOG: You never hear say one man's meat na another man's poison? What's skim to you might be fat to her. So let my baby be OK ma, I drop my case. She's fat letter O |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:33pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: I really get body o says who. Proof o. Anyways calculate your breakfast cost and send to me |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:30pm On Jan 17, 2015 |
HFOG: :-) She's taking after her Mommy. Ok? so, she really slim but she dey claim fat |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:07pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: i need to turn lekpa o , very important  anybody wey hear you now go think say you really fat while you slim pass me  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:33pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: They're related lolz, come and take na, even lunch and dinner self.
You nor serious o breakfast dey enough, if i take all, madam hfog no go forgive me. moreso, you know say i no want make you turn lekpa i do am well well during school days and e work. make i retry am now again  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:03pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: I'm chubby na, so i get some to give out 
lol, how will you do that? chubby and fat na same thing? Well, I wouldn't mind o. Your breakfast for a start I'm looking for those with plans. I go wear fine cloth wait for those wey go fall inside my trap  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:59pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: Get fat ke, should i cut small for you?
You yourself know that we're the least tribe that does tribalism.
Nothing much jare, yours? I tot it's someone who's got excess that gives out. You fat?  How I wan know na, when una just exhibit something different here I'm lookin how to force myself into someone else's plan for the weekend. I no go mind to stay inside the person car trunk  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:11pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: Hehehe ,the stress has come n gone, how are you?
If i nor mind am who i go mind?  Issokay. I'm fine o, trying to see if I can rest so I'll get fat You see the problem? These bini people have started tribalism and favoritism. What weekend plans have you? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:46pm On Jan 17, 2015 |
elantraceey: i had a stressful day yesterday o , i'm hearing you want to hug me, is it spiritually?  Oh, tell me about it. How can I help to ease out the stress? Where you hear the hugging from o? You dey mind that your bini brother?  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:57am On Jan 17, 2015*. Modified: 10:11am On Jan 17, 2015 |
AgapeCharis: bros u no go open up now. ok ooooo AgapeCharis: Is it that u'r afraid or what's d problem? *I admit, I was scared to answer loves' call* in keri hilson voice singing "knock you down"  Nb: Only 1person tackling me on all sides. I go survive o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:21pm On Jan 16, 2015 |
AgapeCharis: Is that so??
Make all of una see o make una see setup o. Someone is trying hard to spoil my good name o. This name that took me years to build  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:36pm On Jan 16, 2015 |
ideology: Politics everywhere na the season o LordReed: I see some people sharing hugs hmmmm mmm I will just do like I didn't see. big brother, hmm, I'm just looking at them o Me will start my own soon, and you'll know who I'll hug  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 5:31pm On Jan 16, 2015 |
AgapeCharis: i still young abeg. i neva flex singlehood finish. hw work dey go? your mates for village don get 3 children already o. Make you stay there dey tell yourself lies.  Work fine o. Thank God it's weekend. How your day go? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:46pm On Jan 16, 2015 |
ideology: Me get babe For Yobe, i no de respect Boko haram.
Will return 2brothers or next I trust you na. How my state na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:39pm On Jan 16, 2015 |
HFOG: Na im u wan make me ma fall down with laf with this ur reply abi? I say make I stay with the flow na |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 3:30pm On Jan 16, 2015 |
ideology: When Did I pack out, When mummy visited Lagos, you hid her, its not fair o o No be that time you go check your friend for yobe? Me and You know say na boris dey your leg na. No vex with us bros. You don return Lagos from your Xmas travels? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:55pm On Jan 16, 2015 |
HFOG: Okay. Me ma no go fix any date except govt/ministry announce. God'll give us peace. Amen o. Just keep your ears on the ground |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:40pm On Jan 16, 2015 |
elantraceey: london is possible self  Abi o. E good sha. Have a good day today o |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 1:39pm On Jan 16, 2015*. Modified: 1:59pm On Jan 16, 2015 |
ideology: Pls who de house, pls check the sitting room, be. Like my picture don break, na why una don forget me, even mummy

Cc: elantraceey Specialist900: AgapeCharis: LordReed HFOG: I don laugh fall for ground  . But no be you pack out say our house no fine like the one for your dream? How you dey brother. Long time |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:27am On Jan 16, 2015 |
HFOG: Na so. I'm watching in 3D. Leave that guy to be denying the obvious. How have you been? Missed our chats. what are they denying o  AgapeCharis: I've been ok. U? I sure missed our chats too
Specialist should open up on time so that we can help him  What are these people saying o, which guy are we talking about here? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:22am On Jan 16, 2015 |
evil999: nailed it even without a hammer Oga, you no go understand o. Na where dey pain me I talk so o  |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:20am On Jan 16, 2015 |
AgapeCharis: Nope. They are unhabitable. I now see how much u hate her Lagos is best for her  why you no go talk the one wey go favour you na AgapeCharis: Lol E go even meet me next 2years. Cold wey dey here dey tear duvet o. What's for d day? for your mind you still young abi? Stay there o. Cold go finish you Na work dey today o, you get better for me? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:18am On Jan 16, 2015 |
elantraceey: ...
lool , delta state ke , i need ph joor see your mouth like ph. You for talk say na London them go post you go   |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:16am On Jan 16, 2015 |
HFOG: It did. Not until the system fell again. You see say Satan don dey fight me tey tey but my God pass am. How're you doing today? I'm even thinking of changing the system sef. Since 09 wey i begin use am, e don try but na money I dey wait to buy another. I'm doing well ma. Only work. Your lord isn't back yet? |
Forum Games › Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:12am On Jan 16, 2015 |
HFOG: Okay. Me ma no go fix any date except govt/ministry announce. God'll give us peace. hopefully there won't be issues. But the truth is that some peeps have travelled to return after the election  HFOG: If backup don dey perform wonders you don enter one chance be that. :-P I backup online now. Trying to learn my lessons. As much as I remember I send my documents to my email. It's been saving me a lot recently. Me sef tire for my CS na why education dey call my name. Abi make I exchange my BTech with your Pgd? I'll adopt the online backup too. No exchange is happening madam. Keep your btech o |