Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 394 pages)
I'm less concerned |
patkelly:U top the list of my many chicks naw, How are my sure u nor dey piss for body sef, even at your age ![]() |
Clementina, how market? |
blissieng is full of SHIT! Danny please do something bout this gurl sharp sharp! CLEMCYKUL, isn't that a good sugestion? ![]() |
I dont think so sweety |
danny, u need not to worry, just bring her to me make i touch her wiff my annointed hand. |
u know ehn, the first time i joined nairaland around 06' na TYTYMOYO i first dey chase around for here lol till i finally see sey, other ladies don begin dey pursue me too, so i relaxed. lol |
i like to corrupt people, especially peeps like danny1 ![]() abi u sef wan enroll? ![]() |
yes! i take my babe set there too up. ![]() |
thanks for reminding my gawd |
Well, nor be my fault na ![]() |
*mansion* |
nor let me do u the same thing i did to Dbanj and WANDE COal at the KOKO MASSION |
i'm an old man ben, old enough to father a boy of your age ![]() |
because i nor gree share my kokolets with you abi? |
seconded! but that one nor mean sey u don old enough to dey rub shoulders wiff me o BEN20001 ![]() |
Oh My! ![]() |
u don dey take style dey tell us wetin u bin dey do abi? |
na my kerewa moderator u dey talk to like that? e be like sey nairaland don tire u abi? |
Baba God don upgrade my life. and i aint the same outlawcum4 a.k.a studio43 u use to know back in the days, o jare |
benjy, with that your height, i still get hope when we meet for party lol, Before i forget benjy, whenever u wan talk to me , nor dey include ble ble name o, shogbo? |
enemy of joy u don wake up for my sake abi? |
Nor sey na danny send you o |
Very true my boi, \ |
Jambites LOL |
seperate the gurls from the men, |
i dont stop all that kind of thing cuz i don repent for good. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 394 pages)



