Starpon1's Posts
Nairaland Forum › Starpon1's Profile › Starpon1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
valdes00: Still can't understand why some guys like comin to NAIRALAND to show their STUPIDITY... Lik dis OP....aren't u stupid 4 been stupid to coment on my tread |
rattlesnake: e be like say u no hear word....weting concin money matter.....we are talking about real men like OBJ wey still dey bulldoze at age 80 not babies like u that still watch p0rndat u r weak doesnt mean i am weak so cheer up |
rattlesnake: Hmmmmwe r nt talkn abt money here, am talkn abt real luv. Even self how much obj get self? |
temigreat: am here starpon am all urswho be dis 1? |
Xtarxhyne: question for d godshmmm! I smel jelousy |
Xtarxhyne: tot he's marriedwas i married 2 u? |
panachuku: d babe no fine nashut up! Beauti is in d eyes of d beholder |
temigracie: ...Am blushing....awwwww!! Here she is, hw ws ur 9t hun? |
MizMyColi: Hian!wc wife r u talk abt, abi u wnt put sand for my garri ni? |
MANGAM: Where is temigrace?ma guy help me cal her abeg |
hannesy: Nairaland needs psychiatric section so we can E-chain peopleviewing 4rm al ur topic i tink it should start 4rm u |
by giving her 10k to plait her hair and return it and say thanks i only need 1k |
Logicalmindy: Na why you woke up early morning, carry your palasa phone dey type this trash?wc 1 cum be ur own nw? |
yea!! She is driving me crazy, i always dream of her everyday seriously. the worst is dat i luv d way she smiles @ me in d dream. So abeg make una hlp me beg temi to cum 2 me bf i do sumtin stupid. LUV U TEMIGRACE LUV U D MOST BEAUTIUL GAL ON NL LUV U ANGEL! * |
my guy i hv same problem my own is even worst dat i hardly give away #50 to sum1 |
hi my gal of 2months old friendship said her police sis ask her 2 bring her boy frnd home 4 her 2 know who he is, and she have other guys she date outside. She said dis because i ask her out. Pls guys wat should i do? |
nna i wil go 4 my mum cos she can't be seen elsewere in d world, bt wife bokun every were |
Dyt: pele tiewho be dis 1? |
Dyt: goes for both sex joris woman cos dey r 2 curny and very dificult 2 understand, d only gal i understand is Temigrace |
donsaint2: they are all d sameher center of gravity. Quote me wrong @ temigrace |
Ceasar1:hahaha! Guy u funy die |
BoiledCorn: no no noden go and learn how to kuk and friendzone her |
@op try propose to am say u go marry her, u go see u no go dey beg to kuk 4 u again |
gsmlogic42: yeah, moderator on romance section on NL. Whatzup?kul man no ban 4 u dis month cos of Temigrace |
op ur own don finish ooo 1) u dey bleep mama iwuta 2)u cnt kil her cos she see ahead of u 3)no be moni u want? U don get am 4)she don initiate u spiritualy 5)u don born pickin 4 inside water My advice for is that u should go synagogue church make t.b joshua deliver u |
gsmlogic42: Is that an award or achievement?investment |
MizMyColi: Oh, Okay-yyymeaning? |
temigracie: ...aaawww...ayam blushingawwww!! Cum on swty u dnt hv 2 |
MizMyColi: waow! Nice! Married before weddingmy wife is not on NL ok. |
temigracie: ....ayam here ooo.....wat i do??temi dnt mind them they r jst been jelous |


[color=#000030]
Abajo!!