Jokes Etc › Re: Where Are My Peeps @? by studio43(m): 4:55pm On Aug 10, 2009 |
how u take know sey na wetin i wan talk be that sef? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 4:48pm On Aug 10, 2009 |
Abbey County, i can still perform na, u need not to be afraid  |
Jokes Etc › Re: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by studio43(m): 4:43pm On Aug 10, 2009 |
which lyssa are u guyz talkiing bout here?, The GARDENERS DAUGHTER?  |
Jokes Etc › Re: Where Are My Peeps @? by studio43(m): 4:33pm On Aug 10, 2009 |
Te ehehe hehehe, |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 4:27pm On Aug 10, 2009 |
pardon granted, what next? lol |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by studio43(m): 4:25pm On Aug 10, 2009 |
@ yaba left abi? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 4:22pm On Aug 10, 2009 |
abbey city,
garri ijebu no be food o jare lol
ROMADE, i no be like u wey get swollen chest like that of a woman. |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by studio43(m): 4:16pm On Aug 10, 2009 |
Thank gawd for yaba left. |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 4:13pm On Aug 10, 2009 |
romade speak wetin person fit understand o jare |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 4:05pm On Aug 10, 2009 |
is abbey the only person wey that your oju kokoro eye it see for here, ? woman wrapper  ABBEY, even hunger dey force people sleep sometimes,  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 3:58pm On Aug 10, 2009 |
Lol, i reserve my comment  |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by studio43(m): 3:54pm On Aug 10, 2009 |
Muki and Romade, Ble ble don do two of una good for posting this nursery school stuff here. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 3:43pm On Aug 10, 2009 |
Te hehe hehe
which 9ija babe wey nor like Awoof? lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:34pm On Aug 10, 2009 |
Lol, sexy is my queen and u know, she's the reason why im here today, sorry, lol well, make e no be like sey u lost. HOW ARE U, WIFE AND KIDS?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by studio43(m): 3:29pm On Aug 10, 2009 |
Te hehe hehe |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by studio43(m): 3:19pm On Aug 10, 2009 |
Go muki GO! We are strongly behind you.  Niger Delta Muki Muki No Dey Carry Last For expecially for this kind child's play  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by studio43(m): 3:12pm On Aug 10, 2009 |
Ben is that a standing order or a bending order? cuz i hate dem both  SEXYBABY, my Limo is parking outside and we must not miss that flight  CLEMX >>> im handing u the house key cuz i trust u much more than i trust romade. make i no come back house dey look for anything  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by studio43(m): 2:10pm On Jul 20, 2009 |
falling in love with a place u can never step your toes on. |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 2:08pm On Jul 20, 2009 |
now sharrap lyssa,  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 1:56pm On Jul 20, 2009 |
they are working hard to make me laugh  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by studio43(m): 1:54pm On Jul 20, 2009 |
clemcykul: @studio wetin na, how was ur stay in yaba hope ure okay now? not my own studio mehn  |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by studio43(m): 1:51pm On Jul 20, 2009 |
just cruizing |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 1:49pm On Jul 20, 2009 |
confused souls  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 1:02pm On Jul 20, 2009 |
are u threatening me?  |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by studio43(m): 1:00pm On Jul 20, 2009 |
stop pretending buddy  |
Jokes Etc › Re: Sharp Guy Lol by studio43(m): 12:09pm On Jul 20, 2009 |
lysaa: .i still say no, na by force? what part of NO don't u understand?  The one between your Legs.  |
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by studio43(m): 12:06pm On Jul 20, 2009 |
big stomach sylvex, tehehe now that is something. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by studio43(m): 12:03pm On Jul 20, 2009 |
Te heheh ehehe gabrywinch too dey spread false rumours sef.  |
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by studio43(m): 3:02pm On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by studio43(op): 3:00pm On May 29, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 2:59pm On May 29, 2009 |
well, benji lemme leave u now. |
Jokes Etc › Re: From Friends Party With Great Love. by studio43(op): 2:55pm On May 29, 2009 |
as if nor be true dem dey talk |