Sprints1's Posts
Nairaland Forum › Sprints1's Profile › Sprints1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 102 pages)
MasterJayJay:you dey mind them Nigeria wey get democracy wetin we don enjoy person don dey approach 40+ I no fit boast of good living enjoy today drink garri tomorrow. Shey na democracy be this or anarchy. Nonsense western rule wey no favour us. |
Robertgreene1:she sabi fvck well well na why Harry marry her |
Zonefree:lol. You think she be ode abi. The family don't like her why would she go to a place where she is not welcomed. |
SultanOfAbia:you make brain sha. Dbanj and don jazzy were my inspiration back then. Though he is still making money from his shady deals. That has been his line of business b4 music that was why he sang mobolowon track that year. He just used music to elevate his major illegal business. How many people dey buy his perfume how many people dey is record label. Tonto be dey her record label release one jakujaku song few years ago. He is a member of illuminati no problem |
SultanOfAbia:you make brain sha. Dbanj and don jazzy were my inspiration back then. Though he is still making money from his shady deals. That has been his line of business b4 music that was why he sang mobolowon track that year. He just used music to elevate his major illegal business. How many people dey buy his perfume how many people dey is record label. Tonto be dey her record label release one jakujaku song few years ago. |
Wizywiz:how that malu abi cow people go see energy drink sell. The cup is useless na the championship league one and league two people dey make am exist den talk DA na their ticket to Europe be that. Something they cannot win. Last people who came close was it not hull city or Millwall dem still no win |
Buddha3:no ooo let me explain how the market runs mitoma and enciso will stay they are only losing caicedo and macallister they will get replacements their owner na correct bet9ja person u see him and that Brentford owner they made their fortune playing betting. They have an app like football manager that does analytics and tell them which player to buy and the player that suits their system don't be suprised dem fit go Austria or denmark go bring another werey to replace these guys and be better than caicedo and macallsiter. They lost trossard mwepu and cucurella and still dey ball. See that kerekere bouanotte and ayari dem be dangerous players |
Ade1177:lol especially the fernandes |
Pillar12:that 1m pound cup mickey mouse cup. The only reasonable thing about the cup na for Europa qualification. |
WriterNig:why u dey reply the dumbo. Na CNN and BBC people dem go sit down ontop gotv dey watch channel 70 and 72 and start shouting God punish Russia. |
prinsam30:when I said it when we annouced him as coach I told people this man no good. Ten hag is a failure he came with a mindset of possession football he deployed at ajax which worked wonders and came to EPL with the idea of using false 9. He was humbled by potter' Brighton at old Trafford then beaten heavily by Brentford he went back to drawing board started following fergie' style of play counter attack since he saw the likes of fernandes rashford and co no understand the pattern. Till now he is still a learner in transition when we counter. He dey use ancelotti mourinho style to play something u no sabi u dey use.Before I continue he wasted our precious time chasing de jong, timber and Antony luckily he got Antony for outagerous price see wetin that one dey play like secondary school. I was always waiting on telegram app to receive good news about united from Fabrizio Romano and david ornstein maybe man utd don buy player but we still dey chase the same targets. Now summer is almost here who are we going to sign now. Bellingham is a no Madrid or city on his neck, Macallister on Liverpool radar, caicedo on arsenal PSG radar. Rice aslo on Chelsea arsenal radar. Ward prowse on newscastle radar. |
Make man utd go find better coach this man no sabi anything we went to play safe like West ham against City and failed woefully they can't even turn loss possession to attack apart casemiro the rest were useless |
I am qualified but I choose to stop the unrewarding profession. The most useless job in Nigeria. U go work na peanut u go get. Many teachers are not even qualified even in international schools basis of teaching they don't know. The one wey even funny pass your boss fit be NCE holder but go dey control degree holder like mumu. Dumb profession. If u are in the job and you enjoy continue doing the slave work. The job is even boring see write lesson note mark register mark script shout like madman Upandan.at the end of the day your salary no go pay your bills. |
[quote author=Chidolalar post=122931305][/quote]the only thing Messi had over this guys was longevity period plus he was pampered all through from Barcelona to Argentina. E be like you don't know Messi. Ask pep why he left barca. Messi wey don turn himself to thing God person wey retire from Argentina na president carry phone dey beg am like baby to return. Player wey dey play on his terms. I like the way PSG dey treat am. U be legend fine but assign respect to team. If na Ronaldo u people go don put am for Internet he do this he do that. Even the world cup Argentina win na collective. And the team spirit was high unlike Portugal who wanted CR7 out. Thank God they have a better manager now. |
