₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,601 members, 8,512,684 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 07:27 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 8:43pm On Sep 10, 2009
Uncle u know AC nor be FAN na, wink
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 8:39pm On Sep 10, 2009
chi amaka kiss

sshhh,
no pirate your natural beauty with that face wey resemble BEN 10 jare,  kiss
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:32pm On Sep 10, 2009
see dis maggas cheesy grin grin
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 8:29pm On Sep 10, 2009
yes Chidimma baby, Lol

uncle mi is a good semi bad boi, kiss
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 8:22pm On Sep 10, 2009
heehee,

uncle mi,
u bad, u know it.
u bad, u know
i say u bad, u know it. cheesy
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:19pm On Sep 10, 2009
Uncle mi, Te hehe hehe
u fit kill person o
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 8:15pm On Sep 10, 2009
says the gardeners daughter
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 8:13pm On Sep 10, 2009
Uncle mi, can never be an oga to such a pirated militant like you,

sorry
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:10pm On Sep 10, 2009
dont talk to my uncle like that jare, u wan sleep for kuforiji police station?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:06pm On Sep 10, 2009
Uncle, u don finish the guy o  cheesy
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:00pm On Sep 10, 2009
clear enter yaba left before i dash u bicycle kick for head,
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:38pm On Sep 10, 2009
Clear Enter Gutter I wan pass
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:34pm On Sep 10, 2009
i dont take advice from drunkers like you,


sorry
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:32pm On Sep 10, 2009
holyspirit no sey make u respect your superiors?
Jokes Etc › Re: >:( Anger Management (take Time To Read Ppl) by studio43(m): 7:30pm On Sep 10, 2009
dickele why u dey drop your sister phone number for here na?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:28pm On Sep 10, 2009
sshhhh, President dey pass
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:26pm On Sep 10, 2009
Who Lie Pass You For This Life?
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by studio43(m): 7:24pm On Sep 10, 2009
But what can i say
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 7:23pm On Sep 10, 2009
i dont so, he just told me his doctor is comming to collect his urine
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:21pm On Sep 10, 2009
clear enter Brt lane before i dash u bicycle kick for head
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 7:20pm On Sep 10, 2009
clap for yourself
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by studio43(m): 7:19pm On Sep 10, 2009
why?
cuz i import am from CHICAGO?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:18pm On Sep 10, 2009
if u know wetin i know, u go run down na
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:17pm On Sep 10, 2009
i know, 36years in service
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by studio43(m): 7:16pm On Sep 10, 2009
wetin u dey wait for?
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 7:15pm On Sep 10, 2009
why u dey dry teeth for sun na?
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 7:13pm On Sep 10, 2009
36 things u probably didn't know
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 7:12pm On Sep 10, 2009
nice question labrat
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:11pm On Sep 10, 2009
i'm good , just got back from ASO ROCK.
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 7:08pm On Sep 10, 2009
who are u to preach to me?
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by studio43(m): 7:07pm On Sep 10, 2009
u know what,. she's not coming back cool
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:06pm On Sep 10, 2009
ssshhhh, president dey pass

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 394 pages)