Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,804 members, 7,820,815 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:20 PM

Splashbaby's Posts

Nairaland Forum / Splashbaby's Profile / Splashbaby's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 96 pages)

Politics / Re: VIDEO: President-elect Bola Tinubu Breaks Fast (iftar) With Family And Friends I by splashbaby(m): 12:54pm On Apr 02, 2023
Massiveglory:
Make una de deceive una self with strolling , cooking and eating in paris.
29th may no far again. All these nonsense go don stop. Everybodi for don know which direction we de face.

The apc are shivering in helplessness knowing that what tinubu is holding is a dud cheque. That is why they are attacking with all manners of fake news on the candidate they claim came 3rd.

By the special grace of God,PODATTI is coming. The new Nigeria will be born.
When una dey shout Baba wey no well dey shout emilokan, now that same baba done be president elect, for your very own eye, soon he go become President…person wey no well took your mandate, shame no catch you….

Politics / Re: Is The Conversation Of Peter Obi & Oyedepo A Deepfake? Fact-Check By FIJ by splashbaby(m): 8:32am On Apr 02, 2023
Okoroawusa:
Obi and his followers are not finding it easy this weekend
Honestly na back to back slap dem dey collect everywhere dey turn their face...

5 Likes 1 Share

Politics / Re: Fuel Subsidy Removal: Labour Threatens To Mobilise Workers Against Tinubu Govt by splashbaby(m): 8:29am On Apr 02, 2023
As
Politics / Re: Is The Conversation Of Peter Obi & Oyedepo A Deepfake? Fact-Check By FIJ by splashbaby(m): 8:29am On Apr 02, 2023
Df
Politics / Re: Peter Obi And Bishop Oyedepo Leaked Audio By Peoples Gazette by splashbaby(m): 8:24am On Apr 02, 2023
BrotherSade:
APC have come out physically to nail Peter Obi. They know that Peter Obi is the only politician in Nigeria without any sin or trace of corruption against him.

This is fake audio 😎
Coming to jail...una dey sing baba wey no well dey shout emilokan up and down that time...after election, baba wey no well collect mandate and you resulted to Obi is coming after election. Na una no well walai grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

1 Like 1 Share

Sports / Re: Video Of Neymar Jr Reaction After Losing 1million Euro To Gambling by splashbaby(m): 8:36pm On Mar 31, 2023
nihinlade:
Wow! How can you be gambling with €1 million when there are poor people all around you. Do you know what that amount can do in transforming others life?

You can tell from the reaction that he was prepared in case he loses the money. These people are stinkingly rich. This is what makes many of them broke at the end of their career.
What if he was gambling because of them?
Politics / Re: 1979 Class Of President, VP , Governors Etc Only Two Are Still Alive (Full List) by splashbaby(m): 8:28pm On Mar 31, 2023
Life is terminal… so all will still die. Meanwhile, What about those Jubril people looking for their mandate, that was taken away by one baba wey no well!… baba has travelled with the mandate oooo no sight nothing.

Politics / Re: Obidient Bread Spotted In Onitsha, Anambra (Photo) by splashbaby(m): 1:04pm On Mar 31, 2023
Dafresh:

Peter Obi is the president of sane Nigerians
Hehehehe The same clowns wey baba wey no well collect mandate from.
Politics / Re: Omoyele Sowore: "Where Is President Elect Tinubu?" by splashbaby(m): 11:59am On Mar 30, 2023
R
Politics / Re: Obidient Tsunami In The Land, I Am Going Back To My Original Hustle - Chimaroke by splashbaby(m): 10:10am On Mar 30, 2023
Omicronvaccine:
Obidient Tsunami In The Land, I Am Going Back To My Original Hustle - Chimaroke Nnamani (Photo)

Senator representing Enugu East and former governor of Enugu State, Chimaroke Nnamani, said he will be going back to his former hustle after he was defeated by Labour Party's candidate in the 2023 Senatorial election, IGBERETV reports.

