Splashbaba01's Posts
Nairaland Forum › Splashbaba01's Profile › Splashbaba01's Posts
1 (of 1 pages)
Now Your Sleep Continue(NYSC) |
I guess some nysc staff don enter dis forum wit us nd dem dey comment nonsense for mouth,,,Abeg,make dem dis pple no let us forget our initial plan of Massive protest nation wide...dis on 5th,7th,12th,20th of june na fallacy nd deir word of patient na rum....Let wake up b4 is too late ooo |
flamingsword1:enugu 08038040061 |
Nysc is nt a religion clarion call so let stop saying muslim wil start deir fasting...werrin concern military personnel wit ur religion belif in national matter...#NyscNotReligioncall |
Nysc is nt a religion clarion call so let stop saying muslim wil start dere fasting...werrin concern military personnel wit ur religion belif in national matter... |
Biko oooo,,mak we no follow dat nysc DG speech oo @all cos na d same man said FG ve release moni some wks bck b4 dat 21th may sure for us,,,my Aluta jet oti gbera already No going bck.... |
We don get upper hand to go by 2day protest...all men pls come out nd let do d stuff 2gether....We're Nigerians for cryin out loud...ENOUGH IS ENOUGH |
Let us make d protest fun 2morow by wearing our white T-shirt,,shirt short nd our white canvas..we nid a gud parade officer dat wil lead us on parade lik d one in nysc camp...concern d venue: depends on ur area,let sompple meet @ shoprite ikeja nd somepple @ shoprite surulere....hope u've all learn Nysc anthem cos we shall all recite it 2morow during our protest ooooo..... YOUTH OBEY THE CLARION CALL LET US LIFT OUR NATION HIGH UNDER THE SUN OR IN THE RAIN WITH DEDICATION AND SELFLESSNESS NIGERIA IS OURS,NIGERIA WE SERVE.... may 29th is anoda beautiful day for our protest..MY aluta jet oya gbera |
revjeck:u neva dey alone ooo,,,enugu on red lebel for my fellow villagers here |
Enugu here ooooo....God punish devil |
It's over........abeg any sugar mummy source,,,I nid to kip my self busy.... |
Na we go vote for person wey don mix-up wit over 200+ cows why he no go dey misbehave wit nigerians.....can anybdy tell me hw dem tay select stream1 pple.......dis stuff is become more spirtual oooo |
Mak we all copy Nicydarg8 speech nd send it to d nysc official number..wit dat one dis speech go reach DG fone too...abeg mak we start now.....nd if anyone ve punch newspaper number or vanguard abeg send ham to dem sharply nw.. |
D timetable for nysc official site don dey go back..make una leave story,,21 of may na hm sure pass,,,,ZERO WORRIES |
daudae1:daudae1,u mean na 2morow morin DG jst won desired d state wey go accomodate stream2 pple...Abeg tell DG nd oda Nysc official mak dem no see water fight ooo cos plenty iyemeja dey dis villa |
Stream2 villagers,,,start commenting how friday morinin go b like for U Greeting to d captains of ship since we don start d journey of dis stream2..if by any chance any sealords nd seadogs dey dis village I hail oooooooooooooo... |
Werrin u call dat ur name self overall commander or wat? U b olodo nd mumu dey worry u nd dose soldier wey una dey discuss abt stream2 matter, when u suppose dey match...Ode, u don forget say stream2 no different frm stream1..we b batch A 2gether no different, no special criteria dem use select stream1 pple only dat dere is no much facilities to accomodate everybdy ones..let all stream2 no fear we b batch A...sons nd daughters of prominent/meaningful nigerians dey among us,so FG nd Nysc no go won do weyree as dat mumu overall commander projected........UP stream2 |
May we nt sink in dis ocean2 movement as d big ship as arrive for d 21days trips...For d lovers on board d captain warn all dat we shud learn by history jack nd Rose(Titanic)......safe trip to our different destination |
I radio frm aaua G14..My fellow ocean 2 abeg shay Nysc still dey pay VIRGIN bae 70K for monthly allawi ni cos am abt to do dat tins for my fellow stream2 bae oooo.. |
It takes more spiritual insight to judge her dan wat u guys re seeing @ physical realm....God'll deliver her frm dis theif issue....if u lik her type AMEN |
I radio frm aaua G14...fellow stream 2 otondo let wish our fellow broda stream 1 journey safety to deir various camp...No fear,No panic,disregard mumu rumour of mergin us wit batch B..MAY 21 na d surest day for all.. Hope una neva vex dey wear una white canvas to club too...cos dis days I dey see plenty white canvas for nite club...I hail evribdy in d house. |
Abuja,oyo,kaduna,enugu |
Na una sabi state nd capital pass well una get any idea for best place concern PPA in oyo state generally |
Can anyone tell me d best place for nysc ppA in oyo state |
Bro,calm down wit dat reasearch nd retrace ur research work well cos I guess u neva travel beyond some part of lasigi |
1 (of 1 pages)
