Stonecold712's Posts
Nairaland Forum › Stonecold712's Profile › Stonecold712's Posts
1 (of 1 pages)
Come let me use ur glory and buy ur dream car for u nonsense |
How I wish someone should just bomb them make dem feel the impact nonsense leaders |
If u like defect to another party wey no dey popular no u be u we won vote for na seyi we go vote for |
This country no save how did they enter this country and how did u know they are from Mali |
This guy stupid z it everything u must post on social media ur friend dey do am u also won do am |
If I be God I would have slap ur face when u dey embezzling all d money do u remember Him oga go prison joor |
Go and ask npower people when he was in charge den they will tell u he was the best |
1 (of 1 pages)