He wrote on his Twitter handle;



https://twitter.com/ChimarokeNamani/status/1641289490978476032?t=ELzekPyPhJR49JcIAW08HA&s=19

This man should avoid social media… something don dey do this man.
Politics / Re: Obidient Tsunami In The Land, I Am Going Back To My Original Hustle - Chimaroke by splashbaby(m): 10:06am On Mar 30, 2023
Mandate owner, una no get shame, baba wey no well don take una mandate…shey un don see say na una no well oooo

1 Like

Politics / Re: Interim Government: Nigerians Won’t Be Intimidated Into Submission - LP by splashbaby(m): 9:53am On Mar 30, 2023
Mandate owner, una no get shame, baba wey no well don take una mandate…shey un don see say na una no well oooo.

1 Like

Politics / Re: Transition: Tinubu’s Team To Join Federal Gov’t Delegation To World Bank Meeting by splashbaby(m): 9:44am On Mar 30, 2023
Brendaniel:


Sometimes you go leave evil person make e waka go front make that evil e plan knack am for head, so Oga no disturb yourself...
Ok, ok we go see those wey be evil and the results very very soon
Politics / Re: Transition: Tinubu’s Team To Join Federal Gov’t Delegation To World Bank Meeting by splashbaby(m): 8:50pm On Mar 29, 2023
Brendaniel:


We well, if we no well, we no go dey complain...
Na wa… the man wey no well do una strong thing. How person wey no well come get power pass people wey well. Heheheheh
Politics / Re: Peter Obi Congratulates Solomon Arase On His Swearing-In As PSC Chairman by splashbaby(m): 8:32pm On Mar 29, 2023
Mandate loser…mandate people no well ooooooo since Baba wey no well don collect mandate from their hand. Now we know say na dem no well.

11 Likes

Politics / Re: Transition: Tinubu’s Team To Join Federal Gov’t Delegation To World Bank Meeting by splashbaby(m): 8:31pm On Mar 29, 2023
Brendaniel:


Oga we well o! na some people wey no follow us dey follow mandate thief...
Una no well honestly… how person wey no well collect mandate from una hand. Na waoooo
Business / Re: Native Doctor Storms His Bank To Demand Access To His Money (pics/video) by splashbaby(m): 8:30pm On Mar 29, 2023
Himtulie247:
Na so dem talk say Bubu dey Sick and go soon die ...... Sooooteeeey Bubu come finished em TWO TERMS
Hahahahahahaha… They even called him Jubril of Sudan, Their so called mandate dey Tinubu hand as we dey talk. Dem say he no well, babab wey no well don collect mandate from their hand. Hehehehehehe

1 Like 1 Share

Health / Re: Nigerian Father-Son Doctors Perform Surgery Together (Photos) by splashbaby(m): 8:28pm On Mar 29, 2023
kilonshele101:
Beautiful!

Baby doctor should wear the gloves properly next time.
Hahaha
Politics / Re: Transition: Tinubu’s Team To Join Federal Gov’t Delegation To World Bank Meeting by splashbaby(m): 8:22pm On Mar 29, 2023
Brendaniel:


I know that a former Drug and money laundrer stole a certificate of return he wants to use to govern over 200 million people...
Person wey no well steal una mandate…una no well at all.
Politics / Re: Transition: Tinubu’s Team To Join Federal Gov’t Delegation To World Bank Meeting by splashbaby(m): 8:21pm On Mar 29, 2023
Oboto700:
We don't want this Man as our president.. why are they trying to force themselves on us? Return the stolen mandate.
Mandate owner, una no get shame, baba wey no well don take una mandate…shey un don see say na una no well oooo.

Business / Re: Native Doctor Storms His Bank To Demand Access To His Money (pics/video) by splashbaby(m): 8:10pm On Mar 29, 2023
Reinaldo:
APC is a disaster. That's why Nigerians avoided them. Peter Omoluabi Obi is coming.
Baba wey no well don take una mandate… na who no well now? Una dey play!

