Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 9:50am On Sep 14, 2009 |
Who wan dash u? |
Jokes Etc › Re: Molue Tales. . . . . Lmao by studio43(m): 9:49am On Sep 14, 2009 |
That clean guy for my profile be like taxi driver? Lol |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by studio43(m): 9:46am On Sep 14, 2009 |
Oh gawd! Not again |
Jokes Etc › Re: Romade! by studio43(m): 9:45am On Sep 14, 2009 |
Te hehe he No wonder u and wife nor dey fit share same bed at night |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 9:38am On Sep 14, 2009 |
Is dis wat maturity does to people? |
Jokes Etc › Re: Molue Tales. . . . . Lmao by studio43(m): 9:37am On Sep 14, 2009 |
Te hehe Wetin be true naw? |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by studio43(m): 9:35am On Sep 14, 2009 |
My lord |
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 9:33am On Sep 14, 2009 |
My lord |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by studio43(m): 9:32am On Sep 14, 2009 |
I u dey vex na? Abi na person sey make u nor dey fit satisfy a woman? |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 9:28am On Sep 14, 2009 |
This chinesse man sef |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 9:27am On Sep 14, 2009 |
That must be my baby. *smiles* |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 9:02am On Sep 14, 2009 |
U too. Romsky how runs? |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by studio43(m): 9:01am On Sep 14, 2009 |
Clears throat |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 8:56am On Sep 14, 2009 |
Why u dey ask? U be kidnapper? |
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 8:48am On Sep 14, 2009 |
See mugu |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by studio43(m): 8:46am On Sep 14, 2009 |
Clear! Icon dey pass |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 8:41am On Sep 14, 2009 |
Clears throat |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 8:40am On Sep 14, 2009 |
Tammyswits, Your Left yansh for dia. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 7:32pm On Sep 13, 2009 |
Gabry how Runs? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 7:30pm On Sep 13, 2009 |
Sharrap |
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 5:16pm On Sep 13, 2009 |
What do u think? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 5:15pm On Sep 13, 2009 |
Dat u cant do without |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 5:14pm On Sep 13, 2009 |
Amnesty windfall lol |
Jokes Etc › Re: Molue Tales. . . . . Lmao by studio43(m): 5:13pm On Sep 13, 2009 |
Clear i wan talk, @dickele and baxii, No take the job wey i dey do dey laugh, no condition is permanent. No take the job i dey do dey laugh o cuz all fingers are not equal. Lol |
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by studio43(m): 5:04pm On Sep 13, 2009 |
@poster, When u nor pay your money complete why condor nor go slap u even if na suit u wear? Eko lo wa Ore |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by studio43(m): 4:59pm On Sep 13, 2009 |
Tyty, Wia u say u keep the joke cuz i still dey find am. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 4:55pm On Sep 13, 2009 |
No downgrade my PRADA cuz i no buy am wit your Naira currency. Agbero |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 4:53pm On Sep 13, 2009 |
Me entertainer, u conductor. |
Jokes Etc › Re: Ungreatful Sylve by studio43(m): 4:51pm On Sep 13, 2009 |
Your bow leg babe don finaly dump u abi? I warned u bout dat gurl but u wouldnt listen. Dress make i pass. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 4:45pm On Sep 13, 2009 |
Crazy man's order |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 4:43pm On Sep 13, 2009 |
Step on my PRADA and lose your life! |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 8:44pm On Sep 10, 2009 |
Ewu, i no get your time,  |