Stormybucci's Posts
Nairaland Forum › Stormybucci's Profile › Stormybucci's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 (of 30 pages)
love sure work wonders... #following |
SammyHoe: How?check d top of ur eyes below ur eye brow... u look pretty. lol |
Odward: *coughs to signal dat am @his back while mixing my yoyo with concentrated hydrochloric-alomo*u forget d concentrated tetraoxosulphate(vi)acid oooo |
SammyHoe: Jealousy jealousy... because I no give them choprice nd moi moi? grrrrrrrr wanna puke btw u use make up 4 dat pics? lmao |
hmmm i love dis but d s'ex eveywhere tin is wierd |
SammyHoe: Lol...it's not anytime I am online that I can update nah. Smtimes I'm walking on d street and checking NL. Currently I'm in d canteen to eat my physical meal. Let me snap the small food sef.d food be lyk sacrifice.. lol **jst saying** |
SammyHoe: No mind dem both...Na Bishopkay wey no dey house give dem d gut nah. Else he would have threatened them with his butter knife***ghostmode deactivated*** i no talk again oo nd u still dae fyn my trouble **thinks deeply** make i forgive u but upload b4 i vent my anger on u ***ghostmode activated*** |
Xtarxhyne: heheheheheheheherussian ? crap!!!! u better confess |
Skimpledawg: help me tellam o! *btw, una dae cause hold up hia ook **ghostmode activated** |
Odward: yea i support you,no update till night.no be ur fault na excess yoyo wae u drink yesternyt cause all dis shit wae u dae dispose 4rm dat anus u call a mouth.***hissess*** op afternoon don reach oooo |
Odward: little bro going about causing mischief.no let me make history as d 1st nairalander 2 beat up d senior bro oooo ***warning tinz *** |
Xtarxhyne: E b lyk dz guys wey dey sell okrika 4 katangua**crying in patience jonathan tone** all dis insults u are showering on "mr charming" there's God oooo |
Uniboy1: that's wonderfulu call overfeeding wonderful?geeeez it's horrible!!!!! |
dammygoody: any problem?sorry it was a misquote.... it was meant 4 dat odward thing.... am really sowie |
where bro sammyhoe nah... abeg hunger don cum oo, even though i overfed myself yesternyt with physical food |
Uniboy1: Omortolah and stormybucci i see u na omy night was a perfect imperfection cus i over fed my self nd urs |
ooooh crapp!!!! i da romance section? some people needs 2 be planked ***jst saying*** |
Xtarxhyne: ROTFL....na talentpossesed by all girls ... anyway keep d good work(yabbing) going |
na lyk dis d entrance 2 lonr(land of no return)go be
|
dammygoody: you and this your alomo and yoyo bittersif nt for "seniorship" i go don slap u but i no go talk.... bro sammyhoe abeg follow my idea d story go 2 sweet |
Xtarxhyne: babes,ds boi s charming ooooo...e fyn pass shekau....z head dohnow dats funny lmao but girls sabi yabb oo abi una dae learn am as borrowed course 4 school? |
**still suggesting** make it be dat d "chalk" would be in a cave surrounded by centaurs nd if dey eventually gets it they have 2 leave d land in d next 10minutes |
ah no bellefull oooo ***thinks deeply*** yesssss bro sammyhoe y nt make d gatekeeper of d lonr(land of no return) be a dragon..... unlike d land of truth abi wetin dem dae call am sef dat d keeper was a lion**jst a suggestion |
eduro noo.... e be lyk say na south africans full dis thread cus i can't imagine a nigerian insulting nigerian men lyk dis nd if u all are nigerians, egbadun(all of una sick) |


