Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:47pm On Sep 07, 2009 |
I wont do u dat favour |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:46pm On Sep 07, 2009 |
U are yet to give a god example for others to follow na. Ogogoro man like u |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:44pm On Sep 07, 2009 |
Clem i just no wan start |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:43pm On Sep 07, 2009 |
Dress back make i pass |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:42pm On Sep 07, 2009 |
Clem yes! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:41pm On Sep 07, 2009 |
Dickele, U are confused |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:38pm On Sep 07, 2009 |
Dont bite the finger dat fed u clem |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 3:37pm On Sep 07, 2009 |
Te hehe he Enemies of joy |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:36pm On Sep 07, 2009 |
Clem, wait till im done fasting ok |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:33pm On Sep 07, 2009 |
Wait make clem catch u |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:32pm On Sep 07, 2009 |
Sharrap Who's your mate? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:28pm On Sep 07, 2009 |
The Igwe 1 of iheato kingdom. Babe i want to be close to u Lol |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 3:26pm On Sep 07, 2009 |
Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:25pm On Sep 07, 2009 |
Yes Sars |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:24pm On Sep 07, 2009 |
Who u dey wyne? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:22pm On Sep 07, 2009 |
But your babe know sey na true i dey talk na |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by studio43(m): 3:21pm On Sep 07, 2009 |
Yes baby, U need my hotel room number? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:20pm On Sep 07, 2009 |
Abbey , i wan harvest u |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by studio43(m): 3:19pm On Sep 07, 2009 |
Hhmm Since when by dot begin dey fear to talk? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by studio43(m): 3:14pm On Sep 07, 2009 |
I'm hot! U are Not |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:13pm On Sep 07, 2009 |
Mili Face your warrant |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 3:12pm On Sep 07, 2009 |
Try make sense for once. Dem take dull brain do u? Habba |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by studio43(m): 3:11pm On Sep 07, 2009 |
Te hehe he |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:09pm On Sep 07, 2009 |
Hard way is the only way baby |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:08pm On Sep 07, 2009 |
Comot make i no clear u enter gutter |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by studio43(m): 3:07pm On Sep 07, 2009 |
That is something lol |
Jokes Etc › Re: Ugliest Male Nler by studio43(m): 3:06pm On Sep 07, 2009 |
Sharrap madam koffo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:04pm On Sep 07, 2009 |
U are on your own Clem |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:03pm On Sep 07, 2009 |
Market too dull, I feel like taking over by.dots place baby lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 2:56pm On Sep 07, 2009 |
Make sure u dont step on my prada |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 2:52pm On Sep 07, 2009 |
Allow the gurl talk |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by studio43(m): 12:39pm On Sep 07, 2009 |
Lol dickele the lab rat talking shitt |