7 Likes 3 Shares

Romance / Re: I Had Sex With My Own Son - Lady (pix/video) by splashbaby(m): 8:08pm On Mar 29, 2023
Reinaldo:
APC supporters can do this since they have no morals. Show me an APC supporter, and I'll show you someone who can do anything for money.
You better go and collect you stolen mandate from baba wey now well… na now we know the people wey no well.

Celebrities / Re: Portable May Face Prosecution, Behaviour Unruly – Police by splashbaby(m): 3:26pm On Mar 29, 2023
Massiveglory:
So the NPF can still prosecute offenders, but musiliu akinsanya aka oluomo mc whose threats, resulted to injury, deaths and destruction was termed a joke by the same Olumuyiwa adejobi.
Mc olumo is still walking free and constituting a nuisance in lagos.

In a nation that works, the force PRO Olumuyiwa adejobi by now should be on suspension or should have put in his resignation.

Do we really have a country?
A tinubu presidency will dissolve Nigeria.

The new Nigeria must be born.
I think you should bother more about Baba wey no well wey steal una mandate. How person wey no well chance una? The lies you tell yourself is huge.
Politics / Re: Labour Party's Senators-Elect And Reps-Elect Won't Defect — National Chairman by splashbaby(m): 1:43pm On Mar 29, 2023
Person wey no well don steal their mandate? Who no truly well now?
Kobicove:
Even if you take them to Okija shrine to swear some of them will still defect! undecided
Same thing OBI did in APGA when he promised Ojokwu that he will never leave APGA. What goes around comes around.

1 Like

Politics / Re: Suspension: Ayu Heads To Court As PDP Appoints Acting Chair by splashbaby(m): 1:29pm On Mar 29, 2023
They should return his mandate ooo. When will he get his appointment letter from Tinubu?

Some lazy folks are crying that one baba wey no well don steal their mandate. Now you know who no well?

Politics / Re: Throwback: Young Tinubu Making Promises To Nigerians (video) by splashbaby(m): 1:24pm On Mar 29, 2023
Nairaland promoting fake news.
Politics / Re: Throwback: Young Tinubu Making Promises To Nigerians (video) by splashbaby(m): 1:22pm On Mar 29, 2023
Quest7777:
That was when he could still speak coherently.
Now his head has gone balablu bulaba gazelle garagagara. cool
Baba wey no well steal the mandate of person wey well! Who no come well now? Dey continue your play… lazy mandate owner.

1 Like

Politics / Re: Throwback: Young Tinubu Making Promises To Nigerians (video) by splashbaby(m): 1:20pm On Mar 29, 2023
silvoclaira:
tongue Laushi Major
Baba wey no well steal the mandate of person wey well! Who no come well now? Dey continue your play… lazy mandate owner.
Politics / Re: Nigerians In Saudi Snap With President-elect Bola Tinubu During Umrah (Video) by splashbaby(m): 11:00pm On Mar 28, 2023
GuyWise101:
Nna mehnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn

The mandate thief is mocking his Allah, after stealing PO mandate he is now moving fron mosque to mosque mocking his Allah that says "thou shall not steal"

grin

For those calling the mods to ban me, please can you tell me how I insulted you or your tribe.... you guys should be ashamed to feel guilty on my harmless post.
Stealing PO mandate?…baba wey no well, steal una mandate. You are not shameful of yourself and obvious weakness in believing and living the lie you told yourself and family members.

2 Likes 1 Share

Politics / Re: Tinubu Nominates Atiku Bagudu & Olawale Edun Into Transition Council by splashbaby(m): 10:56pm On Mar 28, 2023
Ofunaofu:



Tinubu got nothing to offer

Know this so that you don't get disappointed
No single reason for this?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 96 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.