Splendid19's Posts
Nairaland Forum › Splendid19's Profile › Splendid19's Posts
1 (of 1 pages)
wich crime d man commit were warrant his arrest? na only BABA GOD were dey HEAVEN if solve nigeria palava |
NIGERIA na WRONG number... #9ja@60yrs in wilderness |
Dat means, ashawo neva f*ck 4 all their lives...#up9JA |
Nigeria no b zoo but dung...dm sabi kill innocent people bt dm no fit handle boko haram. God go judge. |
To all nigerian past, present and future greed, stupid, wicked, devil's collaborators...remember #JUDGEMENT DAY.. if na only me una dy wait mak i forgive una b4 una enta heaven, bros 4gt it. i no go forgive. hell fire go b una portion. ~#allHEADmatters |
E no go concern am na, as deir children dy still dy school online, mak we die... bt God no gt slip 4 E dictionary... wetin dy vex me b say I neva knw anybody were knw anybody, were kuma knw anybody were gt corona virus. dm chop our money, dm no want mak we go school. deir children go fnsh kon dy rule deir head no b us. tankGOD no b wit WAEC, DEGREE or any certificate dm dy take enta heaven |
CHESSmaster sell d cup, mak u chop d money...O.Y.O is ur case |
God in heaven go expose all una hidden secret and offline business with devil in Jesus name...#all_lives_matters |
GOD, slip no dy UR dictionary...Baba do sumtin 4 ur children, mishandle dose breast |
Rest in peace... |
1 (of 1 pages)