Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 191 pages)
Say wetin, melo ni body mi ninu bag Ghana must go ![]() Make death kuku cum carry me dan me to fight this man ![]() |
vizkiz:My account was hacked? Wetin happen ![]() ![]() |
vizkiz:Chai the guy suffer me that time oooo Just dey gimme ban any how and now we don dey the same level ![]() Make thunder fire amu wherever him dey now ![]() |
Freemanan:Ishilove is another name/word for ban ![]() Example : she was ishiloved from driving for four years ![]() |
agarawu23:I already told you yesterday na, you have my vote ![]() |
vizkiz:Ipha hear say he go become mod again when Mrcork never die .All thanks to Mrcork wey frustrate hin life ![]() |
In the days of sexkillz nay 20 years ban the op go chop .But the albino is powerless now ![]() |
agarawu23:How you dey padimi ![]() |
haywire1:Chai you be wehrey ooooo ![]() |
Ishilove where you dey na ![]() Do the needful to people derailing this thread ![]() |
asumo12:Oshey baddest!!!!! Je kan mo ![]() |
Kizmarty: |
Sexxkillz:Sexkillz ![]() |
Wetin we no go see for Nigeria make e no surprise you if you see people dey propose for inside coffin ![]() Wetin special about propose self, for our papa and mama time na under lime tree (igi orombo) dem dey propose and their love they last but now even with superman outfit dem fit no last ![]() I don't know when we guy go start to dey propose For inside buker,the thing wey dey simple, carry your babe go mama ebuka or yakoyo food canteen,buy fufu and efo riro for am plus ogunfe meat and when she is about to finish the food ask her babe will you marry me? And if she wan dey do strong head no pay for hin food.If devil wan punish her make she no get money for bag,her own don be be that . Simple as ABC ![]() Na yoke I dey yoke ooo ![]() |
Op your head no correct,na single mother you dey search for when fresh fishes dey for inside river .Even if you be single dad that one mean say make you marry after one ![]() |
Op you sure say that babe no go collect it back when you offend her ![]() Na yoke I dey yoke o, anyway send her contact to me make ah help you thank am ![]() |
MzMayD:Haba ![]() |
![]() |
Use this for them and thank me later ![]()
|
Jollyjoy: |
Bible verses about nagging wife ![]() Proverbs 21:9 It is better to live in a corner of the housetop than in a house shared with a quarrelsome wife. Proverbs 27:15 A continual dripping on a rainy day and a quarrelsome wife are alike; Proverbs 21:19 It is better to live in a desert land than with a quarrelsome and fretful woman. Proverbs 25:24 It is better to live in a corner of the housetop than in a house shared with a quarrelsome wife. Proverbs 19:13 A foolish son is ruin to his father, and a wife's quarreling is a continual dripping of rain. 1 Peter 3:1-2 Likewise, wives, be subject to your own husbands, so that even if some do not obey the word, they may be won without a word by the conduct of their wives, when they see your respectful and pure conduct. Ephesians 5:21-33 Submitting to one another out of reverence for Christ. Wives, submit to your own husbands, as to the Lord. For the husband is the head of the wife even as Christ is the head of the church, his body, and is himself its Savior. Now as the church submits to Christ, so also wives should submit in everything to their husbands. Husbands, love your wives, as Christ loved the church and gave himself up for her, ... Proverbs 12:4 An excellent wife is the crown of her husband, but she who brings shame is like rottenness in his bones. 1 Peter 3:5-6 For this is how the holy women who hoped in God used to adorn themselves, by submitting to their own husbands, as Sarah obeyed Abraham, calling him lord. And you are her children, if you do good and do not fear anything that is frightening. Proverbs 27:15-16 A continual dripping on a rainy day and a quarrelsome wife are alike; to restrain her is to restrain the wind or to grasp oil in one's right hand. Ephesians 5:24 Now as the church submits to Christ, so also wives should submit in everything to their husbands. Proverbs 31:10-31 An excellent wife who can find? She is far more precious than jewels. The heart of her husband trusts in her, and he will have no lack of gain. She does him good, and not harm, all the days of her life. She seeks wool and flax, and works with willing hands. She is like the ships of the merchant; she brings her food from afar. ... Proverbs 11:22 Like a gold ring in a pig's snout is a beautiful woman without discretion. 1 Peter 5:3 Not domineering over those in your charge, but being examples to the flock. Proverbs 18:22 He who finds a wife finds a good thing and obtains favor from the Lord. Cc: kingtom ![]()
|
![]()
|
oyin17:[/s] Whatever ![]() And don't bother to quote me again ![]() |
2dice:Na lekinz fit do amu You fit add ma nigga scentmarlc...I dey campaign for both of em Oshey olenu ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 191 pages)



you go full comot for yakoyo! You sef, Na yoke you dey always yoke