Chidolalar:is that even an award playmaker award nonsense award e be overall assist maker or fair play award award with no relevance. E don go Google go search na your way. All this small boys wey just dey watch ball I can bet u don't even know Ronaldo delima. U be mug tru tru. E be like person carry first for class best overall another person come carry first for most beautiful handwriting that one na award. Messi had an illustrious career no injuries just normal hamstring or thigh problem or foot throughout is career. Ronaldo had issues with weight and Knee injury. Who be Messi wey R9 dey. At 20 he won ballon d or. Who fit do am no one. Na ball dem dey play this days. |
slimy coochie with better vanilla sprinkled round it |
Chidolalar:messi no be anybody mate lol. he is not even as skillfull as armando maradona. maradona miles better ask the partenopei they will enlighten you maradona is the greatest in football. even me the small wey i watch for maradona i can confirm messi dey learn. messi is glorified. shey na roulette skill he invented aka maradona turn. maradona invented his style messi copied it. even ronaldo the phenomeno better pass am if no be injury. ronaldinho miles better. stop glorifying nonsense. na wetin media feed una una dey chop. all these google children. |
Chidolalar:messi na playmaker oga why you dey watch back of TV. where messi dey play no be forward which one be playmaker again he is not even a midfielder. yes he is all round like romario he drop deep that doesnt mean he is a playmaker. go watch messi again or ask coaches around you. they will tell you messi is a forward |
BigBashiru:small pikin dey worry you. my cousin was fired by oceanic for no reason before they felt his salary was too big. if u don work for different places you go understand. Nigerian employers are wicked. i be victim too once bitten twice shy. you think they like because of the stupid employee of the month wey dem dey give you. yours eyes go soon clear |
Chidolalar:see this igbo boy oo was ferguson not dominating EPL before i no dey like to dey follow small pikin talk. was pep not dominating la liga to the extent he gave mourinho headache. there was a time too serie A were giants of football everything na time. to finish it all na only two spanish teams don win UCL real madrid and barcelona the rest never smell am why they have monopolized it. i fit mention up to 5 english teams wey don win UCL but the mumu wey una be no allow una reason. plus the ojoro wey madrid and barcelona don take win am. the ojoro barca did for chelsea in 2009 abi the the ojoro madrid did against juventus in 2018. Mr man dey reason with facts |
Chidolalar:Oga goan sitdown u just dey talk wetin you no know so because he has assist more than Xavi and iniesta even ronaldo has more assist than modric Kroos and Alonso combined. So what is fuss. When u won't watch ball na highlights u go dey watch for YouTube. Messi will start attack from midfield and will expect the ball in final third and score. That is the plan. Messi must score score score. |
Sapiosexuality:but he scored 50 laliga goals am I a computer at least I knew he scored 50 goals in LA liga season. What are talking about. LA liga is trash and we all know. Confirm farmers league. What is 50 and 51 difference of 1. Abegi. Messi that is struggling at PSG the only thing remaining is free kick and chip pass the rest about messi iz zero. The guy dey lose ball pass anything now. I dont blame he has used all his energy to play Croatia and France. E no easy. Man has paid his dues |
This is what I need at the moment I just dey blank for sportybet since last month. 100k I prophesy anywhere u dey enter my GTBank account |
Anybody giving 100% to any organization in Nigeria is foolish and a nincompoop. I can't imagine working slave labor for just 200-1000 USD a month that can't guarantee me financial freedom. When I die to replace me no hard. To see pension or gratuity na wahala. Give them 70% then reduce am to 35% then use the rest to bolster yourself and help your life. So far I am bringing what you pay me to the table. You give me #100k/month job I give u in return. |
Joeyfizzo:go ask am how much he make for the music audu makori people go gree give am correct share to buy house. Lol. E be like you know music industry. |
IyaebeTheGreat:I no know maybe na the love nwantiti song make am buy the house. Even at that e no fit buy the house. Na chocolate city get 85% of the profit. Person wey never sing pass one hit song din buy house. E fit buy the AMG sha but the house mba na lie. Unless na mortgage but outright he never pay full e sure me that. Emiliana song sef no blow watawi sef no blow. Low budget Rema |
kestolove95:that is why dem never bomb Africa. Notice say na countries wey no free open eye terrorist Dr attack Sudan Somalia Congo. The day we stop to dey consume their nonsense yawa don gas be that. Nigerians dey use iPhone pass na we dey Internet pass. We no get life outside their rubbish |
So i no later see this girl knack. So I no later see her great beyond. Been they think na me she go end up with. Maybe I still fit see her b4 she enter 50. |
Abeg who do Serena make up dem supoose knack the them 2x2 for head. Na abasha be this na. Afi zanabeauty na agbana Bi this na
|
cezarman:werey meant transsion |
Dem dey try but that their mediatek processor na wahala. They need to work that. Snapdragon still the best. They should just do one phone and put Qualcomm snapdragon But still better pass Samsung mediatek devices na every 30min we dey put am on top pure water. The heat fit boil water. |
Jokerman:person wey don turn to God for Barcelona. Part of the reason pep left the yeye fraudlona. Iniesta go see post he won't score na messi he go pass to pedro too the same. Benzema was complete otu that year always missing chances. He could have scored more than that though injury too but ronaldo will give him ball he waste it |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 102 pages)
You should give your 100% to a job no matter the pay....