Starboytwo's Posts
Nairaland Forum › Starboytwo's Profile › Starboytwo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 267 pages)
If you feel so strongly we would not win and qualify…put the money down.. Let’s do 10k bet… I no even dey bet say Super Eagle will win, I’m betting say Nigeria dey score 3 unreplied goals. I.e, if we win 2-0 I lost the bet. |
Why are our boys going through a lot in Italy na🙁🙁 2 back to back African footballer of the year Osimhen/lookman. Is something wrong in Italy ni?? They say osimhen is arrogant, ok, maybe a little. Lookman that is shy and gentle Nko?? 🤷🏾 |
Been watching a lot of Gabon qualifying matches. They are just there. Nothing extraordinary... I still give them 3-0 All these NFF vs Players to me na Tactics. If Gabon like make them sleep. Nobody wants the World cup tickets more than the players themselves. So I don't believe they will scuttle this God sent opportunity... Still on 3-0 |
Kog45:baba mi that guy don old. 5 naira he no go see play… |
We too dey push unnecessary stuffs in this country… Hotel wey dem carry us or lodge us at is the least of my worries. You wan stay 5 star hotel abi you wan win playoffs. |
I’m predicting a modest 3-0 in favor of the mighty Super Eagle… Osihmen (2 goals) lukman (1 goal) make he get small joy abeg.. he no easy for atalanta. Aubameyang wey be 39 years old, how he wan take score 🤷🏾🤷🏾 |
odizeey:why una no buy Osimhen… Una go chop sesko tire. |
Hail them… Go inside… light my kpoli. and start thinking which kain wife I con marry like this🙁🙁 |
If I’m President, first thing ama try to do is sever the North from the South. The North should have their own separate country. |
Na the same people wey dey the list go still Dey am. Make una chill. |
He must go baba side. Carry the wahray. Bekiaful ooo, make he no get dagger. |
All gym ma gym abeg. Poor man. He go hustle since morning for daily bread. Wife Dey one corner Dey gym. |
Where trump Dey? Make them first erase all these ones for the pic up there first… The north is not serious.. And seriously holding Nigeria back. |
So many things against poor people. May God protect us and guide us always. |
They are helping Nigeria with foreign direct investment. |
Chidollars1994:smile inside detention ma still detention smile. |
DrYa:If you watch the highlights, apart from the penalty save, he made a couple of good saves in the match… I saw he pulled one De’gea kinda save…. He is not bad for a third keeper🤷🏾 But make he no near post abet.. Nwabali Okoye Uzoho |
BankyGee:you need to give me my flowers bro... Game week 10. In top 10 Highest point haul =94 (twice I've led the league) Few points before I overtake BankyFc in 9th. Watxh out fam. |
Meliforme:🥵🥵 you want to kee Ejuke abi. Has Ejuke ever curled one from outside in his career... |
Goke7:be like we no get any mouth at all for that caf house. Dem no dey reason us at all.. Imagine an all 9ja official for South African playoffs. He no even sound well for ear... Anyways, I personally ain't got no problem.. Winning is the koko... |
I'm sorry baba, you can't fight anything... We are tired of the useless and stupid killings. I'm tired of seeing dead bodies in wrapper for Benue. I'm tired of reading 34 killed on the farm in Plateau... He dey always vex me and I wonder if we got a president or defence chiefs at all. No arrests made whatsoever.. i never see anybody arrest one person say, na these people dey do these rubbish... We just read news, criticize, move on and wait for the next killings. Let better people bring efficienct equipments... Make una sit down for bench abeg... Watch and learn. |
He should just hakimi all the property na. |
Na mark sure pass with that big yansh. If you no get money, Wetin you dey carry big yansg girlfriend do.. Junior never ready to focus. |
charlesemeka85:haha.. He is the best my big Oga. I don't even know anyone close right now. Is it Dembele (one hit wonder in a super team) Or Raphinha?? That one no dey fifpro 11 Well shout out to Mbappe normally(big name) Abi na Mbeumo ![]() |
Let them come and dest.roy all these islamist terrorists... It's apparently we are no match for them. Let better people carry machine con do the work. Nothing vex and ruin my mood like seeing news about 40 killed in Benue or 39 killed in Jos for no just reason. It's starting to loom normal but it's very abnormal... Mr Trump, ejoor eba wa ko ishe yen wole |
South Africa carry referee ooo Give Gabon expo ooo Hate on Nigeria ooo etc no stop the cane Gabon will collect. We have Osimhen. ![]() Nothing dey sup. |
Meliforme:Baba, good afternoon.... You are putting Ejuke in a conversation with the best player in the whole world... Ejuke can only dream of Yamals right leg(weak foot) |
I'm faithful to different ladies. If this one come, I'm faithful. If she go another one enter, baby I'm still faithful.. I will never stop being faithful. |
Bit she is your babe na, won't you help her ni 🤷 |
If they can pay me, no problem. |
Na wa. See as people carry cylinder like say na normal. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 267 pages)