Stormybucci's Posts
Nairaland Forum › Stormybucci's Profile › Stormybucci's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 30 pages)
Kaymania: hahahahaha, so na Stormybucci be old foolbro u see wetin dis guy do ooo... Wen i start my own, dem go talk say i lyk trouble |
PrinceAdepoju: wetin concern you na?sharraappp dere!!! prince u don't want happened in 1920 2 repeat itself do u?? ur head lyk mexican toiletries... Mtcheew.... If dave no die eehnn i go unfollow dis story fast fast(for my mind ooo)#oyinboerica |
AudreyTimms: Lol! U get award 4 finding troublena talent na ;-) |
AudreyTimms: Lmao! Wat if my apology dey cloud 10?i would accept d apology if u allow me take u 2 d cloud10 xxxualy #nohomo |
PrinceAdepoju: ...that strange feelingu no fit think 4 ur mind?? i was thinking abt dat also buh nt aloud, abeg no make noise again |
pinchures or adonbilivit |
AudreyTimms: **dancing kokoma with u** ur blood dey hot sha. Make e land 1st. Tinking of wat 2 do 4 my early commenters sef-thinking of ur early comenters b4 Moi?? i don vex, no beg me ooo cus vex don enter cloud 9 |
**dancing kokoma** na dis eposide tickle my fancy pass..... Audrey, am still bent on u sharing dat "thing" with me wen it lands ooo |
BENBELLAh: as in, ar u g0na deal with the way mazi deal with gurls?are u a gurl?? |
BENBELLAh: like Mazi deal?didn't get u ![]() |
Joannicky: Am xo api dat u won. Am jxt xo api. 4gve me,i'v bin a silent reader all dz while,was actualy waitn 4 d climax nd hia it z. Xo i decided it was time. Audrey, u r damn hot,literally sweet,nd u r fuckingly GUD. INFACT I LUV U. I d ur bklezbian alert!!!! audrey congrats, so hw is d budget of dat money going 2 be na ![]() |
BENBELLAh: Some years ago,lwkmd...... Op nitori olohun, u didn't have to call me a "pa" i still be small pickin oo(nt up 2 25). Buh ur joke ehnnnn, make i no talk b4 drop (am basket mouthed, u can blame me). Buh if u call me pa again, i will personally deal with u |
my 2nd vote goes 2 audreytimms, my 3rd vote is still pending |
i don catch up atlast but i no go comment nw jst fire on..... **thinking silently** dis story made me sleep exactly 4:30am, chaii audrey dere's God ooo |
AudreyTimms: Abeg o! All d sexy ladies in da house, abeg make una go siddon beside stormybucci.oya make i go search |
AudreyTimms: Abeg hep me tel Bros Prince o! U r welcome. Siddon alone sha!i no siddon if i no see sexy gal wae i go siddon beside |
no6 or no2(without body cover ooo, i don't lyk it) |
prettythicksme: why??cus i wanna see d lady dat refused 2 follow back nd seems 2 be pretty in her suspensed profile pics |
PrinceAdepoju: Stormybucci, ToriEmManson.ebola kini??!!! rara ooo i no dae 4 ebola ooo buh i go find better sit siddon **looks around sexily 4 a pretty babe** make i still dae look 4 babe b4 i siddon |
i can share all things with my angel but can't share her with any1 |
prettythicksme: my face show naaupload anoda 4 me plssssss |
prettythicksme: look at my profile picsi didn't see ur face well |
5minsmadness: Thanksghen ghen! ghen!! ghen!!! eshin shin carry kpomo... so dat girl don dae infected?? na efe go suffer am |
prettythicksme: cool picstanks nd can i see urs also?? |
prettythicksme: here nowhere it is.. It would be going down in 10mins |
MOBJECTIVE: nigerian cinema: pending for lack of cahracterslwkmd... una no go kill person ooo |
prettythicksme: can I see your pics pls like your moniker thotanks.... wen u are online, mention me nd i would upload it |
ModusOperandi: Klaus & Elijah Mikaelson, Olivia Pope, Katarina Petrova, Damon Salvatore, Felicity Smoak, Sheldon Cooper, Tyrion Lannister, Sebastian Monroe, Payson Keelerhaha u dae watch film ooo |




etc